Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 2:07am On Nov 13, 2011 |
sef no say we get long wey to go |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 2:04am On Nov 13, 2011 |
aproko make una leave us alone |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 2:01am On Nov 13, 2011 |
taking ke. . abeg no throw sand for my garri o |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 1:54am On Nov 13, 2011 |
joor come make we meet for corner |
Nairaland General › Re: Nairaland/General Section Chatroom by r231(mod): 1:53am On Nov 13, 2011 |
oh yea of cus. . . . very cute lil mama  how old |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 1:48am On Nov 13, 2011 |
you be correct babe |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 1:47am On Nov 13, 2011 |
abi u too don notice say amebo don reach hia  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 1:44am On Nov 13, 2011 |
persin wey donate all hin time to you |
Nairaland General › Re: Nairaland/General Section Chatroom by r231(mod): 1:42am On Nov 13, 2011 |
|
Nairaland General › Re: Nairaland/General Section Chatroom by r231(mod): 1:41am On Nov 13, 2011 |
|
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 1:39am On Nov 13, 2011 |
first of all i wan ask emofine if she don dey cheat on me cus you jus dey disappear all d time |
Nairaland General › Re: Nairaland/General Section Chatroom by r231(mod): 1:36am On Nov 13, 2011 |
|
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 1:34am On Nov 13, 2011 |
well i fit lap u ontop okada |
Jokes Etc › Re: How Many Girls Do You See? by r231(m): 1:28am On Nov 13, 2011 |
|
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 1:26am On Nov 13, 2011 |
them go wia, me i no fit run |
Nairaland General › Re: Nairaland/General Section Chatroom by r231(mod): 1:25am On Nov 13, 2011 |
I see. . . dats very nice well i had to teach at church today so i left home since 8am and came bck around 4pm  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 1:18am On Nov 13, 2011 |
go play with 190 for romance section  |
|
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 1:16am On Nov 13, 2011 |
o na wetin dis guy dey do hia nau  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 1:08am On Nov 13, 2011 |
pot full ground jus tell me wetin una go eat |
Romance › Re: Ladies, Can You Fight Over A Man? : Vote by r231(m): 1:07am On Nov 13, 2011 |
Mrs, Chima: I left you a message on your section chat and thread.  replied  |
Forum Games › Re: Slap, Kiss, Hug, Peck, Smooch, S3x, Punch or KILL by r231(op): 1:00am On Nov 13, 2011 |
Slap |
Romance › Re: Ladies, Can You Fight Over A Man? : Vote by r231(m): 12:58am On Nov 13, 2011 |
are you going to fight for me  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 12:56am On Nov 13, 2011 |
food plenti for ground o e fit go round make una no fight  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 12:53am On Nov 13, 2011 |
taste the food wey i cook for you |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 12:51am On Nov 13, 2011 |
funny for wia. . na thirf dey do dat kin thing |
Nairaland General › Re: A Lesson To All Those Who Drink And Drive! by r231(mod): 12:48am On Nov 13, 2011 |
Sad |
Politics › Re: Shameful Culture Of Prostitution Among Nigerian Females In Europe by r231(m): 12:46am On Nov 13, 2011 |
|
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 12:45am On Nov 13, 2011 |
sef don vex for you. . . where u go sine u jus dey disappear everytime |
Nairaland General › Re: Hah! by r231(mod): 12:43am On Nov 13, 2011 |
Idowuogbo: D weakest link goes to fickle and we still dey analyze best actor between cocoa and dat fake gal wetin b her name sef
One min let me check d register  which one be AMALA  and how many ROKIATu DEY HIA NOW one original one fake abi na d same  |
Forum Games › Re: Slap, Kiss, Hug, Peck, Smooch, S3x, Punch or KILL by r231(op): 12:39am On Nov 13, 2011 |
Shoot  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 12:36am On Nov 13, 2011 |
you know say i like shepe with correct pepper soup |