Orientation Course A Lifetime Experience - Grace Akpabio, Ondo NYSC Coord - NYSC (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › Orientation Course A Lifetime Experience - Grace Akpabio, Ondo NYSC Coord (10593 Views)
| Re: Orientation Course A Lifetime Experience - Grace Akpabio, Ondo NYSC Coord by wisewordd: 10:46pm On Nov 15, 2020 |
Block 7. Mad house. Our toilet then na die. |
| Re: Orientation Course A Lifetime Experience - Grace Akpabio, Ondo NYSC Coord by Johzhier97(m): 12:19am On Nov 16, 2020 |
backbone503:Bro if u njoy like 2moro no dey 4 Ilaje... den Men wey dey A.A.U.A 4 Akoko been dey HEAVEN B dat na.... |
| Re: Orientation Course A Lifetime Experience - Grace Akpabio, Ondo NYSC Coord by Savali: 12:44am On Nov 16, 2020 |
Timagex:Omo na Village dem post u go o. Road to Ekiti |
| Re: Orientation Course A Lifetime Experience - Grace Akpabio, Ondo NYSC Coord by Babaferdi: 4:02am On Nov 16, 2020 |
Please who knows how much Ondo pays medical corpers ? |
| Re: Orientation Course A Lifetime Experience - Grace Akpabio, Ondo NYSC Coord by WeRblessed(f): 4:37am On Nov 16, 2020 |
People without integrity are impacting impunity in the minds of nigerian future leaders. No thanks! |
| Re: Orientation Course A Lifetime Experience - Grace Akpabio, Ondo NYSC Coord by doubleking(m): 5:21am On Nov 16, 2020 |
Timagex:I was too about 20 yrs ago how time flies. Had to redeploy to Lagos after camping |
| Re: Orientation Course A Lifetime Experience - Grace Akpabio, Ondo NYSC Coord by Ademoore07(m): 6:11am On Nov 16, 2020 |
Balenciagaokey:Maybe for fun, but not sex. Where and how will u have sex at the camp? I don't think u had been mobilized b4? |
| Re: Orientation Course A Lifetime Experience - Grace Akpabio, Ondo NYSC Coord by backbone503(m): 7:02am On Nov 16, 2020 |
Johzhier97:Lol. Na people like you dey dey Akure, Ondo Town, Akoko etc dey cast Ilaje, meanwhile, men wer dey on ground dey gbadun am. Then, dem bin "punish" one guy by re-posting him from Akure to Ilaje. On how the guy reach, see the level, him thank God for the punishment. |
| Re: Orientation Course A Lifetime Experience - Grace Akpabio, Ondo NYSC Coord by Johzhier97(m): 7:30am On Nov 16, 2020 |
backbone503:Lol.....no be castigating levels ooo......A.A.U.A.no be Akure ooo.....Na Akoko Southwest e dey.....But assume say u dey A.A.U.A. u for still CONFAM. |
| Re: Orientation Course A Lifetime Experience - Grace Akpabio, Ondo NYSC Coord by Timagex(m): 8:10am On Nov 16, 2020 |
doubleking:. 20 years ago?? ![]() |
| Re: Orientation Course A Lifetime Experience - Grace Akpabio, Ondo NYSC Coord by Timagex(m): 8:10am On Nov 16, 2020 |
| Re: Orientation Course A Lifetime Experience - Grace Akpabio, Ondo NYSC Coord by Dymustxcel(m): 2:32pm On Jan 02, 2021 |
Pls I relocated to Ondo state..... will b happy if u can add me to any of dia whatsapp group 2020 Batch B stream 1A Thank you |
Nairalander Bags Ondo NYSC State Honours Award • Nigeria A Great Country To Be Proud Of - Ondo NYSC Coord • Soldiers Storm Ondo NYSC Orientation Camp, Beat Staff Up (Photos) • 2 • 3 • 4
Can A 27-Year-Old Graduate Get NYSC Exemption Without Age Modification? • 2012 Nysc Batch B Benue Corpers Forum • Nysc Mobilization Time Table for Batch C
It was just as I left it. Shout out to Mrs grace akpabio.
