Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 (15282 Views)
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by openmine(m): 10:36pm On Mar 10, 2021 |
crazygod:the sub resulted into a second goal! Relax! |
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by MrNipplesLover(m): 10:39pm On Mar 10, 2021 |
See Chelsea's rape victim as dem dey beat their opponent... ![]() Issokay. |
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by EbukaHades10(m): 10:41pm On Mar 10, 2021 |
smalldoctor:Amin, ase, Ise, Amen
|
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by kolawin(m): 10:41pm On Mar 10, 2021 |
Liverpool sure will win this |
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by EbukaHades10(m): 10:41pm On Mar 10, 2021 |
MrNipplesLover:No be una fault na
|
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by Tamel(m): 10:42pm On Mar 10, 2021 |
Damn! Just look at Fab in the middle...man just dey waste for cb since . |
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by EbukaHades10(m): 10:44pm On Mar 10, 2021 |
Tamel:Mans dey ball, abi? |
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by uniqueuser(m): 10:49pm On Mar 10, 2021 |
Budapest, Our New Anfield! |
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by chikason22(m): 10:50pm On Mar 10, 2021 |
I see Liverpool playing in Champions league semi-final. I see a big cup celebration. This and many more I have seen. Crazygod ebukahades10 wordson gbest90 vickyrotex kyase fergie001 THEBOSS100 have spoken YNWA
|
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by BabaIbo: 10:50pm On Mar 10, 2021 |
Richy4:You no get talk abeg, if all football fans are passionate the way I'm to Liverpool ehn. Football for be religion. I no wan just watch or follow Liverpool match and thread simple. I told people around me last year/season that I won't follow football much this year/season. E get why... |
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by EbukaHades10(m): 10:51pm On Mar 10, 2021 |
chikason22:
|
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by Tamel(m): 10:51pm On Mar 10, 2021 |
EbukaHades10:Over ball sef... |
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by Richy4(m): 10:52pm On Mar 10, 2021 |
EbukaHades10:yea you are a very good fan
|
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by crazygod(m): 10:52pm On Mar 10, 2021 |
Henceforth, Fabinho should not play in defense again. Never again. ![]() He is our No 6. It should remain that way. |
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by EbukaHades10(m): 10:53pm On Mar 10, 2021 |
Tamel:Make he maintain Kabak and Nat. Even if they misbehave,maintain them so that they go learn. Make he still use Fab for midfield against Wolves |
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by uniqueuser(m): 10:54pm On Mar 10, 2021 |
YNWA
|
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by Wordson(m): 10:55pm On Mar 10, 2021 |
chikason22:Amen o... But may God help us o... Surprise fans for champions league, play nonsense for EPL.. I repeat may God help us |
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by Tamel(m): 10:55pm On Mar 10, 2021 |
EbukaHades10:I pray because that man get coconut head |
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by EbukaHades10(m): 10:56pm On Mar 10, 2021 |
Richy4:U no go understand so no need to go further. Sure me say u be City fan and if na so, all the more reason not to go further
|
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by smalldoctor: 10:56pm On Mar 10, 2021 |
uniqueuser:try not to get German side for quarter final |
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by Wordson(m): 10:57pm On Mar 10, 2021*. Modified: 11:20pm On Mar 10, 2021 |
How we won convincingly still dey baffle me... Next u go see how EPL teams like wolves go use us do chewing stick... ![]() I am not understanding |
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by uniqueuser(m): 10:57pm On Mar 10, 2021 |
LIVINGICON:
|
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by EbukaHades10(m): 10:57pm On Mar 10, 2021 |
uniqueuser:Una don start, abi?
|
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by EbukaHades10(m): 10:58pm On Mar 10, 2021 |
Tamel:He gats get sense cus boys no dey smile o. |
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by Babysho(m): 10:58pm On Mar 10, 2021 |
All my speculations were correct. (1) We lost most of our games this season because we played/wasted Henderson or Fabinho as CB instead DM and let actual CBs play and let them bond. (2) Origi is a ST. Not a LW. He should continue as a ST. (3) Lastly, Nat Philips is as good as Joe Gomez. This game doesn't mean anything though. UCL get e own spirit. We might go back to Premier League and continue our losing streak.
|
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by chikason22(m): 10:59pm On Mar 10, 2021 |
Wordson:Amen |
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by EbukaHades10(m): 11:01pm On Mar 10, 2021 |
alingo2013:How e do u?
|
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by Amazingrace01: 11:01pm On Mar 10, 2021 |
Liverpool doing well in the champions league |
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by uniqueuser(m): 11:01pm On Mar 10, 2021 |
EbukaHades10:
|
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by Sharmeenator(m): 11:03pm On Mar 10, 2021 |
And no 6 no be defense abi? crazygod: |
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by Silentgroper(m): 11:04pm On Mar 10, 2021 |
Tamel:What abt thiago? How was his game? |
| Re: Liverpool vs RB Leipzig UCL (2 - 0) On 10th March 2021 by Silentgroper(m): 11:05pm On Mar 10, 2021 |
Tamel:What abt thiago? How was his game? |
PSG Vs Barcelona UCL (1 - 1) On 10th March 2021 • Manchester United Vs Leipzig :UCL (5 - 0) On 28th October 2020 • RB Leipzig Vs PSG :UCL (0 - 3) On 18 August 2020 • 2 • 3 • 4
Newcastle Vs Arsenal (0 - 1) On 19th May 2013 • FC Copenhagen Vs Manchester City UCL ( 0 - 0) On 11th Oct 2022 • Stoke Vs Manchester United (1 - 1) On 21st January 2017



