₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,187 members, 8,425,374 topics. Date: Friday, 12 June 2026 at 12:28 PM

Toggle theme

Which Matter Have You Settled Today? - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentJokes EtcWhich Matter Have You Settled Today? (882 Views)

1 Reply (Go Down)

Which Matter Have You Settled Today? by Emmaskill(op): 12:06am On May 29, 2020
Albino don go throw person pikin up e no know when pikin land for ground
Na the matter we dey settle for Jakpa Junction since morning... I just dey enter house now o. Pls add urs.

Re: Which Matter Have You Settled Today? by Officialgarri: 12:28am On May 29, 2020
Oga sack gateman, tell am make he pack all im properties. Na so Gateman enter main building go carry Junior.
We plenty for the compound now dey try settle the matter
Re: Which Matter Have You Settled Today? by Vyzz: 1:14am On May 29, 2020
grin
Re: Which Matter Have You Settled Today? by Emmaskill(op): 10:12am On May 29, 2020
Officialgarri:
Oga sack gateman, tell am make he pack all im properties. Na so Gateman enter main building go carry Junior.
We plenty for the compound now dey try settle the matter
Mad ooo
Re: Which Matter Have You Settled Today? by Emmyloaded: 11:49am On May 29, 2020
This one strong oo

1 Reply

Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle MWhich Matter Una Dey Settle For Your Side Na?Abeg Which Matter Dem Dey Settle Now..?234

Warning: If You Can't Control Your Laughter, Don't OpenThis Jokes Can Kill Oo (like And Share After Laugh)Top 10 Signs Of Job Burn-out.