R231's Posts
Nairaland Forum › R231's Profile › R231's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 94 95 96 97 98 99 100 101 102 (of 594 pages)
my oga at the top, you don show anything for the boys abeg ma man hold N200 for small odeku and pepperoup ![]() abi the N135 milla neva cook finish ![]() |
I dont want to say one thing now and my oga at the top say something else ![]() |
Abdul Adam56: where him dey? Seun: Post interesting topics and ask the moderator of the section to recommend your topic for the home page.na my oga at the top be dis ![]() |
Keziehenry: Where is bbfever d oil tycoon? Sisifunmi and surveyprof don put fear for d guy body.He went to talk to his oga at the top ![]() |
x-real: ![]() |
4everGod1: segebanton make you sempe for the man wey sabi. Me and you no get jammings. Maybe we get before but me i don carry my axe hide inside elephant bele so make you stop to dey drink volcanoe water because of me. Me i gentle ook sir |
4everGod1: so na only gay people dey go pub. I just wanted to boost your level among your peers thats why the pub thingy. At least when dem see me and you dey roll dem go shower recommendations all over you. Anyway sha as you rejected my help and offer so be it o. Thank you too o and stay blessed toothis guy is sick ![]() |
4everGod1: Like everyone else in the world were given birth to by Jackals. smh. I don call you 3 times and tell you to mind ya self. I dont want to talk o.talk, cry, sing.....na your palava be dat |
destiny's child, continue saying my name....... i am not gay and no pub meetings pls thank you and stay blessed |
4everGod1: I shame for you. so na woman back you dey hide. You no fit face your fellow guy. So na arewa dey wear trouser and you dey tie wrapper. Omashe oI was born by a woman so i dont have no choice but to LOVE and RESPECT them....... unlike you |
4everGod1: Everything about you is indirect isnt it? Keep shooting blankssisfunmi is coming for your dumbass soon ![]() |
4everGod1: shey you see say your life is all about me. FX was refering to sagamite and not me but naturally you felt he was referring to me. People and myopia.I know....na indirect shot olodo |
Court Adjourned......... ![]() Dammmmm I over slept ![]() |
![]() of cus she is a wh___re ![]() its like selling her body for money either she sleeps with him or not......i mean come on she has been married for 22yrs so she should know better ![]() |
chucky234: hahahaMake I use you for reference ![]() |
Happy Birthday.... |
chucky234: Jobless modfind me a job now abeg |
chucky234: Guy the quality of a legend should be based on positive contributions like the number of educating and informative topics,positive participation and contributions.clap for yourself ![]() |
4everGod1: I believe Mike Ima pasted my facebook page on this thread. Go there and you will see my wife and kids all other details about me both home and abroad.oh yea i have a lot of time on my hand looking for you on facebook |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 94 95 96 97 98 99 100 101 102 (of 594 pages)

