Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (6) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 (24119 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 Reply (Go Down)
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by fourboys: 7:44pm On Jan 30, 2021 |
pls oooooooo man u don win any epl top six team this season?? |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by Dansuqi: 7:45pm On Jan 30, 2021 |
fourboys:Na |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by IYANGBALI: 7:46pm On Jan 30, 2021 |
Ole is lion his feet, fokn Bastard |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by xynerise: 7:46pm On Jan 30, 2021 |
Score the damn goal na ![]() |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by xynerise: 7:47pm On Jan 30, 2021 |
fourboys:Those wey win why we dey top them? |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by cutedharmee: 7:47pm On Jan 30, 2021 |
I'm thinking this match will end with 0-0. Anyway what do I even know sef ![]() |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by holluwizzy: 7:50pm On Jan 30, 2021 |
Since Ferguson comot, no network or team work for many, manU need multilinks coz that's what Mancity is doing. A plate can close his eyes and pass d ball knowing fully well that his team mate is ready to receive the pass |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by Nobody: 7:51pm On Jan 30, 2021 |
Gooooooooaaaaaaaaaalllllllllllllll!!!!!!!! Robert Pires with a long shot from Eiffel Tower! ![]() |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by sircatherine45(m): 7:55pm On Jan 30, 2021 |
Put my boy Odergaard. Manchester united must fall
YNWA |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by xynerise: 7:55pm On Jan 30, 2021 |
That was close |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by IYANGBALI: 7:56pm On Jan 30, 2021 |
This cavani is useless jare |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by osazsky(m): 7:56pm On Jan 30, 2021 |
mattmogan88:u have nerver been..considering ur set of average players and nysc coach and white buhari board..u can't even get the efl cup it will take another 12 years to get a cup maybe fa cup sha..just leave the epl and ucl for men |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by IYANGBALI: 7:57pm On Jan 30, 2021 |
Martial dey even use him wife cream to tone. Useless boy |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by BigotMan(m): 7:58pm On Jan 30, 2021 |
dominique are u watching this match? cc Mukina2 |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by osazsky(m): 7:59pm On Jan 30, 2021 |
IYANGBALI:una done start ..against sheffield wat is cavani doing in d bench. Now ur best coach gave u cavani and the 149m man on black mkt.una still dey complain..the team is average.wat do u want the coach to do that he has not done..if not for packaging can this team convienently beat asoro grama sch boys club in benin.forget salary o |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by Drew13: 7:59pm On Jan 30, 2021 |
If man u can't win this match, then they have no business in winning the league |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by IYANGBALI: 8:01pm On Jan 30, 2021 |
Pogba craze dey worry you o |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by fourboys: 8:03pm On Jan 30, 2021 |
xynerise:bros na question I ask pls |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by IYANGBALI: 8:03pm On Jan 30, 2021 |
Wetin dey happen now? When are we going to score? I dreamt yesterday that we beated Arsenal 2-1 |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by osazsky(m): 8:03pm On Jan 30, 2021 |
xynerise:the way una dey laff losserpool i just discovered that if u draw this match and losserpool wins tomorrow u will be ahead of them with 1 point..why the exergeration..or una nerver see first for 2 seconds ever since web retired...na virtual first the rightfull owners don occupy am learn to leave with it |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by IYANGBALI: 8:04pm On Jan 30, 2021 |
osazsky:leaf me alone jo, my body dey pepper me now o |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by osazsky(m): 8:06pm On Jan 30, 2021 |
Drew13:all this wining the league talk..how did it start..na wah for una o...instead of u to be praying for top 4..u are talking of league winners..city..liverpool liechester spurs..u can take this info to first bank.man u is average with no tactics or game plan u dont win d lrague by luck after 17 games..nor be second leg we enter so..una go play una go tire |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by seunny4lif(m): 8:07pm On Jan 30, 2021 |
Rasford ![]() |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by PUSSYHOE(m): 8:08pm On Jan 30, 2021 |
IYANGBALI:Lwkm |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by sircatherine45(m): 8:08pm On Jan 30, 2021 |
So, this is the leg Manchester united want to use to win EPL? They are not serious. |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by Pacesetter123(m): 8:08pm On Jan 30, 2021 |
Mumu United,dis one wer all of una de foul lacazade n William,una fans no go warn una..ooo,if Ref come give una red card now,una go come the cry me rivers here |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by BigotMan(m): 8:09pm On Jan 30, 2021 |
finally!!! GOAL! Pepe! |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by Drew13: 8:09pm On Jan 30, 2021 |
osazsky:Abeg go siddon ![]() you're always on Man Utd thread hating. Wetin dem do you |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by Xixtie(f): 8:09pm On Jan 30, 2021 |
Gunners till I kpai. |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by xynerise: 8:10pm On Jan 30, 2021 |
I don't want this draw abeg ![]() |
| Re: Arsenal Vs Manchester United (0 - 0) On 30th January 2021 by helinues: 8:10pm On Jan 30, 2021 |
BigotMan:Pepe or Tomato ? ![]() |
Nottingham Forest Vs Arsenal (1 - 2) On 30th January 2024 • Tottenham Hotspur Vs Manchester United (0 - 3) On 30th October 2021 • Liverpool Vs Manchester United (0 - 0) On 17th January 2021 • 2 • 3 • 4
Brighton Vs Liverpool (3 - 0) On 14th January 2023 • Arsenal £15million Swoop For Argentinian Striker Rodrigo Palacio • Champions League/Europa League Draws



