PrinceDoxx's Posts
Nairaland Forum › PrinceDoxx's Profile › PrinceDoxx's Posts
For the sake of any one who wan join any of the groups.... To join the 'RICH and SMART PUNTER'S GROUP', SEND: ' RSP' to me via WhatsApp on : +229 97 63 93 87 To join the ' POOR But SMART PUNTER'S GROUP', SEND: 'PBS' to me via the same line.... |
emmayayodeji:bros, take it easy with am...e be like say naso him mouth be... |
Make una see as my alarm dey ring on a daily basis.... Every hour is a new task...from early mohmoh as 7.am to 10.30 pm.... Abi una think say person wey dey pursue BILLIONS, na ONLY SPORT TRADING he go face ![]() As I dey do sport trading, naso I dey run Bitcoin Bureau and transactions, naso I dey do currency business, naso i dey importation , naso I dey run Plantain, Cassava and Cocoa farming... ( lol... Dey there oooo.... You wan dey dis country dey face just 1 hustle?) Me wey don dey reason SNAIL AND CASHEW FARMING soon.
|
anthney87:If you ask me, na who I go ask? |
Una no dey try at all oooo....as I dey try dish out sport trading education so , na still me go dey manually add una up for group wey be say una wan use EARN MONEY ![]() |
PrinceDoxx:Smart Punters SET their RULES, FOLLOWS them RELIGIOUSLY , ADJUSTING and FINE-TUNING VARIOUS STRATEGIES to make their WINNING RATES increase to UNTIL it TENDS towards 100% |
The REAL DEAL As ee dey hot....make I sharperly run una Quality education for here... NOTE: me, I no be person wey dey carry mumu market upandan...me ehn, I RESTRICT myself from several mumu MARKETS by STRICTLY adhering to THE SAFEST MARKETS wey the bookies dem dey give. To become a SUCCESSFUL SMART PUNTER, you gats dey ready to ABIDE by everything wey I go YAN you for here... Smart punters: ( FOR PREDICTION) - no dey go for '1X2' Market... NEVER!!!! - no dey go for 'Over' Market....NEVER!!!! - no dey carry other mumu Markets dem... NEVER!!! (no be all the markets wey I no dey carry be mumu markets ooo) Infact, I get STRATEGY for ALL the MARKETS wey dey Bet9ja. |
swagagolic01:Different Strategies for Different Category of People.... |
kanzjude:The strategies many....e plenty gan....which of them you want? You RICH or YOU POOR ![]() |
fergieboy:E no concern me if he yank off the thread.... But as you don talk am, I go create the 2 groups for people to join..... Na the group I go use know the category wey different people belong to ( as either RICH or POOR ). |
As I don distinguish between Poor and Rich punters..... Further category to this level na Poor Mumu Bettors ( PMB ) ---- people wey dey always waste their hundreds to wan chop millions on a daily basis.... Na dem dey always like to dey use #100 to chop #1,000,000... By their betslip accumulation , you shall know them. Poor Smart Bettors, ------these people already don learn their lesson for sport betting...and they don already come up with a particular style of betting and stake. With their head, they know say no be ALL the market wey dey bet9ja dem suppose deg play... They make their rules and they stick to them. Rich Mumu Bettors ----- To believe say people like this still dey exist dey surprise me. Some people wey don use their head take do calculated risk and get better money from some other businesses go just all of a sudden because say sport betting dey bring fast money, dem go con just dey trowey their thousands and millions to dem Bet9ja dem.... They rush to sport betting like its normal gambling and just like every failed gambler do, they will always rush out of it if dem don dry finish... If YOU FAIL to LEARN, YOU will Definitely FAIL to EARN. Rich Smart Bettors.... --- They are just alike as the POOR SMART BETTORS....Only say dem get bigger capital to stake with. |
PrinceDoxx:If you can afford a capital of between 100k - 200k for sport betting......YOU automatically fall inside the RICH Category....!!! If na #100 , #200 ,#500, #1,000 bet you still dey place to chop #1,000,000 ....then you dey the POOR MAN Category... #Know Thy Place !!! |
WikeJnr:You go like speak the language wey I understand bro? |
Two different types of people dey this life.... 1) the rich And 2) the poor. Na the category of people wey dey this life be this.... Everybody (either RICH or POOR) wan put their hand inside any kind business no matter the risks involved so far e dey bring money.... But people no dey know say if POOR MAN and RICH MAN do the same kind business using the same approach or strategy; na different result or outcome go follow their two... This also applies to sport trading.... E too apply!!!! With my experience in sport betting, I've been able to deduce for a fact say: The STRATEGY that works for the RICH cannot not WORK for the POOR... AND The Strategy that works for the POOR will definitely WORK for the RICH... So, for ALL of una wey want collect strategy....make una cool una body....make una hollup.... Which category you fall inside ![]() Are you Rich or Poor? |
Una sef fit be billionaire make una go marry dem Tiwa Savage, Chidinma and co..... You sef fit claim your birthright from bet9ja just the way I claim mine.... No time to check time.... Based on Logistics!!! grin https://www.nairaland.com/3727448/bet9ja-give-me-birthright-give#55402281 Trying to load 30 billion for the account.... |
You sef fit claim your birthright from bet9ja just the way I claim mine.... No time to check time.... Based on Logistics!!! grin https://www.nairaland.com/3727448/bet9ja-give-me-birthright-give#55402281
|
You sef fit claim your birthright from bet9ja just the way I claim mine.... No time to check time.... Based on Logistics!!! ![]() https://www.nairaland.com/3727448/bet9ja-give-me-birthright-give#55402281
|
Hello Dollarlanders, just as the topic of this thread clearly states, I am always ready and available to buy ALL the face value of any of the gift cards mentioned above..... I will buy, and pay for the face value of ALL your gift cards, and I will be paying you directly into your local bank account.... Always buzz me up on here to open trade or contact me via WhatsApp by getting my contact from my profile... Regards.... |
Based on Logistics....I no need tell una say na my nigga go win.... Ehen!!!! E get one thing wey I wan address for this nairaland self..... Some nairalanders no dey try at all..... Una matter don tire me for this nairaland ..... Person go wake up early mohmoh to read daily news and threads....some people here no go just let us hear word again.... Na so so complain complain everyday dem go dey complain.... Naso person go just wake up create thread of : ' I have 100 thousand naira, which business do I go into' 'I have 1 million naira, but I don't know what to do with it'.... Mumu mumu questions everywhere!!!! If you no sabi werrin to use 1 million do, why you come get am Na the last time I wan see all this kind yeye yeye thread.... Many Good nairalanders like my niggas dem ( dem Young modulus, Shinaf and co don teach una tire...but una no go fit settle down to find quality education on how to multiply your figures with ease) Nasoso aproko una go dey do everywhere!!!! Now wey I don proffer my own solution to your financial worries, if you like, get educated, if you like dull yourself, Those wey dey EARN money, Dey ONLY EARN money because they don LEARN how to... So without LEARNING, You cannot EARN ANYTHING......Based on Logistics E No Easy To Dey Collect Over 50k From Bet9ja Everyday!!!! grin grin Still Doubting? lipsrsealed Check the Dates On My betslips And Do The Arithmetics Yourself. #Enjoy https://www.nairaland.com/3727448/bet9ja-give-me-birthright-give#55402281
|
Based on Logistics, Bank account don dey darugbo!!! So can yours....maybe....just maybe!!
|
Una matter don tire me for this nairaland self.... Person go wake up early mohmoh to read daily news and threads....some people here no go just let us hear word again.... Na so so complain complain everyday dem go dey complain.... Naso person go just wake up create thread of : ' I have 100 thousand naira, which business do I go into' 'I have 1 million naira, but I don't know what to do with it'.... Mumu mumu questions everywhere!!!! If you no sabi werrin to use 1 million do, why you come get am ![]() Na the last time I wan see all this kind yeye yeye thread.... Many Good nairalanders like my niggas dem ( dem Young modulus, Shinaf and co don teach una tire...but una no go fit settle down to find quality education on how to multiply your figures with ease) Nasoso aproko una go dey do everywhere!!!! Now wey I don proffer my own solution to your financial worries, if you like, get educated, if you like dull yourself, Those wey dey EARN money, Dey ONLY EARN money because they don LEARN how to... So without LEARNING, You cannot EARN ANYTHING......Based on Logistics E No Easy To Dey Collect Over 50k From Bet9ja Everyday!!!! ![]() Still Doubting ? ![]() Check the Dates On My betslips And Do The Arithmetics Yourself. #Enjoy https://www.nairaland.com/3727448/bet9ja-give-me-birthright-give#55402281 |
E No Easy To Dey Collect Over 50k From Bet9ja Everyday!!!! ![]() Still Doubting ? ![]() Check the Dates On My betslips And Do The Arithmetics Yourself. #Enjoy https://www.nairaland.com/3727448/bet9ja-give-me-birthright-give#55402281 |
E No Easy To Dey Collect Over 50k From Bet9ja Everyday!!!! ![]() Still Doubting ? ![]() Check the Dates On My betslips And Do The Arithmetics Yourself. #Enjoy https://www.nairaland.com/3727448/bet9ja-give-me-birthright-give#55402281 Still thinking Of What To Use 100k For ![]() |
topyhanky:Shey 2baba Dey Place Bet Ni ![]() Make I Teach Am As Ee Dey Go!!! |
E No Easy To Dey Collect Over 50k From Bet9ja Everyday!!!! ![]() Still Doubting ? ![]() Check the Dates On My betslips And Do The Arithmetics Yourself. #Enjoy |
No Think Say E Don Finish... Me Still Dey Murder them !!!! ZERO JOY, HAPPY PUNTING!!!
|
Me, I sabi werrin don dey some people mind already.... So many mixed feelings go don dey my naija people's mind.... But I go always dey here to treat your case !!! Some people be like, how much you don chop wey I just dey here dey fumble??!!! Well, I no dey here for such people.... Me dey here to help those wey don ready pitch their tent with me.... I'm ready to help as many as possible the people wey ready helep themselves!!! If you dey here dey follow this thread today,since the time wey I create am dey manage with my long tori..... Consider Yourself Luckier than Lucky Dube ![]() |



