ProffExcel's Posts
Nairaland Forum › ProffExcel's Profile › ProffExcel's Posts
1 (of 1 pages)
EHIRIMCHA:I tire o! which dstv get only the exclusive right to show epl wey people dey talk all this while sef. cos even on my tab I dey watch epl,laliga etc live matches on bein sport channel via my Mobdro app all the time. |
shakyum12:God Bless you for spotting the bad belle in his statement� Nigerians are Nigeria's problem... for so many years Dstv have been holding us to ransom in our own country. Abeg our mumu do jare ... make Tstv lunch make we free from dstv and gotv slavery. |
1 (of 1 pages)