Romance › Re: If You Have Never Been Proposed To Before by r231(m): 10:08pm On Aug 14, 2011 |
Pweety4me: [color=#550077]Maybe your punny is not good enuff? [/color]   |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 9:58pm On Aug 14, 2011 |
waka go where. . . . abeg ma leg no strong |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 9:55pm On Aug 14, 2011 |
person wey dey support you  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 9:49pm On Aug 14, 2011 |
am for wia. . . . she jus dey do shakara for me |
|
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 9:46pm On Aug 14, 2011 |
person wey jus dey play |
Celebrities › Re: Funke Akindele Talks About Her Secret Fiance And Getting Married Soon by r231(m): 9:45pm On Aug 14, 2011 |
I see |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 9:33pm On Aug 14, 2011 |
so you wan kuku spoil am finish |
Sports › Re: Nigeria Vs France: U-20 World Cup Quarter Final @ 9pm by r231(m): 9:32pm On Aug 14, 2011 |
. |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 9:16pm On Aug 14, 2011 |
abeg no put salt for my garri o |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 9:14pm On Aug 14, 2011 |
sha no tell my iyawo o |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 9:09pm On Aug 14, 2011 |
wetin i do now. . . . shay na man i suppose like  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 9:05pm On Aug 14, 2011 |
you no fit do dat one o. . . . wetin i do you |
Romance › Re: Does This Happen To You by r231(m): 8:57pm On Aug 14, 2011 |
you have a big problem o i will advise you to see pastor chris ASAP  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 8:50pm On Aug 14, 2011 |
na me and you go play ball soon |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 8:01pm On Aug 14, 2011 |
not blues, gayners or fake city  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 7:57pm On Aug 14, 2011 |
mouth wey you go still use to salute champions |
Dating And Meet-up Zone › Re: Double Ur Dating by r231(m): 7:28pm On Aug 14, 2011 |
|
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 7:21pm On Aug 14, 2011 |
ehn now. . . . . . abi u no no b4 |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 7:11pm On Aug 14, 2011 |
dey dia dey dream. . . . una no go reach UNITED |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 6:59pm On Aug 14, 2011 |
today na bad day for your dumb blues team  |
Autos › Re: Nissa Maxema Sedan Auto With A/c 1 Million by r231(m): 6:25pm On Aug 14, 2011 |
|
Romance › Re: When A Guy Says He Is Too Big For You by r231(m): 6:15pm On Aug 14, 2011 |
|
Nairaland General › Re: Please Help! Cargo/shipping Company From Liverpool, Uk To Nigeria by r231(mod): 6:12pm On Aug 14, 2011 |
|
|
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 6:03pm On Aug 14, 2011 |
here na our country club |
Celebrities › Re: How Rich Do You Have To Be To Destroy A $300, 000 Maybach? by r231(m): 5:53pm On Aug 14, 2011 |
I see |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 5:43pm On Aug 14, 2011 |
air condition for wia. . . . wen i no dey naija  |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 5:38pm On Aug 14, 2011 |
fan good for dis hot sun |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 5:27pm On Aug 14, 2011 |
today na slow day, i jus dey house dey watch ball |
Romance › Re: I Want To Impregnate My Girlfried So She Doesn't Cheat by r231(m): 5:25pm On Aug 14, 2011 |
getting her pregnant doesn't guarantee you nothing
you will still end up as a baby daddy |
Dating And Meet-up Zone › Re: Nothing by r231(m): 5:20pm On Aug 14, 2011 |
hahahahaha |