Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 9:30pm On Mar 09, 2025 |
CZ sef don weak like this cmoney22222: Him say him want dey contest with CZ . What a man can do a youth can do better. Alexis don say na bald head him go get las las. As i dey see Wetin Btcc dey do, baba go get that bald head las las oooo
😜😜😂😂😂 |
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 9:29pm On Mar 09, 2025 |
I go lie for you 😔 some traders no fit sleep again like this. What we order Vs what we got SINisSIN: Chai..you no lie walahi |
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 9:18pm On Mar 09, 2025 |
I swear en our bro na strong man. People with one coin dey regret sef, Baba no just talk. He dey feel am silently 🤣🤣 cmoney22222: That’s why baba need to pay the 15k to gbera. But papa japa . Baba no want lose for 2 ways.
People wey dey around am go collect no be chais.
So if btcc go 40k , baba go kpai people around am be that ooo. 😂 . Omo na serious bald head be that oo
😜😂😜😜 |
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 9:15pm On Mar 09, 2025 |
🤣🤣🤣🤣he for start his own exchange na Jayinyourdreams: Somebody should check on that guy. Im 2k go don turn $50  Baba pack all the shitcoins put for portfolio |
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 9:14pm On Mar 09, 2025 |
🤣🤣🤣 crypto don turn youths to old men. Overthinking, had I known 😄😄 cmoney22222: Oga you dey stylishly mock your guy abi. My hand no dey oo. I dey pity doyin01 my guy. That him 10$ for don enter 0.00001 by now too.
Omo we go plenty wey go get bald head this season including me too.
😜😂 |
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 9:11pm On Mar 09, 2025 |
Na thunder mode level e go dey now. I pity people around him, if they misbehave for em side now en, na slap. Baba go dey regret like this 😄😄 wetin he wan use 100 coins do? Make em start his own exchange na cmoney22222: Him go get bald head las las . Hahahahahha. 😂😂😂😂
Make him come do boy boy for your shop for onitsha main market to recover abi .
Una never see anything for crypto. |
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 9:06pm On Mar 09, 2025 |
Na Robnectar I pity pass for this dip
Baba get over 100 coins 🤣🤣🤣 |
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 9:06pm On Mar 09, 2025 |
No be me o na Robnectar no get 15k. cmoney22222: How him want do giveaway , when him no gree pay 15k for survey? Where him want see the money from? Lol
😂 |
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 9:04pm On Mar 09, 2025 |
You go collect 15naira? Na wetin I fit give away be that. Chilipepper: This man 🤣🤣 do giveaway |
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 9:01pm On Mar 09, 2025 |
Enter short bro na there oil money dey now..BTC to 20k cmoney22222: Your whyning too much for here. Na you dey cause wahala for here walai. But indey enjoy your ginger at this time i swear . |
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 8:59pm On Mar 09, 2025 |
Trading nothing at times is trading because what's all these 😔 cmoney22222: Me and you na same thing ooo. Indey on heneken like this . Dey sip my beer small small.
Tomoro we see Wetin dey happen . |
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 8:58pm On Mar 09, 2025 |
I bought this yesterday with BTC short that I traded. Thank you Crypto!
|
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 8:49pm On Mar 09, 2025 |
I dey kansogo with my beer. Right now, my business with crypto for now is to watch. cmoney22222: Hahahahahah…
You better go long doge or Pepe now make you recover small japa
😂 |
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 8:38pm On Mar 09, 2025 |
😄😄😄 cmoney22222: Na your menthrol , lol graceglory go come find Wetin to talk again. 😂 you no say you be my padi, no insult me abeg , I no get pawa this Sunday … |
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 8:25pm On Mar 09, 2025 |
Above 90k now Heavy English words everywhere Kingcid: 😂😂😂
i don mark their names down
bear market predictors |
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 8:24pm On Mar 09, 2025 |
Posts on internet don't lie... don't change mouth oga 0.05 Make we bring am come out for you? Alexas58: Pi is trading at 1.2 now , remember we exited at 2.45
That’s almost a 100% loss already
My orders of 0.1 is still active
Let’s play the game and redefine the rhythm Of trading
First Bear market 2025. |
Travel › Re: My Cousin Sister Is Traveling To Cairo To Work. by Prophetkelly(m): 8:16pm On Mar 09, 2025 |
I got it. Thanks 79733139: cousin wey be girl = female cousin cousin wey be boy = male cousin
 |
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 8:14pm On Mar 09, 2025 |
Once BTC reverse above 90k again, they will find another English to speak again. |
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 8:13pm On Mar 09, 2025 |
🤣🤣🤣🤣
We are bullish 120k
Welcome to bear season 🤣🤣🤣
I like as BTC dey confuse Una analysts |
Travel › Re: My Cousin Sister Is Traveling To Cairo To Work. by Prophetkelly(m): 8:11pm On Mar 09, 2025 |
Dey shalaye mumu cockroach. The fool like you understood what the op meant but he just wanted to show want I don't know. If you stupid goats want to start English lesson, you can create thread for that. This particular post is not about English tutorial. Animals! esamade: You're the dummy here. He could have said “female cousin” instead of cousin sister. The latter makes no sense and/or could mean something else. Una go still dey abuse person on top bad English wey una dey speak. |
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 6:35pm On Mar 08, 2025 |
Na Pensol drop Yougov site..I don get $15 cards like four times before dem close my accts. Chilipepper: I'm in Pensol and Lademhi WhatsApp groups. Those guys dey drop sites back to back though. I will check other ones out on twitter. Thanks |
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 3:28pm On Mar 08, 2025 |
Okay he hasn't done anything but others have done some thing Grace, Alexas na those ones no deserve to have paid mentees right? SINisSIN: I'm not in his group but I don't think the guy has done anything to deserve all these insults. |
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 3:26pm On Mar 08, 2025 |
Na all these Tinubu boys dey charge nonsense, na dem dey brag online meanwhile they are poor.
Come ontisha come do boy boy for two years, you will enjoy till the rest of your life. My guys no dey do these nonsense online, na that side side dem dem. Very lazy set of people.
Na 15k dey wan use feed |
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 3:22pm On Mar 08, 2025 |
I don't have job but not feeding on 15k collected from people. If you're so busy with surveys, making billion, what do you want to do with 15k? The 15k is for what exactly? Retard! You're not even packaged at all, 15k as in 15k you dey charge dauntless15: Who mentioned me, I just dey wake up in the morning like the idiot prophet Kelly and started trolling someone and expect him not to reply, when did you start your trolling, no be around 6? That time I don comment here? It's almost 5pm you're still on it, from 6am to 5pm, define joblessness abeg, I pity your life. |
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 3:09pm On Mar 08, 2025 |
Una see am oooo Same useless thread this hungry disgusted 15k man is hustling for ordinary 15k Useless thread and you are here ranting up and down looking people that will pay you 15k. Sense has been running after you since but you're too fast. dauntless15: Lol funny thing is you guys think what you do in this little useless thread of urs has real world consequences, I'll probably never meet any of you cretins in person, it makes no difference, shout till tomorrow, why would I be bothered about something one nobody is doing on one useless thread in the middle of nowhere. |
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 3:04pm On Mar 08, 2025 |
Wait fess, you go pay the idiot 15k Na you go come hustle paid Vpn, socks, etc.. Em go just put you for one group, copy one site wey dey give am from another group for free or x, put an for group make Una open and register acct. Or what exactly is the 15k for? E no rhyme well..na only sites wey scatter for online he go dey drop for you to do, wetin dey again for survey? Robnectar: I'm too stingy to pay an idiot attention  |
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 2:58pm On Mar 08, 2025 |
15k man My guy Hustle na hustle 15k *50 Na their payout be that Eriga don see them finish dauntless15: yen yen yen |
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 2:57pm On Mar 08, 2025 |
Continue to dey shalaye, I hope say your names don enter Forbes because you can't be making millions everyday from surveys, come still dey charge 15k join and na only your mama still know you. dauntless15: if I had charged 8billion you and your minions would still say same thing, if I had charged 2k same thing, it doesn't matter, useless will always be useless if you like wear am diamond. |
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 2:52pm On Mar 08, 2025 |
Anything that will makes you smile maybe na Alexas dey your group because e sure me say it can't be Doyin, Chikacha, Sin, Grace, Xatoxi...not possible! Na woof woof dem 15k dem dem dauntless15: come out so they can add to your career make you get things to do? No, I won't let any of them say anything here again, you can drag only me. |
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 2:50pm On Mar 08, 2025 |
I earn billions from surveys this that, I knew we are heading somewhere.
15k
So degrading! |
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 2:47pm On Mar 08, 2025 |
Make them come out now...known moniker not woof woof moniker wey never talk one here before dauntless15: but people from here dey the group already, lol, I won't mention them so you won't troll them, cuz you don't have a job. |
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 2:42pm On Mar 08, 2025 |
Walahi na 15 naira I get🤣🤣 cmoney22222: Abeg boss semd me the 15k nah. I need am |