Raff01's Posts
Nairaland Forum › Raff01's Profile › Raff01's Posts
1 (of 1 pages)
Nawa for Nigeria government ooo, servant neva gain talkless of masses. Na thunder go fire BOTH previous and current government. Housing estate dey osogbo wey bi se nobody dey there and depreciation don dey enta am. When dem go sabi do normal |
No be the woman fault...na recession catch am |
If they continue to deceive us, we shouldn't deceive ourselves. Let allow Bab to live more of his life in peace, Nigeria needs real attention beyond gaming upon our intelligent |
1 (of 1 pages)