See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. - Food - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Food › See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. (47951 Views)
| See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by femijay8271(op): 4:15pm On Dec 22, 2020 |
Glory be to God Almighty... Since all of you will be posting "see the N5, N10, N20, N30, N50, N100 etc Onions I bought at so-so-so place" . I think I should also join una league and post mine that I bought from Mile 12, Ketu Lagos today 22/12/2020My advice for una wey like food like me and wey get family, instead of buying food stuff at expensive prices in your street, kindly go to a food market like Mile 12 and get your stuffs even though if it's 2500, believe me, you will get something worth more than you use to get from you area.
|
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by endsarrrs(f): 4:16pm On Dec 22, 2020 |
Wow! The North is really food Blessing to Naija. . . Brb ehn. .but bros you sure say no be onions you dey sell ![]() |
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by Madibahisback: 4:16pm On Dec 22, 2020 |
The way una dey post onion for nairaland ehn Person go think say na diamond |
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by Bola146(f): 4:18pm On Dec 22, 2020 |
Christmas is going to be yummy yummy ![]() |
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by femijay8271(op): 4:19pm On Dec 22, 2020 |
Madibahisback:bro, the one I bought last 3 months at @2k, I never finish ham |
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by femijay8271(op): 4:22pm On Dec 22, 2020 |
Madibahisback:the ones I bought last 3mths, with heavy usage ooo. see the remaining
|
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by femijay8271(op): 4:23pm On Dec 22, 2020 |
endsarrrs:abeg help me tag those mods to help me put ham for fp |
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by Kylekent59: 4:35pm On Dec 22, 2020 |
This is commendable. |
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by PhGossip: 11:34am On Dec 24, 2020 |
Lol |
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by Abidob(m): 11:35am On Dec 24, 2020 |
Onion to the world |
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by Abiamaka(m): 11:35am On Dec 24, 2020 |
Hope say no be fake onions � |
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by Nazgul: 11:35am On Dec 24, 2020 |
This is massive compared to the ones Nairalanders uploaded here for the same price about two months ago |
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by ATEAMS: 11:35am On Dec 24, 2020 |
Onions the new Oil |
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by Adebaba1(m): 11:36am On Dec 24, 2020 |
Nawa o I guess cost of transport to Lagos is cheaper than to the South east |
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by DukeJoe17: 11:36am On Dec 24, 2020 |
No case, Next level effect. |
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by Nobody: 11:36am On Dec 24, 2020 |
Make I rush go Gbagi market,,,, The onions I buy for area yesterday no be am at all ![]() |
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by KhingLufem1(m): 11:36am On Dec 24, 2020 |
nice |
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by bukxy: 11:36am On Dec 24, 2020 |
Okayyy, let's see the government whose christmas feast is the best during their administration. . Like for Buhari Share for Jonathan |
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by Drybones: 11:36am On Dec 24, 2020 |
Hustle oooooooooo.... Dj Cuppy post expensive bag wey Dem buy for am. My guy here dey post onions.. Once again hustle ooooooooooooooo...........!!! |
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by pretydiva(f): 11:37am On Dec 24, 2020 |
E don dey cheap |
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by Simplebeauty: 11:37am On Dec 24, 2020 |
![]() |
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by Whitecoal711: 11:38am On Dec 24, 2020 |
N |
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by Benards(m): 11:39am On Dec 24, 2020 |
store it for next year. who nose, onions wey you buy for 2020 fit blow you for 2021 |
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by ecolime(m): 11:39am On Dec 24, 2020 |
CANDYDADDY:How is he an idiot? |
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by knowhowk: 11:40am On Dec 24, 2020 |
femijay8271:. Really |
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by Youngminister(m): 11:40am On Dec 24, 2020 |
Onions things activeted |
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by dfrost: 11:40am On Dec 24, 2020 |
endsarrrs:And so? Onions business no be business? ![]() Una go just open una mouth “waaaa” dey yarn okoto meow meow. |
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by Whitecoal711: 11:41am On Dec 24, 2020 |
Na im I dey here dey manage one for like three cooking onions oo nothing dey common for this man regime except air |
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by blinking001(m): 11:42am On Dec 24, 2020 |
I keep telling Nigerians that Buhari is the best thing that has happened to us since independence. God bless you our darling daddy. God bless Nigeria. |
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by Okoroawusa: 11:44am On Dec 24, 2020 |
If you like sell a basket of onions for #100 wailers will always wail |
| Re: See The Onions I Bought For 1000 Naira At Mile 12, Ketu, Lagos. by Usihyelda(m): 11:46am On Dec 24, 2020 |
For my area you go use 5k buy this onion. |
See The Onions I Bought At N1500 In Kano Today • Christmas Day Rice About To Go Down, Check Out The Onions I Bought For #100 • The Onions I Bought N50 Today - Enugu • 2 • 3 • 4
Spoons, Nails, Keys Found In Ram's Belly In Kano Abattoir (Photos) • Lady Wins Pounded Yam Eating Competition In Ekiti (Photos, Video) • Nigerian Delicacies That Will Make You Bite Your Fingers- Photos

