Quadri80's Posts
Nairaland Forum › Quadri80's Profile › Quadri80's Posts
please any newly admited or student of oau accounting student shud pls give me his 2go username i need to confirm sumtin personal pls |
bibi1234: Is part time list out yet?Reply neededyes it is out, even a friend of mine have been granted admission. |
ABEG ANY ACCOUNTING ADMITED CANDIDATE IN HOUSE PLS KINDLY DROP UR 2GO OR FACEBOOK USERNAME I NEED SUM DETAIL ABOUT D PUTME |
ABEG FOR D SUPLIMENTARY LIST NA ONLY DOS WEY BUY D CHANGE OF COURS FORM GO SHOW FACE COS WE MANAGEMENT ASPIRANT NO GET CHANGE OF COURSE CHANCE NA ......ABEG I NEED ANS |
abeg oooo since dey no sell chang of cours for management course does it mean no utme candidate can mak it via suplimentary list?and again any idea on wen d suplimentary will be release? |
Prince Adepoju c unilorin releas 2nd batch nd my name nt their oooo meehn...GOD forgive nd intervene |
Shai na life be dis c Al Hasan no even remember me oooo well no worry God go do mine tooo na just time |
Abeg shey if dem no resume 2nd batch wont be release? Ooo God am tire meehn ASUU i go swear for una |
Abdulasod guy abeg wetin u score wey dem give u accounting cos me score 72 stil not yet recomend God knows beta |
C me c wahalla oooo my phone no ALERT OOOO i don enter on chance today....Unilorin make una pity me na abi Al hasan u don use Nokali for dem abeg use am for mine too ooo |
Pls ooo na true say if dis strike no end NO SUPLIMENTARY LIST....GOD DIS TENSION TOO MUCH |
I pray my next post on dis nairaland will be ""FINALLY MADE IT TO MY COURSE" i shall give glory to God i dont knw hw it will come but God in heaven know beta and i pray for others tooo may we AWAITING 2ND BATCH ASPIRANTS celebrate dis year..... |
Unilorin abeg make una pity us oooo abi evryting na conection shaiii well loggin into nairaland is not conection but me i need to survive dis abnormal admision(conection) stage,,,,,i pray unilorin c my phone numba and send an alert for my course and others....Aamin |
Pls get aid of me if i was admitted or not,my jamb score is 178 and post jamb is 52 civil engineerin. |
I dont know WHAT TO SAY ALL I WANT IS MY ADMISSION INTO ACCOUNTING COS I JUST DEY SICK SINCE OOOO YAH ALLAH PLS ASSISST US....AAMIN |
I pray GOD who answer (ADMITED) ONES PRAYER WILL ALSO INTERVENE IN MINE TOOO SHOW D ADMIN MY NAME AND MY COURSE NOT ONLY THAT BUT ALSO MAK DEM ADMIT ME WHILE I RECEIVE D TEXT MSSG FROM UNILORIN COS GOD IS CAPABLE OF ANYTHING MY OVERNIGHT CANDLE READING WILL NEVA BE A WASTE...SO SHALL IT BE AND TO OTHERS TOO BY D GRACE OF GOD....AAMIN |
PLS OOOO NA TRUE SAY UNILORIN ADMIT 2ND CHOICE CANDIDATE THROUGH 1ST BATCH?IF YES PLS LET ME KNOW |
GOD PLS I STILL RELY ON YOU FOR MY ADMISSION THIS YEAR DONT LET ME LOSE AND FORGIVE MY SINS |
God pls answer our prayer on dis admision ooo i cant wait any longer ooooo shaiii c hw pipu dey jolly for here well by d grace of God i shall join u celebrate too ooo nd others..... |
God i still wait for my phone to receive d very important sms from UNILORIN dat i hav been ofer admision for my desire course and others |
SEYI_KP: Guy this one wey you just dey advertise your score, sha you be learner ni, unilorin no be by score, na jackpot lo sure ju.SEYI KP ABEG OOO SO NA JACKPOT BE UNILORIN ADMISSION SHAI WEN ME NOT GUD ABOUT DAT BUT GOD DEY ALL I PRAY IS FOR MY GOD TO ANSWER MY PRAYER NO MATER WHAT ALL IS WELL |
Dont know what next now oooo infact na Al Hasan dey get malaria mine na headache,fever nd sleepness nyt meehn coruption don enta admision too where we dey go?may God put my name in d forthcoming list ooo nd others with our course ooo cos 72 no be water ooo i believ Almighty God dat asist me from begining go give me d admision oooo....THINKING MOOD |
Unilorin pls consider we 2nd choice tooo na abi no be dem call US.GOD go intervene cos hav don my best nd i pray HE intervene 72,249 shai GOD knows beter |
Lolz Dr Hesjay u mean unilorin no want admit we 2nd choice?meehn if so i will ask why dem call us?well God go intervene |
Al Hasan no be only dey d shoe oooo so neva eat poison oooo cos we plenty fr d relay oooo but make we just pray Almighty God intervene cos me too no undastand hw d stuff dey go again na only God nd Unilorin undastand cos pipu say na merit nd 46 get d cours wey me too want study nd mine na 72 SO NA PRAYER TINZ OOO |
I pray God ans our prayer on dis admission oooo nd i pray my 72 dnt waste nd others |
May God ans our prayer on dis admission...we will all be given our choice course,,,,,,and i pray we dont fall into DIBU pitch again.... |
princAdepoju u mean dey admit u despit u be 2nd choic?God pls i need u |
i believ my GOD is able.I pray he intervene nw. |
God pls INTERVENE IN MY LIFE. |
LOLZ C HW AIRTEL DEY DISTURB ME WITH SMS GOD NA UNILORIN SMS I WANT OOOO WITH MY COURSE |
TAJUDEEN GIVE UR NUMBA NA |