ProG's Posts
Nairaland Forum › ProG's Profile › ProG's Posts
1 (of 1 pages)
abeg Lagos no dey
if e no dey make I go now
potbelly Na e sure pass |
me go manage propose 2 one gal thru phone she go kon dey tell me it not done like dat make it romantic ma ye gbe sumo elomi |
ahh dey later get dis guy password 300k for puna, where we dey chop 4 free
anyway me no blame am, maybe Na love portion d guy chop |
omo Na all most all of them I do experience I no first understand, I kon dey always ask my set Watin I do 4 dis gal, I kon try dey think maybe I don ask am out b4 4 dream but after everything I kon later realise, me no dull my sef ooo..........................................2 be continued after d naming ceremony |
Escobar Pablo Na e sure pass nw
abeg wch format dem dis 1 dey use |
d guy no b real gambler |
1 (of 1 pages)