Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,456 members, 7,816,059 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 01:33 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5018035 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (510) (511) (512) (513) (514) (515) (516) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:08am On Jul 25, 2020 |
spinna: I swear Na people wey dey smile pass, get wahala pass They can be very depressed, na wetin make all these Ismailas no dey too make me craze. See Robin Williams wey commit suicide. This babe get abandonment issues, daddy issues. Person wey her papa no dey her life, even as e dey alive. Some things dey pain. 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Broobembem: 12:08am On Jul 25, 2020 |
She's an actress! And you think she can't act? Chai!! 13 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by sonymax16(m): 12:08am On Jul 25, 2020 |
Erica the actress 9 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by spinna: 12:08am On Jul 25, 2020 |
aroundnaija: I hope she isnt in actress mode too..they seem genuine..but not seeing physical tears.. fear actresses..Erica seems a sweetheart to me though |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Eeghe(f): 12:08am On Jul 25, 2020 |
Acidosis: Deaddd I hate you! 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aroundnaija: 12:08am On Jul 25, 2020 |
2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MizzD: 12:08am On Jul 25, 2020 |
Beorn: And she is also angry she is crying when a lot of people are looking for such platform. 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Geezeem: 12:08am On Jul 25, 2020 |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:09am On Jul 25, 2020 |
DrakeBlend: Lucy crying loading as well. Vee sef. 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by eleshin(m): 12:09am On Jul 25, 2020 |
Wow Erica is good.... Now you gat the only Billionaire in the room. Nengi and Dora should kill themselves cos of fake laiskin guy. 6 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fitzmayowa: 12:09am On Jul 25, 2020 |
aroundnaija: Gbam!!! She just won Kidd over finally with this 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ItsCookie(f): 12:09am On Jul 25, 2020 |
Viking007:So very fake, you know this! 7 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MamBi: 12:09am On Jul 25, 2020 |
Beorn: Ahhh, and it’s not yet boozy Saturday... Wahala dey |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Eeghe(f): 12:09am On Jul 25, 2020 |
InSanety: Totally I saw this since 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Beorn: 12:09am On Jul 25, 2020 |
MizzD: Yimu!! 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by IfeMiLove: 12:09am On Jul 25, 2020 |
This actress sha wants billionaire boy to cuddle her. 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by teamsynergy: 12:09am On Jul 25, 2020 |
Erica still fine even as she dey cry 3 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MamBi: 12:10am On Jul 25, 2020 |
1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by nickishire: 12:10am On Jul 25, 2020 |
Lazyyouth4u:And Aunty Kate |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Ujay01: 12:10am On Jul 25, 2020 |
Kidd suppose be life coach abeg. I'm going to be your psychologist too... Erica m 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:10am On Jul 25, 2020 |
Even Ozo fans dey accuse people of crying for highlights, if we talk say he and Dora show na for highlights, dem go dey vex |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by eleshin(m): 12:10am On Jul 25, 2020 |
Can you be my shrink? I'm going to be your Psychologist too, we can pick a name. This girl is good. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aroundnaija: 12:10am On Jul 25, 2020 |
spinna: Na fake joh, how is Erica lonely in the house? The girl wey dey get enough attention, wetin make Kaisha come do? 10 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by vanvick247(m): 12:10am On Jul 25, 2020 |
Zyxzzzz: Very fake cry. Na Nollywood actress so I am not surprised at all. She dey give us premium highlight so. 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MizzD: 12:10am On Jul 25, 2020 |
My co-sailors..We are getting there. Erica to Kiddi- I'm going to be your psychologist too. We will pick a day and you will talk about all the things you wanted to cry about in the past. More of Kiddi's body is on the bed now too. 2 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:11am On Jul 25, 2020 |
Erica say she wan be Kiddwaya psychologist Na so. 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SilentBang(m): 12:11am On Jul 25, 2020 |
Nawa o.... what a night??!! |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Ujay01: 12:11am On Jul 25, 2020 |
switlily25: He's doing all and more... 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:11am On Jul 25, 2020 |
Erica say she go ey there for Kidd, she go be him psychologist, when e dey talk of all the things wey e been no free cry for. Ewu! See premium Telemundo love 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by DrakeBlend(m): 12:11am On Jul 25, 2020 |
Lazyyouth4u: |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Beorn: 12:11am On Jul 25, 2020 |
2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 12:11am On Jul 25, 2020 |
Omo kidwirewire say e never cry in 18 years....God!! Jehovah elohim....abeg do am for me too... Because I dey cry as I dey like this so!!.... which kyn life be this nah... Make I go soak 3 cups of garri with small palm oil... 21 Likes
|
(1) (2) (3) ... (510) (511) (512) (513) (514) (515) (516) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 5 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |