Ralp226's Posts
Nairaland Forum › Ralp226's Profile › Ralp226's Posts
1 2 (of 2 pages)
How many people or advise I wan give una … oga I believe you already know what to do … that thing your mind is at peace with do it and wish him all the best in life There is no sure way to success, everything is risk |
Lol na mileage you Dey complain about … almost all cars in 9ja have more than 200k mileage but trust 9ja boys na, they go roll the mileage go back Oga go Dey manage your car … even this first car to learn about cars |
Jesus Una can lie … 600m for what movie na |
Speaking from experience, run run run from poultry business, I lost a lot of money on 2019, I did everything right, build a house for them, bought medicine for my fouls then but when they start to die, I nearly cry and later people go say e get hand when poultry business good for Oga go into cassava or yam or corn if it’s rented land but if it’s yours then the best is palm oil, it’s forever my g but if you rent the land nor go into palm oil ooh because this 9ja nothing is guaranteed before you spend money finish later hear say the community or government need the land and also beware of herd men going into farms to destroy it so find a good location for it |
lol, if I slap you … oga you Dey use public transport, just admit am no need to form here We feel your pains because it has happened to me but nor worry, hold the drive well then he will pay for another bus to take you Nor go Dey do calm person for 9ja ooh |
Nonsense story … so UK or USA phone nor be stolen phone Abi … na only China phone Make Una Dey reason well before posting here |
Oga go buy car if you want car … all these questions is not needed because your first car na to learn a lot about cars and always learn to change your car after 5 years |
No ex is allowed at my party and God knows I don’t even have any ex … the day we break up, I just have to block you in all socials I nor get time to see that ur wor wor face again |
9ja … the only country where people in power and position wake up, smoke Igbo and make stupid laws that won’t stop anything This country is finished and all Nigerians think the same way… how can this stop stealing if not the same bank and government officials are they ones stealing our money Bleep bvn and Bleep d government, Bleep d bank |
What can we do or say It’s upto the government to act or let it continue Una good night |
Lol 😂 very funny Who nor get papa and mama again so who wan help Them pay now God go help Nigeria |
The guy Dey sell fake drinks because all clubs in Nigeria do it Yes I said all clubs |
I laugh … even the 9ja is fake and all clubs in 9ja sell fake drinks and both from the wholesale store, they sale fake drinks too |
Fake news … always the same news over and over Make Russia just finish these fucking Ukraine but the only thing holding Russia is because both Ukraine and Russia are one people and they speak almost the same language … brothers and sisters fight Dey always be like play but if na another country… believe me by now they will be history FAFO 😁😁😁 |
lol 😂 Ukraine just Dey look for trend by all means The one Russia Dey do since, we nor hear or see am online ooh |
Good example of what a man can do a woman can do better Nor be only men fit marry 2-10 times … now a woman is doing it 3 marriages and still counting Happy married life 😆😆😆 |
Well, anything you like you believe … religion is a matter of choice but one thing is sure … none is real or fake … just believe at your own risk Thank you |
For real I don’t know how Nigeria government even think, sometimes I wonder if they smoke w**d to make some laws Why on earth you go destroy person property because OS Dey stay there, if you rent house out and you don’t know if they are cultish or yahoo boys, once they are arrested, next thing government don destroy your house I have never seen this nonsense anywhere in the world expect Nigeria, very stupid place to live, D7 governor lock a build just because they cause am … this is total nonsense Why destroy someone building for God sake |
😆😆😆😆 Nothing concern me Because I nor see vdm or blord or any of them as anything before or anybody for the society |
12345baba:Nothing to feel bro because I’m not gaining anything from it |
Na only mumu still Dey listen to trump or think USA has a military Make I see how USA and Israel go win this war … I just pity and Dey laugh USA when nor reach North Korean to handle not to talk about super world powers like Russian and china that will finish USA in a week if they try it Iran block that sea and show these fucking bastard of USA and Israel that they are kids in war |
My bro why you nor call me Make I come chop cat meat small… it’s been a long time since I eat am ooh Enjoy my bro |
Exousiang01:God forbid say na me rent your house … I swear you go pay for my car by force or by peace … nonsense human being |
First thing first … arrest the landlord and make sure he pays for your car before he can be released…. Nor pity am ooh because all these heartless landlord will do you worse if na you Bleep up That landlord must pay for your car because you don’t live in his house for free I rest my case |
9ja passport nor get value before so what’s the need of having it if you can become another citizen Bleep 9ja passport |
Nothing is surprising… what do you expect from a D7 governor ? 😁😁😁 |
All I see is same thing but different countries Both USA and Nigeria is not a safe place to live, in USA anyone can kill you with a gun, weather you were just eating in a restaurant and a shot out happens you might get killed and while in Nigeria anything can kill you Both country is the same but the USA is making sure their country look good outside but when you finally get inside USA, you will discover the USA is worse than you imagine in terms of safety |
koxyz:Ode … nor be dollar bills them Dey use smoke white powder for USA for everywhere … Una go just Dey talk anyhow |
Another fake news created to paint the Iran as bad people … they said close to Israel embassy and these might be their own turkey citizens ooh but now they want to paint it to be Iran and it might not even be close as they say Take this fake news down |
dederocs:lol 😂 I think say you nor go tire my G, I nor get work this morning that why I Dey follow you up and down But hey whoever wins this war has nothing to do with us and we are not gaining anything from it so bro don’t take it too serious… if trump dey laugh himself for office say Iran too stubborn |
1 2 (of 2 pages)
? 😁😁😁