Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (4343) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (3348831 Views)
1 2 3 ... 4340 4341 4342 4343 4344 4345 4346 ... 4901 (Go Down)
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 9:33am On Nov 26, 2020 |
mesmer:Seen! Thank you Sir ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Joeblaze26(m): 9:34am On Nov 26, 2020 |
mesmer:Seen bro...Thanks |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by waploger(m): 9:34am On Nov 26, 2020 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by southsouthking(m): 9:35am On Nov 26, 2020 |
No qualms |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by piggyvestTroll: 9:35am On Nov 26, 2020 |
DieRich5:zoom don pay you na |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by DonTobyM(m): 9:36am On Nov 26, 2020 |
mesmer:mesmer baba abeg bless ma sporty (08144928963) too na.. never see any crumb chao 4 hia since day 1 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by southsouthking(m): 9:36am On Nov 26, 2020 |
mesmer:mesmer na paddy paddy government una dey do here. After how many mention, you still skip my Moniker. Do the counting yourself then you go really see say you fuc*ed me up big time Bet King ID 2279019 Tbwhoy Or Bet9ja ID 4707415 Tbwhoy I don still mention am again whether God go touch your heart this time o. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Boole3(m): 9:36am On Nov 26, 2020 |
mesmer:Thanks sir... Not reflect yet tho' |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by chybuzky(m): 9:38am On Nov 26, 2020 |
southsouthking:Bro noting like paddy paddy here ooo If u wan see paddy paddy stuff den look wetin wer happen here yesterday |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by solalal36(m): 9:39am On Nov 26, 2020 |
mesmer:God bless sir |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by khingTony(m): 9:39am On Nov 26, 2020 |
Youngcee I go navigate thunder to your apartment oh ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Lorayne(m): 9:39am On Nov 26, 2020 |
chybuzky:Nawa for una o.... U no go forget? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by josielewa(m): 9:40am On Nov 26, 2020 |
Pls guys check this option out..just 7 games and we good... 1&2-5 goals or 12&2-5 goals |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by southsouthking(m): 9:40am On Nov 26, 2020 |
chybuzky:Bros paddy paddy dey e get why, i Don mention him Moniker since, but him still skip myention, maybe because i nor be him pal. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by chybuzky(m): 9:41am On Nov 26, 2020 |
Lorayne:No guy I no hold any gudge with anybody oo but why dey guy dey complen |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by mesmer: 9:41am On Nov 26, 2020 |
oluwadabira111:Done sir |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Lorayne(m): 9:41am On Nov 26, 2020 |
DieRich5:Ticket don enter yesterday na.... Why u no go go break |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by chybuzky(m): 9:42am On Nov 26, 2020 |
southsouthking:Ok now I understand |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Lorayne(m): 9:44am On Nov 26, 2020 |
chybuzky:Lol.... It's kinda painful to miss crumbs fa |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by chybuzky(m): 9:45am On Nov 26, 2020 |
Lorayne:Lollz no be small thing guy |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Lorayne(m): 9:47am On Nov 26, 2020 |
Tolu131, youngcee, stephenmoka4 et al .... Make una drop today games for boys na |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by mesmer: 9:47am On Nov 26, 2020 |
sport.y .0.7.0.1.2.8.4.9.0.9.1I got a reversal done for this number. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 9:48am On Nov 26, 2020 |
khingTony:Why u off ya phone |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by niyiforeal(m): 9:49am On Nov 26, 2020 |
waploger:Adeniyi Opia |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 9:49am On Nov 26, 2020 |
![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by niyiforeal(m): 9:50am On Nov 26, 2020 |
waploger:done |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 9:50am On Nov 26, 2020 |
mesmer:tanks bro! |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by khingTony(m): 9:51am On Nov 26, 2020 |
Lorayne:After the urgent 2K crumbs wey you collect yesterday, na still 100 naira you use play game. As e cut finish, you come dey lament as if you stake 1M No let thunder faya you oh ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by khingTony(m): 9:52am On Nov 26, 2020 |
youngcee: How I go off my phone because of you? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by DieRich5: 9:52am On Nov 26, 2020 |
Go and buy noooowwwwwww Tron don fall
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prinnce1: 9:52am On Nov 26, 2020 |
mooojy:morning bruh, am not going to bill you but I need you to teach me how to make some money off betting. Teach me how to fish biko. Thanks in anticipation |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 9:53am On Nov 26, 2020 |
khingTony:Smh ![]() |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Football(+ Other Sports) Betting Season 9 • Football (+Other Sports) Betting Season 10 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13
Viewing this topic: 2 guest(s)



How I go off my phone because of you?