Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me - Sports - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me (775 Views)
| Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me by jambor(op): 8:38pm On Jan 02, 2021*. Modified: 10:00am On Jan 03, 2021 |
Abeg who know where my village people dey make he tell me, so that we go fit negotiate. Wetin I go do for/or them, one cut for a whole week. |
| Re: Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me by dollytino4real(f): 8:41pm On Jan 02, 2021 |
ur village no get name? |
| Re: Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me by jambor(op): 8:44pm On Jan 02, 2021 |
dollytino4real:how go fit take upload pics here, make you no wetin I dey talk |
| Re: Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me by extol1(m): 8:46pm On Jan 02, 2021 |
jambor:you need to make sacrifice to the gods of your village people. and if i can hear what they are telling me to inform you is to make a sacrifice of funding my account. period |
| Re: Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me by dollytino4real(f): 8:48pm On Jan 02, 2021 |
jambor:no need to upload pic just mention ur state people will help u out |
| Re: Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me by OlayemiAshraf(m): 9:01pm On Jan 02, 2021 |
extol1:Oshey babalawo..akika..awon eleye..baba agba .. flying without wings...replica of doctor strange...I sight you |
| Re: Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me by extol1(m): 9:06pm On Jan 02, 2021 |
OlayemiAshraf:lol, no dey hail me. just tell him to do as I say and he will turn around. in fact he will buy Benz |
| Re: Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me by donbachi(m): 9:11pm On Jan 02, 2021 |
E be like u don use 100naira play 1 week bet wey come out 20million naira..many don enter,e remain just 2 sure games. |
| Re: Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me by jambor(op): 9:59am On Jan 03, 2021 |
donbachi:guy betting life nor balance oo. I won still share story the way wen people dey share o. since I nor fit do Yahoo so. |
Sadio Mane Is Transforming His Village Into A Beautiful Town • 'Cannot Tell Me This Isn't A Fix!': Man Utd Fans Fume At Champions League Draw • 'FIFA VAR' Introduced In Village Football Competition In Imo State (photos) • 2 • 3 • 4
. • Big Odds: Bet9ja Big Odds Booking Code To Win Million 18 June 2021 • 'I Can Smell Champions' - Ronaldinho Reacts As Messi Joins PSG