₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,528 members, 8,431,399 topics. Date: Monday, 22 June 2026 at 09:40 AM

Toggle theme

BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (513) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentTV/MoviesBBNaija 2020 Live Updates Thread (6920689 Views)

1 2 3 ... 510 511 512 513 514 515 516 ... 10925 Reply (Go Down)

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:08am On Jul 25, 2020
spinna:
Erica feels all alone..its a feeling shes had for most of her life ..its a build up of emotions.

Sometimes a smiling face has its own sorrow
I swear

Na people wey dey smile pass, get wahala pass

They can be very depressed, na wetin make all these Ismailas no dey too make me craze.

See Robin Williams wey commit suicide.

This babe get abandonment issues, daddy issues. Person wey her papa no dey her life, even as e dey alive. Some things dey pain.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Broobembem: 12:08am On Jul 25, 2020
She's an actress!

And you think she can't act?

Chai!!

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by sonymax16(m): 12:08am On Jul 25, 2020
Erica the actress grin

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by spinna: 12:08am On Jul 25, 2020
aroundnaija:
Erica the Actress hmm grin

I decode this cry abegi tongue
I hope she isnt in actress mode too..they seem genuine..but not seeing physical tears..

fear actresses..Erica seems a sweetheart to me though
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Eeghe(f): 12:08am On Jul 25, 2020
Acidosis:
Cry on baby, cry your way into Kiddywaya's bullion van. Wire wire grin grin Cry more hun
Deaddd
I hate you!
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aroundnaija: 12:08am On Jul 25, 2020
IfeMiLove:
Seems Biggy has given all of them script. This drama everywhere...
U get am grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MizzD: 12:08am On Jul 25, 2020
Beorn:
Erica is feeling lonely that's why she's crying. SMH
And she is also angry she is crying when a lot of people are looking for such platform.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Geezeem: 12:08am On Jul 25, 2020
kosky:
Na so e go start, Ozo go soon begin dey beg like Tobi that year.
we will hate! lipsrsealed
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:09am On Jul 25, 2020
DrakeBlend:
Crying for highlights loading...
Lucy crying loading as well. Vee sef.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by eleshin(m): 12:09am On Jul 25, 2020
Wow Erica is good.... Now you gat the only Billionaire in the room. Nengi and Dora should kill themselves cos of fake laiskin guy.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fitzmayowa: 12:09am On Jul 25, 2020
aroundnaija:
Erica the Actress hmm grin

I decode this cry abegi tongue
Gbam!!! She just won Kidd over finally with this oscar AMVCA worthy performance...cheesy cheesy cheesy
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ItsCookie(f): 12:09am On Jul 25, 2020
Viking007:
Erica is crying, because "she's feeling alone" . I don't know why this is so ridiculously fake. Well, the billionaire's son is consoling her.
So very fake, you know this!
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MamBi: 12:09am On Jul 25, 2020
Beorn:
Erica is feeling lonely that's why she's crying. SMH
Ahhh, and it’s not yet boozy Saturday...

Wahala dey shocked shocked
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Eeghe(f): 12:09am On Jul 25, 2020
InSanety:
I swear

Na people wey dey smile pass, get wahala pass

They can be very depressed, na wetin make all these Ismailas no dey too make me craze.

See Robin Williams wey commit suicide.

This babe get abandonment issues, daddy issues. Person wey her papa no dey her life, even as e dey alive. Some things dey pain.
Totally
I saw this since
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Beorn: 12:09am On Jul 25, 2020
MizzD:
Hahaha

Kiddiwaya is killing me.. Aww so sweeet..

Erica will cry more o... these words will make one's head swell mehn. How did the dress of the first night enter the conversation.
Yimu!! undecided
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by IfeMiLove: 12:09am On Jul 25, 2020
This actress sha wants billionaire boy to cuddle her.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by teamsynergy: 12:09am On Jul 25, 2020
Erica still fine even as she dey cry

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MamBi: 12:10am On Jul 25, 2020
Eeghe:
Tivs no dey cry
KiddW hasn’t cried in 16 years
Crying Erica “is that healthy?”
Deaddddd
grin grin grin angry grin grin grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by nickishire: 12:10am On Jul 25, 2020
Lazyyouth4u:
Lucy crying loading as well. Vee sef.
And Aunty Kate
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Ujay01: 12:10am On Jul 25, 2020
Kidd suppose be life coach grin abeg.

I'm going to be your psychologist too... Erica m
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:10am On Jul 25, 2020
Even Ozo fans dey accuse people of crying for highlights, if we talk say he and Dora show na for highlights, dem go dey vex
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by eleshin(m): 12:10am On Jul 25, 2020
Can you be my shrink?

I'm going to be your Psychologist too, we can pick a name.

This girl is good.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aroundnaija: 12:10am On Jul 25, 2020
spinna:
I hope she isnt in actress mode too..they seem genuine..but not seeing physical tears..

fear actresses..Erica seems a sweetheart to me though
Na fake joh, how is Erica lonely in the house?

The girl wey dey get enough attention, wetin make Kaisha come do?
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by vanvick247(m): 12:10am On Jul 25, 2020
Zyxzzzz:
I don't buy this Erica fake cry angry
Very fake cry. Na Nollywood actress so I am not surprised at all. She dey give us premium highlight so.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MizzD: 12:10am On Jul 25, 2020
My co-sailors..We are getting there.

Erica to Kiddi- I'm going to be your psychologist too. We will pick a day and you will talk about all the things you wanted to cry about in the past.

More of Kiddi's body is on the bed now too. cheesy
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:11am On Jul 25, 2020
Erica say she wan be Kiddwaya psychologist angry

Na so. angry
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SilentBang(m): 12:11am On Jul 25, 2020
Nawa o.... what a night??!! grin grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Ujay01: 12:11am On Jul 25, 2020
switlily25:
Waya is toasting, motivating,hyping,petting and consoling Ericà at once.
Choi!
He's doing all and more...
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:11am On Jul 25, 2020
Erica say she go ey there for Kidd, she go be him psychologist, when e dey talk of all the things wey e been no free cry for.


Ewu! See premium Telemundo love grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by DrakeBlend(m): 12:11am On Jul 25, 2020
Lazyyouth4u:
Lucy crying loading as well. Vee sef.
grin grin grin grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Beorn: 12:11am On Jul 25, 2020
Acidosis:
Cry on baby, cry your way into Kiddywaya's bullion van. Wire wire grin grin Cry more hun
grin grin grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 12:11am On Jul 25, 2020
Omo kidwirewire say e never cry in 18 years....God!!

Jehovah elohim....abeg do am for me too... undecided
Because I dey cry as I dey like this so!!.... undecided which kyn life be this nah... undecided

Make I go soak 3 cups of garri with small palm oil... cry cry

1 2 3 ... 510 511 512 513 514 515 516 ... 10925 Reply

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates ThreadBBNaija 2022 Live Updates ThreadBBNaija 2021 Live Updates Thread234

Viewing this topic: 3 guest(s)