Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,629 members, 7,958,874 topics. Date: Thursday, 26 September 2024 at 06:19 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M (4069 Views)
Which Matter Una Dey Settle For Your Side Na? / Abeg Which Matter Dem Dey Settle Now..? / Na The Matter We Dey Settle. (2) (3) (4)
Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 8:35am On May 29, 2020 |
E don happen Doctor wey wan deliver person wife don go finger the woman burst one of the pikin eye I dey with the husband like this Nah the matter we dey settle ���� Simi don Born pikin wey resemble falz, na there I dey go now, Dem don dey settle the matter sha�������♀️��♀️��♀️ Student don call lecturer baby on e learning class na the matter we dey settle since morning for general school platform House help call Oga big head in the presence of madam, gate man wey come settle matter tell madam 'baby calm down' the matter no gree settle since yesterday Latest matter arising, My Oga give me him army uniform make i go dry clean na so I wear him cap dey feel like boss, gbam I see one nigga dey play with him babe I come feel say he dey harass her na so I move closer give him better slap feeling like a soldier. Immediately he salute me say am sorry sir. Before I know my Oga don show for my back wire me better slap akpan you never go dry clean my uniform and you even get mind wear my cap....na so the bros I slap call my Oga, Victor, immediately my Oga see am, he salute am and salute Oga madam immediately...... Immediately I sabi say the matter no fit ever settle as I don't slap my Oga Oga Abeg feel free to add yours to relax our tension abeg 3 Likes 1 Share
|
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 8:53am On May 29, 2020 |
More to relax our nerves
|
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by donbachi(m): 8:54am On May 29, 2020 |
My friend papa no dey eat sugar,na honey him dey eat.him come store the woman wey dey sell the honey as "honey" for him phone.na e my friend mama collect my friend papa phone make she use make call.as she dey with the phone,na e the woman send txt.say "oga,wat u got last week,will be sweeter than wat i will give u today" as i dey type na.my friend dia house dey on fire. 5 Likes 1 Share |
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 8:55am On May 29, 2020 |
I just weak
|
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 8:57am On May 29, 2020 |
donbachi:Lol.....abeg I no fit laugh, abeg no let them accuse you say person way come settle matter don't steal phone ooooo........make he no be say na your matter I go come settle |
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by Authoreety: 9:02am On May 29, 2020 |
Landlord tell tenant make him pack all him load comot for house, tenant enter house go carry landlord pikin, na the matter we dey settle since xtday evening 1 Like |
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 9:06am On May 29, 2020 |
Authoreety:Aaaahhhhh, yawa don gassssssss |
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by Millenniumlady(f): 9:10am On May 29, 2020 |
Must all the subject be about sex bunch of sex starved fools |
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 9:25am On May 29, 2020 |
Millenniumlady:People like you are pretenders and are worst than an infidel........ 1 Like |
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 10:12am On May 29, 2020 |
Camera man way cover army day celebrations forget to press record.. dem never still allow us enter barracks go settle d mata� 6 Likes 1 Share |
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 10:12am On May 29, 2020 |
Pastor drop 5k for offering usher come say total offering na 1530 now them dey look for babalawo to settle the matter 1 Like |
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 10:16am On May 29, 2020 |
This one loud gaan
|
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 10:19am On May 29, 2020 |
Na wa ooo 1 Like
|
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 10:21am On May 29, 2020 |
Doctor for isolation center Don impregnate Covid-19 patient. Na d matter NCDC dey settle since yesterday 1 Like |
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by Galactico4ever(m): 10:30am On May 29, 2020 |
Prof don fail VC pikin cos e no gree sleep with am.Anti cult sef don tire for the case 3 Likes |
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 10:32am On May 29, 2020 |
Galactico4ever:Aaaaaahhhhh he don happen...... |
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 10:40am On May 29, 2020 |
Na the matter we dey settle sinceeee
|
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by Galactico4ever(m): 10:40am On May 29, 2020 |
Bet9ja agent don go cashout im cashier ticket wey wan spoil and the ticket come later enta.SARS don give up for the matter. 2 Likes |
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 10:42am On May 29, 2020 |
Galactico4ever:Ooohhh boy, Amotekun must hear this |
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 10:53am On May 29, 2020 |
Pastor child vomit for church, the choir come start dey sing Duduke, du du ke Na the matter we dey settle since ��� |
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 10:54am On May 29, 2020 |
We go report Mata for police station, na so Dem steal my guy phone...we flash am, fone ring for DPO pocket ..omo d mata hard sha |
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 11:03am On May 29, 2020 |
Dj don play alora sally for aiye party nah d matter we dey settle... I go update you later. �� |
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by Emmyloaded: 11:47am On May 29, 2020 |
This one strong oo
|
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 1:53pm On May 29, 2020 |
Emmyloaded:Aaahhhh those men wey dey dance for burial must hear this |
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by Mr2kul(m): 3:25pm On May 29, 2020 |
Na this matter we dey settle since 2010 oh 3 Likes 1 Share
|
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 4:04pm On May 29, 2020 |
Mr2kul:The Igwe must hear about this! |
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by Mr2kul(m): 5:28pm On May 29, 2020 |
ademidedavid:Ahswear... But can the Igwe settle it? 2 Likes |
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 8:11pm On May 29, 2020 |
Mr2kul:The igwe just transferred the case to the governor |
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by Icezikagu(m): 8:32pm On May 29, 2020 |
ademidedavid:[url] ademidedavid:[/url] ademidedavid: 1 Like |
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by Iykejohn419(m): 9:25pm On May 29, 2020 |
E don happen oooo, nah only God fit settle dis matter oooo 1 Like 1 Share
|
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(f): 10:02pm On May 29, 2020 |
Iykejohn419:Aaahhhh, this matter need spiritual Intervention |
Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by Nobody: 10:04pm On May 29, 2020 |
Abeg who go settle all these matter
|
The Cucumber / Imagine A World...... / When You Lied At Work That You Are Going To Your Uncle's Funeral.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |