Princeparix's Posts
Nairaland Forum › Princeparix's Profile › Princeparix's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 86 pages)
Sincerely this is a serious issue. I think it all boils down to you sitting her down and trying to let her see what she's putting you through. Love indeed is a life sublime and should be patient but I still believe you need to let her understand your stance because she will have to choose between her past and the present. Better still get over her as your ex if she insist.... |
Is he trying to let us know that God was stupid when he created Adam and Eve, and also fire bombed Sodom and Gomorrah? Some people need make them drag dem for ariaria naked |
Neyoor:Hmmmmm |
udysweet:Maybe he/She zoomed but at least they come close... Naija reporter go dey bridge d snap |
Abeg make everybody position well Heat too much abeg |
See as the photographer dey close the snap the thing... Make I hear say NTA cameraman go come dis close |
Tomorrow seyilaw go use them as topic ![]() Just saying Lovely pishure though |
People wey Wan piss and fart don do am comot face... Market promo joor |
Abeg which song him sing? ![]() |
Na from play play dem d get players... |
please my infinix has been starting apps for the past 6 hours after I tried updating the system. Any advice please |

