Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,562 members, 7,837,156 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 05:58 PM

BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (676) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5075594 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (673) (674) (675) (676) (677) (678) (679) ... (10925) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Iamsegzy25: 12:13am On Jul 26, 2020
Laycon just gave wathoni a peck
Baba really dey in form

10 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:13am On Jul 26, 2020
Based on Nigerian trends at the end of the party, na una Top 2 rockers be this

Anything else na after thought

5 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dansuqi: 12:13am On Jul 26, 2020
Praise and lucy
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sunnycliff(m): 12:13am On Jul 26, 2020
It's over
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:13am On Jul 26, 2020
Lucy don high
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Decrypter: 12:13am On Jul 26, 2020
SARZ is not your fucking mate!!!!!

How SARZ go dey on the beat, you no go dance.



Shey you see difference
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MizzD: 12:14am On Jul 26, 2020
Carry pee ke ?

Did they mean alcohol..?

praise is suggesting that they play a game before going to sleep. He wants Lucy to send them into the room when they need to.

The guys are tipsy.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ToyinDipo(m): 12:14am On Jul 26, 2020
MizzD:
Party over..

Well done housemates. Special shout out to

Laycon
Erica
Prince
TolaniBaj
Kathrina
Nengi

You killed it grin
You have to mention Laycon thrice before any other name

13 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by smellingKPEKUS: 12:14am On Jul 26, 2020
they will be rape allegation these season

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by teamsynergy: 12:14am On Jul 26, 2020
Aunty Lucy look good ooh
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by homesteady(m): 12:14am On Jul 26, 2020
Laycon is kissing everybody grin

10 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by carammel(f): 12:14am On Jul 26, 2020
Lazyyouth4u:


He already did. He looks like Naira Marley grin
I don't like Nairamarley, lol.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by TheMainMan: 12:14am On Jul 26, 2020
dem don high cheesy
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Iamsegzy25: 12:14am On Jul 26, 2020
Laycon giving all the girls a hug and a peck each

Baba is on cloud 9 ooo
Laycon Laycon our guy

14 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Decrypter: 12:14am On Jul 26, 2020
ChristoBam:


Shay dem don dey play BBN for Radio ni. Coz I sure say no be TV you dey watch this your version. Laycon dey fear? Lmao. You sabi wetin him eye Don see in the past 40 minutes on top ordinary yansh.

Lol

Laycon don rock yansh today o oo!! Yepa

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by IfeMiLove: 12:14am On Jul 26, 2020
Confession time!!! These beauties wants to know why they don't talk to each other.

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by smellingKPEKUS: 12:14am On Jul 26, 2020
laycon kissing everyone oooooo

4 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dansuqi: 12:15am On Jul 26, 2020
Munzy14:
Drama time....lambo time....

Laycon time

5 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Beorn: 12:15am On Jul 26, 2020
kenddys:

Beorn my guy
You have not told me your fav yet o
Team Nobody. grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Rossycee(f): 12:15am On Jul 26, 2020
Erica and nengi having a convo

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 100naira(m): 12:15am On Jul 26, 2020
Kidwaya babies de hash out their wahala cool
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:15am On Jul 26, 2020
Erica don go meet Nengi to ask wetin make she no dey follow her talk again

Nengi say na because she dey always dey with Kidd and she no wan intrude. Erica say no be so

As dem dey discuss, the culprit, Kidd come meet them.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by teamsynergy: 12:15am On Jul 26, 2020
So na Nengi erica been dey talk about say she dey act as if she no know am

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by apcmustwin(f): 12:15am On Jul 26, 2020
Thats very mature of erica. My girl.

6 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by DrakeBlend(m): 12:15am On Jul 26, 2020
Decrypter:
SARZ is not your fucking mate!!!!!

How SARZ go dey on the beat, you no go dance.



Shey you see difference
Biggie been wan end him promising career b4 grin

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by topboss: 12:15am On Jul 26, 2020
InSanety:
Erica dey follow Ozo dance, Kidd come scatter the dance. I no know why this guy just dey monitor the babe

Ozo come leave her

Bright want enter, but Laycon come rescue him sister right on time, fear evangelist wey remove shirt.


Party don finish


Kidd get one line, my father is a Billionaire.


If your papa na billionaire, is it u that made the billions?


No be person be Davido

4 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:15am On Jul 26, 2020
Erica is good with Kiddwaya so game on. No shaking grin

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:15am On Jul 26, 2020
Drama time

Y'all get your pop corn
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blackhawk01: 12:15am On Jul 26, 2020
Laycon is high. Why is he sharing kisses? shocked

I really like him. Very nonsense boy. grin cheesy grin

18 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by smellingKPEKUS: 12:16am On Jul 26, 2020
please lets kick lesbians out
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:16am On Jul 26, 2020
Pitakwa girl don high ooo
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Beorn: 12:16am On Jul 26, 2020
Finally, Erica and Nengi are ironing out the reason they weren't talking to each other despite knowing each other before the house.


Ozo get out from there. Woman wrapper!!

(1) (2) (3) ... (673) (674) (675) (676) (677) (678) (679) ... (10925) (Reply)

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.