Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 10:29am On Nov 09, 2020 |
youngcee: No le le..God no go shame us o. Amen to that always ! |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 10:28am On Nov 09, 2020 |
youngcee: I no dash alabi all the money na...at least d condom prevents unwanted pregnancy and infection. Calm ur breast down, where u see say I dash dem all d money back  I only stated I lost all my staking power,which can be very painful. Na sportybet pay for the iPhone wey Dey my hand now bro and I arranged some Wears n kicks too. I no need stress about condoms bro I’ll control The babe to get it if need be  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 10:25am On Nov 09, 2020 |
youngcee: When you begin enter thread.....abeg swerve jare! I no too like today comment on here, I don Dey follow for more than 2 months. I just Dey bored rn I suppose Dey watch Netflix  |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 10:19am On Nov 09, 2020 |
youngcee: my winnings for last month outweighs your total winnings for d past 6 yrs. Proof or stfu! |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 10:19am On Nov 09, 2020 |
Sporty bet don run me street sha  , |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 10:08am On Nov 09, 2020 |
Akanimoh113: Specify what you mean by Ment Because Ment can also mean "Payment" or "Retirement"
So specify Lmao I mean say una Dey mental |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 10:06am On Nov 09, 2020 |
youngcee: When I won 11k, I bought condoms worth 2k, I dey use dat c.d nack gals for hood.......dat guy nvr mature. You bought condom worth 2k come mean say you mature I no understand ?? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 10:04am On Nov 09, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 10:02am On Nov 09, 2020 |
Joeblaze26: Mostly bad decisions from your end bro...Now you're begging for crumbs again...Welcome back  Yeah I agree , I hope to back on top soon , this crumb life no fit me  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 9:56am On Nov 09, 2020 |
mrofficial042: damn....what happened bro?  Series of unlucky/Bad decisions  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 9:55am On Nov 09, 2020 |
Akanimoh113: If You get 3k to Sub for a month U fit start with #100
Me I de look for who go sub den share me games make I begin stake I need new phone The 3k wey I go use sub if I get am , I go use am Dey do my own rollover from Scratch , u and d person wey wan collect the 3k for sub Dey ment |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 9:48am On Nov 09, 2020 |
Akanimoh113: How? I say I don lost staking power u wan plug me with 2odds , na 100# I wan Dey use play 2 odds , hence my question, na ment  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 9:46am On Nov 09, 2020 |
Akanimoh113: Omo guy bet9ja dey use strong voodoo joor No be only you get one game cut oo B932TTZTWPPSTC-4879458 Bet9ja no get control of the results in France and Europe bro no voodoo, when games too many the odds are always against u , only 1 bad egg and a thing of beauty is ruined! |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 9:42am On Nov 09, 2020 |
Cooldude90: Don't be sad. Na greediness be your problem. The moment you won the 300k was when you should have planned on how to use 200k on something tangible that you can still see or feel and continue battling Alabi with the remaining 100k..... Now Alabi don finally win you Hahaha � alabi na bet9ja na , na one Indian man get sporty. Plus I run some levels for my self na ,my mistake was losing all my staking power. Na why them louie and co no fit broke again ,them don too accumulate staking power. I hope I can  get back to winning ways soon  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 9:37am On Nov 09, 2020 |
Akanimoh113: Make I link you up with one guy? For 2 odds ? na ment?  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 9:24am On Nov 09, 2020 |
Axmondthuglife: Bro.. In life you win some and..... Lol i know right , e come be like say I no sabi again. When I never to sabi anything sef , I banged 1k odds before , but now if Milan last game no cut benfica go cut am , most painful was that day Bayern couldn’t beat Sevilla in regular time , I for don touch better money dat day omo  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 9:12am On Nov 09, 2020 |
It shall never be well wit zlatan and ac Milan  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 9:10am On Nov 09, 2020 |
richmanrichard: cook only int'l games n quote me. I only ve 2huns remaining. I wud fund u 100h if its Ok by u. Will try later no motivate like this my bro |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 9:08am On Nov 09, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 9:02am On Nov 09, 2020 |
During the last international break I chop 300k , then till now e just de red  I need to get on form ASAP  I lost all staking power , 1game cut really dealt with me |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 8:57am On Nov 09, 2020 |
|
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 9:17am On Nov 08, 2020 |
Tolusamuel1: Hello, I just found a tron coin miner that mines 10trons per day.
I am not the greedy type, so I will share the app. It is a computer software, that works on windows. I trying to find a way to see if I can convert it into a phone software.
1 tron now is 12naira which means 10trons is 120naira per day. If you have multiple pc, just install the software on all of them and input your tron wallet address and make more money.
Cheers!!!
https://mega.nz/file/MvpwyBDD#indSN-QzCPC5g0-GymQy-ZR7ws55wVjDSgaiY7xpwj4
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 8:29am On Nov 08, 2020 |
Who funds sporty bet with airtime here ? |
|
|
|
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 9:17am On Nov 01, 2020 |
Smartgeek: Yes I do. Good morning Okay how can I reach u ? To send the airtime . |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Prince4rm92(m): 8:49am On Nov 01, 2020 |
Smartgeek: price 1100 network mtn or airtel MTN - 08035326110 OR Airtel - 08082784891 Bro do you fund sportybet  ? |
|