₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,041 members, 8,420,028 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 09:49 AM

Toggle theme

Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me - Sports - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentSportsAbeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me (776 Views)

1 Reply (Go Down)

Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me by jambor(op):
Abeg who know where my village people dey make he tell me, so that we go fit negotiate. Wetin I go do for/or them, one cut for a whole week.
Re: Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me by dollytino4real(f): 8:41pm On Jan 02, 2021
ur village no get name?
Re: Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me by jambor(op): 8:44pm On Jan 02, 2021
dollytino4real:
ur village no get name?
how go fit take upload pics here, make you no wetin I dey talk
Re: Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me by extol1(m): 8:46pm On Jan 02, 2021
jambor:
Abeg who know where my village people dey make he tell me, so that we go fit negotiate. Wetin I go do for/or them, one cut for a whole week.
you need to make sacrifice to the gods of your village people. and if i can hear what they are telling me to inform you is to make a sacrifice of funding my account. period
Re: Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me by dollytino4real(f): 8:48pm On Jan 02, 2021
jambor:
how go fit take upload pics here, make you no wetin I dey talk
no need to upload pic just mention ur state people will help u out
Re: Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me by OlayemiAshraf(m): 9:01pm On Jan 02, 2021
extol1:
you need to make sacrifice to the gods of your village people. and if i can hear what they are telling me to inform you is to make a sacrifice of funding my account. period
Oshey babalawo..akika..awon eleye..baba agba .. flying without wings...replica of doctor strange...I sight you
Re: Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me by extol1(m): 9:06pm On Jan 02, 2021
OlayemiAshraf:
Oshey babalawo..akika..awon eleye..baba agba .. flying without wings...replica of doctor strange...I sight you
lol, no dey hail me. just tell him to do as I say and he will turn around. in fact he will buy Benz
Re: Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me by donbachi(m): 9:11pm On Jan 02, 2021
E be like u don use 100naira play 1 week bet wey come out 20million naira..many don enter,e remain just 2 sure games.
Re: Abeg Who Know Where My Village People dey, Make He Tell Me by jambor(op): 9:59am On Jan 03, 2021
donbachi:
E be like u don use 100naira play 1 week bet wey come out 20million naira..many don enter,e remain just 2 sure games.
guy betting life nor balance oo. I won still share story the way wen people dey share o. since I nor fit do Yahoo so.
1 Reply

Sadio Mane Is Transforming His Village Into A Beautiful Town'Cannot Tell Me This Isn't A Fix!': Man Utd Fans Fume At Champions League Draw'FIFA VAR' Introduced In Village Football Competition In Imo State (photos)234

Man United Legends Blame Pogba For France’s Euro 2020 Shock ExitMessi Is The Greatest Footballer I Have Played Against - Ronaldo ConfessesLaliga: Barcelona Shortlist Six Managers To Replace Koeman [full List]