Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,362 members, 7,957,971 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 06:11 AM |
Nairaland Forum / Science/Technology / Phones / Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section (4967 Views)
When Dem Dey Mention Flagship, Some Phones No Suppose Near There / Which Is The Best Phone To Use In This List / DO NOT POST ADVERTS IN THIS SECTION ! (2) (3) (4)
Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by ElRapido: 5:38pm On Oct 12, 2020 |
Respect your seniors.
|
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by Randerl: 5:49pm On Oct 12, 2020 |
Trsnssion users looking like... 18 Likes 1 Share
|
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by WoeBetide666: 6:09pm On Oct 12, 2020 |
Add Nokia 9 Pureview 3 Likes |
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by obiekunie2: 6:15pm On Oct 12, 2020 |
THEY STILL DO SAME THING LIKE THE ONES U DID NOT LIST: MAKE CALL BROWSE TAKE PICS abi is there any other thing they can do that the others cant do?? 34 Likes |
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by KrazyDave16(m): 6:23pm On Oct 12, 2020 |
obiekunie2:Make one feel like they've made it in this life? 7 Likes 1 Share
|
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by MJluv(f): 6:59pm On Oct 12, 2020 |
obiekunie2:No mind the mofo! Na things like these make our leaders dey run us down; our youths are busy prioritising useless things. 7 Likes 1 Share |
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by ElRapido: 7:41pm On Oct 12, 2020 |
obiekunie2: Pussy cat no be tiger, monkey is different from King kong. 10 Likes 2 Shares |
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by Exumal: 8:14pm On Oct 12, 2020 |
obiekunie2: Umidigi a9pro get thermometer, I doubt if their almighty flagships get. |
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by careytommy37(m): 8:36pm On Oct 12, 2020 |
Post a picture of your phone with NL moniker written on a piece of paper beside it. 2 Likes 1 Share |
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by Flytime: 8:42pm On Oct 12, 2020 |
ElRapido:ok that's stupid 3 Likes |
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by DaInferno(m): 8:45pm On Oct 12, 2020 |
when underage post something, you go know! phone-racist! 5 Likes |
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by debaj10: 8:46pm On Oct 12, 2020 |
op might be high on weed. or just jobless. most dollar billionaires hardly use these phones. rethink ur priorities. 3 Likes |
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by kennethfranc(m): 8:57pm On Oct 12, 2020 |
;DSee OP wey dey use Itel get mouth to talk ;DSee OP wey dey use Itel get mouth to talk |
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by Harry00(m): 9:09pm On Oct 12, 2020 |
Add cammon 15 |
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by IgiveFreebies: 9:46pm On Oct 12, 2020 |
The best camera phone currently is still Xiaomi mi 10 ultra So put there to complete your list [url]https://www.dxomark.com/xiaomi-mi-10-ultra-camera-review/ [/url] |
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by fredie107(m): 10:16pm On Oct 12, 2020 |
Lazy Nigerian youth.... |
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by Readonee35L(m): 11:05pm On Oct 12, 2020 |
I use two phones on that list 7 Pro And Pro max |
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by pandabet(m): 11:49pm On Oct 12, 2020 |
ElRapido:but all na animals abi 1 Like |
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by lyriclekidd(m): 12:18am On Oct 13, 2020 |
Rubbish list, on what basis?? My own list is based on speed. No just dy release mugu list for us.
|
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by HaBaE(m): 12:50am On Oct 13, 2020 |
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by ednut1(m): 2:20am On Oct 13, 2020 |
Lame thread |
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by Nobody: 3:23am On Oct 13, 2020 |
MJluv: How can a post about phones make your leaders the useless way they are? 2 Likes |
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by femi4: 6:05am On Oct 13, 2020 |
Injoo n Proud |
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by Ikillbrokehoes(m): 6:41am On Oct 13, 2020 |
ElRapido:Proud owner of Google pixel 4a and Samsung S20 1 Like |
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by nathdim: 6:47am On Oct 13, 2020 |
No Huawei phone |
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by ElRapido: 7:15am On Oct 13, 2020 |
Ikillbrokehoes: Na you o. I want to be like you. Those two phones fit buy my king's palace o. 1 Like |
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by seanwilliam(m): 7:23am On Oct 13, 2020 |
lyriclekidd: all this phone speed self.. we actual dont need it... ordinary iphone7+ runs any app throws at it pefectly... so getting latest samsung of iphone cos of speed get as e be sha |
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by Ikillbrokehoes(m): 7:33am On Oct 13, 2020 |
ElRapido:My love for good android phone is next to none |
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by AquaSpunky(m): 8:14am On Oct 13, 2020 |
iPhone 11 is not on the list but, iPhone XS Max is. I always thought A13 Bionic chip was faster than A12��♂️ lyriclekidd: |
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by udomma1005(m): 8:45am On Oct 13, 2020 |
ElRapido:Is king Kong the name of an animal, first time of coming across this!
|
Re: Na People Wey Phone Dey This List Suppose Dey Talk For This Section by Nobody: 9:09am On Oct 13, 2020 |
Most mofos like op, trust me nah their phone be the highest asset they get for their whole life |
Brand New Iphone 4 For Sale. Jailbroken And Unlocked Already / How To Minimize Games And Apps On Your Java Phone Using Multimidlet / Wow Enjoy 25gb For 200 On Your Airtel Line Now Working 400%
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |