Princeparix's Posts
Nairaland Forum › Princeparix's Profile › Princeparix's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 86 pages)
Shuga ur sis no dey on low cut. |
[quote author=sweet-tease]Goodluck Jbluv55: na wich kain screening be dat o.....r you d screener or d screenee? If you r d screener, na salah meat you go screen or som oda type of 'meat'lolz. Na me be screenee nd also screener. Y u too lyk ram? ![]() |
lynpetra: 3.no be 4 wia we dey ex-hunipie |
hmmmm gud aftanun all. Missed y'all got a screening nw. Wish me luck |
wetin carry me enter dia nah |
Shugamania: Got a busy day ahead tomorrow, off to bed.O my wowness gotta jet too. Swt drmz all |
lalaboi: Google earth ]lolz. Reine> lala get ilwis 4 eye? luxanne: He has other intentions I guesshuhh? Tel me more |
lalaboi: Cos i saw the both of you splashn all that cash on the girl on the fifth platformwetin carry u cum dia or ur eye don d use bluetooth or wlan? |
[quote author=sweet-tease]Viewing this topic: Jbluv55(m), Princeparix(m), nitlad, luxanne(f), lalaboi(m), ReineViolet(f), Shugamania(f), sweet-tease(f) Una goodnyt oo, am goin to bed so i can dream of Harlos ![]() My ba3 don low, byebye. Gudnyt kisses to you all [/quote] abeg follow backyard, mumsi don block front ![]() |
lalaboi: Dream of who? lol. waste of dream. Harlos has fell in love with a stripperhw u take knw? Reine beware |
luxanne: Sorry he's been expelled from the conventthen wat is he stil doing in the convent ma'am? |
luxanne: Sorry bae, am a nunswift na rev.fr 4 st.nairaland cathedral |
Shugamania: Am i d only one seeing this? Of all d girls wey dey here, na Lala u dey wink at??lolz. Na more engine oil i dey add 2 his elbow mak una leave my man 2 lick tom tom |
lalaboi: Na wa ooo. . ST wy u do me sooo oo ![]() |
*yawns* |
OP na wen Obsession enta 4 d luv ur eye go open puuuu |
[quote author=Mynd_44]Who gave you the right to decide what album people should buy? Personally, I think Remininsce raps crap so it is a no no for me. This is your opinion so don't come here and get authoritative[/quote]wizkid dey give me money? |
^^mak i just park 4 nw ¤thank God i get M24¤ |
[quote author=sweet-tease]Hope the love you are seeing is that of i and Harlos oo [/quote]4 wia?[quote author=sweet-tease]I no quick realise say na 1pack him write, you just go run quote me [/quote]shaka bum bum> na wetin i see> zaga....lwkm4h |
[quote author=sweet-tease]Oka mu ka be we[/quote] "we" di sharp |
[quote author=sweet-tease] i prefer the potbelly that i can rub my palm around [/quote] *faints* |
[quote author=sweet-tease]Wetin you dey watch? [/quote] i dey watch hw d love d pour 4 groundntin bad in watching a muvi witout PG/VIEWERS DIS-wetin self |
[quote author=sweet-tease]So you too dey fine trouble[/quote]no oooo. Na salt me wan add 4 d soup-mak d tin boil nd sweet. #jumps into oso-ga-eme-soon river# |
¤watching/listening from afar¤ |
Mathicks: what if he promises you ''full-time play'' in a bit...but he needs a little time to break-up nicelya nice excuse to keep the boat rocking or kpekus jabbing |
lalaboi: Wetiin be the name wey you hear?her name na gobe. Rotflmao |
youngds:i gree 4 dis one |
u look lyk my next galfrnd..... HITCH ![]() I'M READY TO BE UR SCAPEGOAT, IF U WILL BE MY OLUKU |
[quote author=sweet-tease]Instead of you to go to church and pray against every spirit of ASUU strike [/quote]*yawns*mrng sweet |
Smartie mindependent/princessmel Sweet-tease |
[quote author=sweet-tease]Stand-gini? Which one be dat?[/quote] u dey duty nah..... Me na standby nah 4 oux |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 86 pages)

[s]but you fit hug transformer to ease you up nau[/s]
i prefer the potbelly that i can rub my palm around