PrinceDoxx's Posts
Nairaland Forum › PrinceDoxx's Profile › PrinceDoxx's Posts
Too much of talk, dem say is bad.... No Gawk the kind money wey me dey collect as birthright from dem Bet9ja.... No be my fault oooo, na dem first go open office for my head .... ![]()
|
Based on Logistics, make ee no be like say I too dey talk....make I feed una eyes with the kind choppings wey me dey chop for Bet9ja.... Make you know say if you dey collect your birthright from bet9ja steady, na your CAUSE... AND If you NO dey collect your birthright steady from Bet9ja dem, na still your CAUSE...!!! |
I know say ee go get some people for here wey go like hear word and join me Using My PERSONALLY DEVELOPED STRATEGIES...... If you be person wey don lose your thousands or millions to dem Bet9ja dem....and the matter don tire you, you don quit to dey play sport betting, e be like say you no get choice than to join me to let me helep you to cash out your steady and daily birthright from them as ee dey hot!!! Or You be person wey still dey play bet9ja, but you never dey cash out steady....Just chill out, RELAX.... Based on Logistics, Prince Doxx has got you covered... Una no get worries any more!!! |
E no get how you fit beat or win the bookies on a daily basis.... Without having a working strategy, LAI LAI !!! The ONLY SURE way to CONSISTENTLY chop daily 10% from the bet9ja dem na to get strategy wey you dey use for them.... And to get Strategy wey dey control human beings wey dey play ball for obodoyinbo to ACTIVATE the betslip wey you don stake on no be beans...!!! E don tey wey I don dey see different people dey WASTE their hard-earned money to dem Bet9ja dem unto say : 1) Dem greedy 2) Dem no get planning 3) Some get planning, but dem no dey follow am 4) Some people just dey bet anything wey they want make ee happen, instead make dem bet werrin suppose fit happen ( Even people wey dey bet werrin suppose happen never dey see their tickets chop wella) |
Aprilfirst:This one wey you don pitch a whole TENT for here so, e go make sense make I go quickly to the point.... Make I sharperly go straight to the point... Make my matter no tire everybody here... |
$1,000 worth of Perfect Money needed ASAP ...CONTACT ME FOR SALE...DROP YOUR PRICE PER DOLLAR... |
$1,000 worth of Perfect Money needed ASAP ...CONTACT ME FOR SALE...DROP YOUR PRICE PER DOLLAR |
Hello All.... I sell PERFECT MONEY.... P.M Available Now!!!! |
topyhanky:Wasere....meself ready carry you along so far you ride fender to bumper with me..... Bet9ja don do almost everybody wicked thing....if not all the people!!! Unto say people know say sport betting na one of the fastest way of cashing out in this our dispensation.... But a lot of people still never wan hear word!!! Dem dey ALWAYS fail to establish certain facts... They fail to know that e no get any business wey any guyman for this life go establish wey he go want make people come ruin!!!! Every business owner or sole proprietor reasons a particular idea....and whether you know it or not ....this particular idea was predetermined to put food on his and his family's table. Shey he go come dey look you to come ruin the business for am? The bookies are smart.... They know the ultimate rules, which is : 'YOU CANNOT WIN THE HOUSE' And If you cannot win the house, wetin manpickin suppose come do? ' IF YOU CAN NOT WIN THEM, THEN JOIN THEM' ....' pata pata ALL NA STILL WINNINGS' So brother, the way to WIN the bookies is not by revenging or planning to avenge for your losses.... The ONLY WAY to WIN the bookies na to WIN WITH THEM. The smart ones wey get better capital comes up his/her own bookies...na why you see say bet9ja and co don plenty for outside, and the smarter ones don pursue the mumu ones ( dem 1960bet and naijapredict dem) commot market by giving mouth watering incentives wey dem know say people no go lai lai chop... Because they know say ee no get any kind awoof wey Nigerians no dey like chop... And Nigerians wey mumu na eem plenty pass....Dem don forget say: 'AWOOF DEY RUN BELLE.' So brother, why plan revenge against this smart people? Why you no kukuma join make you eat part of the NATIONAL CAKE ?? Why you no just run away from the AWOOF and eat your 10% birthright CONSISTENTLY from dem? EHN?? WHY NOT? |
omobacyprus:Omo....mesef no know ooo....I be wan ask you sef.... |
I bet its time we go back to the decision I made that's making me a sudden writer...lol. Have you ever decided to do something that wasn't as a result of opinions or suggestions neither was it influenced by fear, anxiety, disappointment(s), distrust and the heart breaks it will bring? Am talking of that type of decision only the discomforts, unanswered questions, focus, hope and the humility of starting over with everything you've got till the becoming becomes the become! Not caring who you owe, whose connect your breaking from, what options you've tried, what unsatisfying result they will bring?? That was the kind of decision I made. Leaving everything , everybody and going away......away on a life's changing voyage to just truly learn what must be of me to truly become. Now that you know, I will like to take you on a journey with my diary, so you can see from my stand of view and I hope you Learn and be Motivated, maybe!!! |
Last Last ehn... if you base everybody on logistics; the primary goal na to get money... Bone say the logistics of the people wey poor pass the logistics of people wey be millionaire; na NAIRA everybody dey find for NAIRA-land... Everybody just get different methods, ways, washing and settings wey everybody dey apply to get this NAIRA.... And na those wey apply the best washing and settings be the BILLionaires wey me and you dey see so... Omo, if you believe in your own washing and settings ehn, just bone!!! Na steady massive cashout e go be for you....because you don WASH your LOGISTICS before you SET am. Nobody go tell you, na play play you go use take become BILLionaire. Abi no be person be Davido wey get frog voice but he get 30 BILLION for the account oooooooOooooOo Dey there....siddon there you hear....sense still dey hard you bah ![]() Okay...Continue....maybe na until when 'Mr based-on-logistics' commot BBN house enter naija with the 25 million wey he don win already.. Based on Logistics. Na that time you go know say you supposed 'COMMIT TO' your hustle. How many of una don COMMIT TO your BET9JA HUSTLE ? HMMMM.... ![]() HOW MANY? |
Na only God know wetin Victor Ikpeba go dey chop now... ?No wonder Olamide talk for one of his song say : ' O pay mi kin lowo, ki ma tabon bi Victor Ikpeba .' |
Make I dey go before bae go finish the EBA for me.... I no know say Hausa girls dey like EBA ooo until I meet this one!!! |
As ee dey hot.
|
Make una no mind me...I sharperly go wake my babe up make we sharperly chop Eba wey my hommies turn... No vex say I no call una.... But as una can see ehn, based on logistics, una still fit come join me. |
E no too tey ooo, some copy copy cats don join follow body... Dem 1960bet dem.... Dem Merrybet dem... Dem Bet9ja dem... Even our smart loving brother Akin Alabi wey him work na to just dey sell eBook for we nairalanders of dah year....JOIN DeM. Baba stop to dey sell us educational ebooks... Hehehehe...Baba now don turn Politician. |
Like play, like play....the guyman wey get naijapredict don use all of our head take turn billionaire SHAAARP !!! NO GAWK AM !!! Omo....naso L'DDLIC abi wetin dem call himself or their selves don sharperly scrape gorinmapa for us!!! |
Before the decision, i have been pretty much of this emotional, shy-social, potential floating, hustler, risk taker (I still owe debts), ignorant but wanna grow and become kind of guy! I don't even know if those words defined me properly so enough with the laugh or judgement. If we've ever crossed path, Your thoughts about me have also defined me in the past. But I know you can't forget me to be that kind of guy; - who can be part of something to make it happen. - who can take risk - who is flexible to always play a role - Who is Friendly and respectful - who always have a business idea/deal to share - who see / discover problems and can find various solutions to them. |
As time no dey wait for no man ehn, as we dey enter year 3 for uni, we begin dey see some kind people wey call their self L'DLLIC or so... Dem say na dem do naijapredict.com. E no too tey we begin dey play naijapredict as we begin sabi as ee dey go... That year, person be dey feel say naijapredict.com na part of the Federal Government direct project for poverty alleviation for the youth dem... We no know say na one person wey get head like you and myself get am. |
I decided on 28-02-17 to leave my comfort zone ( you're wondering why this is late over there, Right?..... I say better late, than never). It is a dream to find fulfillment in people, no matter how big, small, short or long term their business ideas are, for all my life I have been this witty entrepreneur. |
Ever since I made the decision to question ALL existing "creations", whether or not to believe, accept, disregard, preach, uphold, be for or against, then I found out that above all things, it is YOU who is YOUR OWN CREATOR- it will always be about what YOU make of YOURSELF. |
Man pickin enter online unto say make he fit make money as him other mates dem dey make money!!! I don sabi about sport betting before Seun ever think say he go do nairaland. Wayback in those days when I be dey FUTA in my predegree days since 2008... I remember say na my best friend Shumzy carry me enter football betting trips...that year , that year.....omo, e don they gan. Back then, Real Madrid fit dey play Eyimba of Aba make bet365.com give Real Madrid 2.5 odds say dem go beat Eyimba. ( omo, no think say na joke I dey joke for here ooo) I fit talk say na me and my padi first sabi about online sport betting for our everybody wey dey do predregree that year with us. Omo, but as everything be ehn, our two never even reach 19 years then and na chicken sense just dey for our head that time. Our two no for once take am serious at all...we no see am as an opportunity to transform our life to the level wey Olamide and Wizkid dey today today.... We no get sense !!! At all, At all.... You self know! Cos if to say we get sense ehn, I no go dey here as a graduate dey write for here like this today !!!
|
In the world of choices, would you rather be with the "solomonity of wisdom" cliqs than the "Methuselarity of Time's (Age)", in our millenium (Now), secrets to thinking, ballings and doings of Alh Dangote or the mediocrity cemented state of yours ![]() |
I am not here to write as a motivational writer neither do I boast of being a good orator... I do what I do because this is exactly one of what I am made up of. And of course, it PLEASES me to have people LEARN from ME what I've also LEARNT from OTHERS because that is the REAL ESSENCE of LIFE - 'TO LEARN' LEARNING is LIFE LEARNING is DEEP LIFE is DEEP... |
I have got a lot to write about this fascinating topic. A real lot. To many, the dimension i am going to take about this topic may seem obscure, but to a very few - They would know exactly where I'm heading to. " If YOU are not MAKING MONEY, YOU are not MAKING SENSE "... As short as this sentence is...it speaks volume. It speaks volume in the sense that it reveals for sure: A primary reason to live or exist.' Many know this...Many do not. Many that know this already, do not know SMART ways to get money consistently, for many reasons. I won't be wrong to label the title of this thread as a PHRASE because it doesn't go further to ENLIGHTENING or EDUCATING its reader or addressee on the KNOWLEDGE OF HOW to make 'the money' contained therein. Many of this thread reader must have been reproached and insulted with the header of this thread - by their FRIENDS/FAMILY who are or got monetarily richer than them causing them to naturally place limitations on themselves. Probably, you have got very good ideas that could yield stable and consistent income, but on letting this known to your FRIENDS and FAMILY; these ideas suddenly begin to suck even to you because you were told and attacked with ALL the NEGATIVITIES of your IDEAS. And because of this; you quit that particular idea, or probably quit THINKING and REFLECTING on other IDEAS because it appears YOUR IDEAS are HALLUCINATIONS, MIRAGE or WIDEST FANTASIES. At least, that is what your FAMILY and FRIENDS think about the ideas you tell to them. I know this because I have been there, I still am and I will always be here. Who says anyone knows for sure what will become of your ideas? Do they really know anything about the idea you just told them? The answer to these questions above is simple. The amazing thing is that they do not know anything about the idea you talked to them about... While some of them DO NOT WILLINGLY DISCOURAGE you about your new fascinating idea, they actually build NEGATIVE ENERGIES around you emphasizing on the So-Many Demerits surrounded by your IDEAS. AND since most of this discouragements come like or as ADVICE; YOU SUBCONSCIOUSLY QUIT and your ideas become nothing more than just a DREAM. WHOSE FAULT? YOU ( the talkative) or THEM ( the ignorant or fearful ones) ?ALTERNATIVELY, there are Friends and Family who PURPOSELY DISCOURAGE YOU on ACTING on your IDEAS for some selfish reasons. Some of them go about this the CORNY WAY( they apply the MITIGATING method of advice used by the ignorant advisors above) while, some can't hide the SAD FEELINGS and they expose their EMBITTERED FEELINGS or DISPLEASURE narrating to you why you should not activate THAT your ideas. ( whether you needed their support monetarily or not, for the sake of not giving you, some humans are like this) Anyhow you look at it, it is far better to get the ENCOURAGEMENT of a DUMB PERSON about the IDEAS you reveal to him or her than to SURROUND yourself with NEGATIVE IMPRESSIONS built around your IDEAS by some BEST/REAL/CLOSE Friends and Family. You are where you are today by the company of POSITIVE and NEGATIVE MINDS that builds and stirs up POSITIVE and NEGATIVE ENERGIES AROUND YOU. The kind of ENERGY you allow around you explains for certain the POSITION you are in TODAY. |
Franky826:For now, I am working on some online projects...While at this, I will have close ones to help source for coconuts here in Cotonou and Togo... A larger percentage of the breed of coconuts consumed in Nigeria comes from Togo. Once I get feedbacks from them, I will personally be setting out to make final agreements and purchases... (All these arrangements are done to know those one can keep in business, at least those in favor) I will certainly keep you posted...meanwhile I will try to keep the thread alive as I am working towards venturing into some other swift-earning profitable merchandise after making full inquiries and details about them. Regards brother...YModulus is a good friend. cc Franky826 |
Currency Conversions The standard online rate of converting Naira to CFA as at the time of purchase was between 1.9 - 2.0 . That is; NGN 1,000 = 1,900 or 2,000 CFA... However, due to the Federal Government policies and restrictions, one was able to only convert Naira into CFA through black marketers.... The black market rate of Naira to CFA was between 1.30 and 1.35. That is; NGN 1,000 = 1,300 or 1,350 CFA ( depending on the individual black marketer used for the exchange) All the values above are subjected to when Buhari was outside the country before Naira gained strength against the dollar.... Right about now, naira is strengthening up against the dollar and it's equivalence to CFA has increased to 1.7. Advantage of the analysis above: More profits would be made when purchasing commodities from Cotonou as Naira strengthens against the Dollar. |
Real life scenery on my recent coconut merchandise escapade I'm actually here in Cotonou for my online business... That's what I do...online businesses!!! I recently just moved here, and I can tell from what I've noticed that the movement of goods across borders will mathematically generate profits....All you need to do is to source for the commodities. In essence , all I'm saying is importation of certain commodities will not only fetch you good profits, exportation of certain commodities will also fetch you better profits...( just as observed by me) A few people here know I love moving goods from one place to another ( so far the profit made is very tangible or mouth watering), and I really do not test the depth of any ocean ( business) with both legs....I always consider it necessary to do every business in a small scale before deciding : whether to do it? When best to go back into it? Strategies to implement to increase my return on investments....?? Reason why the small scale merchandise didn't go really as planned? Or Reason why it went better than I expected? The above are some of the factors I put into consideration before I set out to run a bigger merchandise. Here in Cotonou, while still facing my online business, I was privileged to meet new people...people who helped conquer the language barrier I had whenever I wanted to relate with bankers here as I was no speaker of French... One of those days, on my way back to the hotel room after the normal visiting the bank and walking under the sun, we met a young man on the street who took us to where we could cool off...On cooling off with this dude, I asked him questions why he lived on the street and vocations he could do...businesses that would fetch him quick returns on a daily basis.....and he told me : ' oga, I no go lie you ooo...na coconut business sure pass....money dey the business gan...if say I get money like this ,na eem I go do...' To cut the long story short, I decided to invest into coconut for this young dude to take to Mile 12...And as usual, I needed to test the authenticity of what he said. He gave me estimations and all of that...and he began to source for coconuts while I face my online businesses. The Purchase: Coconuts are bought and paid for in Ounces. Some of you may have forgotten what 'ounces' mean, check the back of any of your exercise books - the ones you had in secondary school if you have still got them...lol 'Ounce' is a mode of measurement. Here, 40 pieces of coconuts is regarded to as 1 ounce i.e 40 pieces of coconuts = 1 ounce. I decided to go for 8 ounces. That makes 320 pieces of coconuts. Ahmed, the dude who told me about coconut was delaying in sourcing for coconuts as he wasn't really into the business...he was just a nigga that survives on the street that knew about the business...so I called on my new friends (Sunday and Kelechukwu) in Cotonou who happened to have a different breed of coconut farm.... He didn't have the breed I needed. But, he was ready to source it for me...It was cool by me...I trusted his judgement. I allowed Ahmed to live in the hotel room with myself and my friends... I gave him a sense of belonging...Gave him my clothes to wear, and also as normal fed him...I wanted him to use the opportunity to change his life cos I listened to his sad story. My friend Sunday helped with the purchase of the coconuts from the start to end. He gave me estimations for: getting 8 ounces of coconuts - 3,200 CFA per ounce. ( 8 ounces was 25,600 CFA) Peeling of 1 ounce of coconut - 300 CFA ( 8 ounces was 2,400 CFA) Bagging the coconuts - 500 CFA Transporting the coconuts from the farm to the Cotonou/ Nigeria border - 2,000CFA I gave Sunday a miscellaneous of about 10,000 naira. Crossing the coconuts across the border using Vesper transport - 1,000 naira ( they collect naira too, so I just paid in naira...) Crossing commodities may or was supposed to be an issue here at the border with the customs and immigration officers, but I already strategically built a very strong rapport with high ranking and low ranking officials simultaneously... And the element to build this rapport is no more than being NICE and GIVING - yea, I give out money a lot when it is necessary..and i have always got the odds in my favour...that's what giving money to people does for you.. The power of giving exposes you to unimaginable connections ( whether on the street or with senior officers in their offices) and unimaginable connection exposes you to power ( no matter how small) I cross the border on a daily basis before venturing into coconut merchandise.... So, it was no issue for my coconut to cross without my presence. Ahmed got greedy.... Before the coconut arrived Nigeria, he ran away....he went off with my friend's new phone and some of our clothes... He has vanished into thin air till date.... The coconuts arrived Nigeria however, I didn't have time going to Mile 12 myself to sell the coconuts...I was very busy with the main reason I came to Cotonou for. But as a sensible entrepreneur, one must always be ready to adjust and adapt in any situation you find yourself in.... Adjustment and Adaptation should come to you naturally.... Rather than go to Mile 12 where I was told by Ahmed that : 1 piece of coconut sells for 200/ 250 naira ( I don't trust people's value - I only trust mine) ...I never imagined the profit I would have made...I was more particular about going myself to the market to confirm the prices and how coconuts were sold there while Ahmed does the selling... But as it was, situations had changed. So, I changed location...I picked the Badagry market to sell off the coconuts to see the nature of the business - whether I make profits or not ( I was keen about learning from the situation) Comfort, my friend's fiancee helped in getting a trusted seller in Badagry...and we moved to Badagry to sell the nuts. I forgot to mention that on the arrival of the coconuts, 200 pieces of coconuts was what got bagged by Sunday and Kelechukwu... This was unknown to me until I asked.... But gosh, I paid for 320 pieces.... Whatever happened is still unknown to me...and I didn't bother or care to have an issue with them on that...( Lessons were learnt on that) I took my 200 pieces of coconuts to Badagry.... On getting to Badagry market, I was amazed by the number of market men and women who were fighting themselves to buy the coconuts from us before it even landed... They fought real hard....I was marvelled. 'Ehn ehn, naso coconut business dey be?'... So I told Comfort.... Daddy Ibeji who Comfort linked me to didn't help directly to sell the coconuts, he used his apprentice. A buyer agreed to buy a Ounce for 3,200 naira after slight negotiations.... The apprentice had a way he counted and separated coconuts to make his ounces.... I also noticed their scam tactics during the separation technique... In all, he brought out 2 ounces and said that was the good ones and others were bad... I was less concerned about what he counted...whether he cheated or not cos on so many occasion was he asked 'how many coconuts have you counted' and his reply was ' I am not counting'... How then do you know what ounce you are on? I understanding his gimmicks, told baba ibeji that his apprentice was a sacmmer and it was very unnecessary of him to act the way he was acting as I didn't come to the market to make profits but to understand primarily : How swift and demanding the commodity was? And the selling price? And already, I have got answers to my puzzles. Baba ibeji then went ahead and counted 1 more ounce outta the ones they claimed were bad.... To make it a total of 3 ounces sellable at #3,200 per ounce.... he then told me the others were truly bad.... After he said this, and I confirmed firmly from him that the other coconuts were bad, which he reassured....I then took one of the acclaimed-bad coconut, broke it and ate it....I enjoyed it...And offered them to eat which they shamefully refused to eat... How on earth do you people behave like this? You deceive people who try to do dealings with you by using some prank techniques to separate coconuts and label so many other coconuts as bad? I told them to stop selling the coconuts, and I dashed the remaining to school students, passerby mothers and children who came begging for coconuts.... I collected my 11,400 naira which was for 3 ounces and some other pieces and gladly left the market square understanding the nature of the business... This already gave me insight to coconut merchandise in particular and a clue of what to expect in other merchandises... In all, I didn't learn the hard way as many minds may think, I paid the street to learn the street orti - something myself and no one ever learned in the four wall of a tertiary institution. Now, it is very essential to not only deal with ' facts and figures' ...but to deal with 'facts about the nature of humans with respect to businesses and of course , Figures'. Be Safe, Stay Safe #SafetyFirst Do everything safe with S.O.P (Safe-Online-Platforms) (Safe-Offline-Platforms) |
As the number of people wanting and yearning to make / earn money online increases on a daily basis; the number of scammers whose mission is to rip the former people is also on an increase. Taking this into consideration, there is a need to prevent a whole lot of innocent people from falling victim of circumstances to these online predators. Not only will you for the first time of doing online business be discouraged and give up on trying further to make / earn money , you get to also distrust every other online opportunities and persons/platforms showing off these opportunities .... We, at S.O.P { acronym of Safe-Online-Platforms } have put up a system and structure to safeguard: Online Business Enthusiasts & Online Investors From falling prey to these predators By helping them run : SMOOTH, SWIFT & SAFE Online Deals and Transactions. Be Safe, Stay Safe... #SafetyFirst. { Safe-Online-Platforms} |
