Family › Re: What Did Your Wife Do During Your Relationship That Made You Say She's The One? by Pyroll: 12:43pm On May 17 |
This one na setup oo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Leeds United: FA Cup (1 - 0) On 26th April 2026 by Pyroll: 6:24pm On Apr 26 |
Chelsea can NEVER go trophyless this season samwash: I
Waytin dey do all these Chelsea fans self, so because Una reach FA cup final,no other team don do ham before, Man Utd was in their worst form last season they still played FA cup final with Spurs, and even Spurs was not the their best season but the won the FA cup. Make Una go sit down for one corner. |
Sports › Re: 8 Goals! Ronaldo Scores More Than The Whole Barcelona Squad In 2020 by Pyroll: 6:57pm On Jan 28, 2020 |
YeYe op, instead to talk about haaland d supersub wey don score 5goals in 2 matches as a sub 4 Dortmund...... Dae here dae talk of ronaldo.
OMO NA WA 4 ONA OOO |
Christianity Etc › Re: Reverend Sister Leads Students Dance Group On Kiss Daniel's Music by Pyroll: 6:52am On Jan 15, 2020 |
E don tay wey diz Reverend sis don dae slay |
Celebrities › Re: Toyosi Arigbabuwo Is Dead by Pyroll: 6:49am On Jan 15, 2020 |
R.I.P |
TV/Movies › Re: 'Sugar Rush' Movie Banned From The Cinemas by Pyroll: 10:50am On Jan 14, 2020 |
But Y :  |