Princeadeboy02's Posts
Nairaland Forum › Princeadeboy02's Profile › Princeadeboy02's Posts
1 (of 1 pages)
ok nah......wish u all d best |
Wetin concern me and MTN? can u guys imagine last month I was at MTN head office in a state capital wit my boss to get sim, dem say sim card don finish for inside MTN head office for a whole state capital of a state, we decided to reactive a sim, dey had to kip people waiting saying dey don't av sub for browsing again....and everybody was like una no get sub? nah wah... |
1 (of 1 pages)