QueenVina's Posts
Nairaland Forum › QueenVina's Profile › QueenVina's Posts
1 2 (of 2 pages)
Kingzy4pep:U dont know d sch i went 2.. B4 u know am, they will say na only indiginous students go enta camp ![]() |
justifiedcoyy:My heartbeat is doing jigi jigi what if they've not uploaded d names online just 2 get back @ d authorities.. |
Ebsu students!!! Any news yet This silence is killing me insideAnyways, i think dis delay in d upload of our names might be intentional cos i heard ebonyi state branch of ASUU wan 2 go on strike 2morow to protest d reductions in salary |
Wish she had k leg.... she wouldn't have said dat ![]() |
sonymax16:Thats is d spirit... No worry i go brach ur side frm abj cum pay obeisanceKabiyeesi ooooo in adv ![]() |
sonymax16:Hope say u watch dat papa ajasco episode wey him go nubia village, shey u know how him be wen him cum hauz Na ur body go tell u*****case closed*** |
guruvivicawelt:Lagos ke ![]() Make i manage there... I no get big eyes ![]() |
guruvivicawelt:Are u d mouthpiece of d gods abi na Jcoy P A u be |
justifiedcoyy:Link me with dem ooo(ur gods) .. i kneel down dey beg ... I no mind |
justifiedcoyy:Na die be dat oooo. So na dier plan abi may we 4 go serve 4 boko haram infested states. #Kolework |
Ebonyi state university.. Ebonyi state university.. Ebonyi state university... ow many tymes i call una Up till now, no name online |
gpranky:I think it has bin uploaded... Some have seen theirs |
Heard 2day is d final day and still no word frm Ebonyi state uni(ebsu) ... Anyways, keeping ma fingers crossed |
chuksp09:Donno whotx wrong with dat sch.. . Do dey want us 2 wait till d last day ![]() |
Lolr:Tort i was d only one dat saw it ![]() |
1 2 (of 2 pages)


what if they've not uploaded d names online just 2 get back @ d authorities..
This silence is killing me inside
i go brach ur side frm abj cum pay obeisance
?