Prince29's Posts
Nairaland Forum › Prince29's Profile › Prince29's Posts
HNRB ROTIMI AMAECHI is d king of niger delta.i so much respect him upon all odd he stood on his ground i luv ur courage,niger delta man of d year.pls aso rock streight 4 ur ministorial appointmnt. u re ma role model. |
i reciv it 2 |
oh boy i gbadu dis ma town man style christ okotie from agbarho in delta state abeg dey flex. |
I dey beg ona Not evri name u call ur gf or ur bf odawise u loose ur partner dis person don mad b4. |
Make o na leav us alone lie don too much no camera phone 4 dat village,wetin concern d woman wit npf |
This nigeria police what are you investigating the doctor or the dead body.d boy said it all. |
Apologises nt aceptd,because if i caught those yeye senators i go flog them welwel olochi |
Dat oyibo we go ly am down cum flog am welwel.na breatherian liar him be. |
Nor b joke o.hausa pple 2muc 4 dis kind tin.he get 1 hausa guy 2 wen i don c use teeth take carry a bag of cement adconline: Idiocy at its peak. Go watch some sports TV!Nor b joke o.hausa pple 2muc 4 dis kind tin.he get 1 hausa guy 2 wen i don c use teeth take carry a bag of cement |
Nor b joke o.hausa pple 2muc 4 dis kind tin.he get 1 hausa guy 2 wen i don c use teeth take carry a bag of cement |
2baba u dnt av 2 promise do sumtin because wen dem giv u nd ur wife cars no b promise |