Quaid's Posts
Nairaland Forum › Quaid's Profile › Quaid's Posts
Na so one send me Hi, wetin make me reply. Na hin she no gree send anytin or bother to reply my messages. |
Thunderbolt(maagun) |
This story be like one film wey I watch tay tay. Wetin be the title abeg |
Na true u yarn op. Na the sadist worst pass cos na becos sometin bad wey don happen to am as a student dey make am do like that and its difficult for pple like that to change. |
If there is gonna be a change,it must start with a proper orientation of students on what education truly means. |
Its siply called colour correction according to GORDON |