Ranadex21's Posts
Nairaland Forum › Ranadex21's Profile › Ranadex21's Posts
1 (of 1 pages)
Omoh my first time to contact gonorrhea also nah from a pretty lady oo. I no believe say the babe go get infection so I just dive in raw. A week after, to pee turn to wahala, I later visit pharmacy, dem gimme drop buh e still come back, I take injections buh e no work fully until a friend recommend one herbal tea wey i use for 2 weeks. Ajeh since last year I never experience am again and now self to knack raw still dey fear me cus pretty face no mean say she clean for inside oooo. |
1 (of 1 pages)