NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 12:14am On Oct 29, 2014 |
bacco2000:
Have u printed yours Nope, i belong 2 #teamididntpay4k |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 12:09am On Oct 29, 2014 |
|
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 11:13pm On Oct 28, 2014 |
ebrahyym:
thanks trenditee. Thank u Congrats bro..... I'm so happy 4 u. Waiting 4 noordean 2 come up wit good news like ds 1 Like |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 3:33pm On Oct 28, 2014 |
Macmilla:
The code word is missc14 (no space) Bros, accept am like dat joor 1 Like |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 3:04pm On Oct 28, 2014 |
Missc14 No 4. Dania30 4 Likes |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 2:30pm On Oct 28, 2014 |
fulfillment2020: Have u seen that all of a sudden this guy came and killed our fun and brought back boredom and HBP from nysc again. E be like say dem send am ni I like ppl like dat. He was willing 2 help even wen nobody requested 4 his assistance. He no want make e spoil ni, d guy sef want make everything dey transparent....... Peace |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 1:34pm On Oct 28, 2014 |
fulfillment2020: Hide ur face dude, nobody wants to know u here and BTW what is your contribution in this thread so far? U just came out if ghost mood to moderate/organise a contest. Ogbeni park for corner. Sis, 2 heads are better than 1. |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 1:10pm On Oct 28, 2014 |
psymonds:
NA TRUE SHA O....SHE REALLY HAS TO FACE HER FEAR (THE E-PAGEANT). THERES BREAKTHROUGH AT THE END OF A FEARFUL BATTLE. Bros, she don win even b4 d contest start sef. NABSPRADA, d MBG in ds house wit all due respect 2 other ladies 1 Like |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 12:44pm On Oct 28, 2014 |
psymonds:
NABSPRADA IS ALLERGIC TO FAILURE....SHE IS SCARED SHE MIGHT LOOSE IN THE E-PAGEANT. I GUESS! THEY ARE NO LOOSERS HERE AS ALL.CONTESTANTS WILL BE FAVOURED WITH THEIR NYSC POSTING.
She isnt a specialist in failure like some football managers nd i'm very sure if she decides 2 contest other contestants go just dey waste their tym........ Peace |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 12:15pm On Oct 28, 2014 |
Macmilla:
Are you opting out? We have a candidate waiting to replace you, so make your decision fast. She no go wan waste my vote na |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 11:32am On Oct 28, 2014 |
10 |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:48am On Oct 28, 2014 |
C ds guy don dey do ojoro already, i don nominate Jennyesh since nd e no gree put am join d nominees |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:26am On Oct 28, 2014 |
I nominate Jennyesh |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 11:25pm On Oct 27, 2014 |
Akerry: ..........even Kalushaiyke is still awake**chai NYSC, diaris god o dania30 and sodiqyinka wan do TDB too...chai! ...rashfat,my man i hail o Epa, oga chairmoo i hail ooo, NYSC dey do me strong thing, i just dey wait 4 any news |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 1:05pm On Oct 26, 2014 |
trendiitee: Apy sunday ooooo.. Sabiguy and macmilla,, if una kill each oda 2day ehnnn........ Make I no say d tin wey dey my mind as I jst cum bak frm chrch...
But why una 2 like wahala like dis,,una no dey tire Chaiiiii....
Pastor (Miss) Trendiitee i dey Ogbomosho oooo wit my sis 4 stadium road |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 8:23pm On Oct 25, 2014 |
Ogbomosho ni mo wa oooo, Ogbomosho ni mo wa. With my sister in Ogbomosho |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 6:07pm On Oct 25, 2014 |
Horlawoomey:
I don't even see it as a big match, Chelsea Vs Hullcity will be more scary to me. Lol...... Bros easy abeg ooo. Man Utd is still a big club |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 1:38pm On Oct 25, 2014 |
Horlawoomey:
Tell am o, make we just dey look dem nd wait till 2mao. Up Blues |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 1:27pm On Oct 25, 2014 |
Idboyostic: Nothing do you.... Me no just Wan follow d kind stress wey next week go carry give person.... Na Y I dey collect am one after the other I don pay 4 everything na 2 just go collect am remain |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 11:33am On Oct 25, 2014 |
|
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 11:11am On Oct 25, 2014 |
hephzibahbeulah: I'm fine o jare...hw u dey? Jennyesh,hw are u nau? i dey fyn ma |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:54am On Oct 25, 2014 |
jennyesh: My dear broda good morning Morning, hw u dey |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 9:53am On Oct 25, 2014 |
Titiluvly:
how av u been?...its bin a while... been busy wif convo ish nd clearance palava but i'm back. My dear sisters(Jennyesh nd Hephzibahbeulah) whr r thou? |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 9:48am On Oct 25, 2014 |
Deehvahrzz:
Whew!!!! Nor vess oooo. Naa too much joy. When you don too happy. You know na na so, i knw i just dey joke |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 9:47am On Oct 25, 2014 |
Horlawoomey:
The thing tire me o Badt guy, i think sey na only me see am |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 9:46am On Oct 25, 2014 |
Titiluvly: iewing this topic: rashfat ( m), eramate( m), funkiedipsy(f ), juniorolan ( m), jennyesh( f), Carmal90 (m), ryetty (f ), Anugod (f), diamond234 , mspee (f), kingsleyuzo , trendiitee (f), Smenet (f), Thinkr (m ), micxwell (m ), Titiluvly (f), mimiy05 ( f), sapphiref ( f), charlie42( m), dozzynet (m ), niceeric (m ), Mogenerous ( f), Botreign, opefoye( m), meeva (f), dania30 (f), coollabman( m), Enangson (m ), donshegzy , worth (m), Isryl02 (m), osemu8( m), chrisexy( m), Taiye4Christ (m), navistar ( m), bigjayswagz , emmytayor , nik7 , makkosky(m), dstnd , oyeludef (m ), emeka51( m), fashoo2010 , Niyyah (f ), Horlawoomey ( m), Heineken ( m), feyisikemi1 (f), Deehvahrzz( f), Claroo (m ), Macmilla(m ), syahboy(m ), zicky( m), Usherseun( m) and 9 guest(s)
Full house....I hail all of una....
Macmilla, more sense to your brain..![grin](https://www.nairaland.com/faces/grin.png) Sis u're sighted |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 9:37am On Oct 25, 2014 |
Deehvahrzz: Page 10000. I enter ooooo. Oyo straight!!!!!!! Sekem sekem sekem...... Shoki Aaah shoki........ Shoki Aaaah shoki...... Sis na page 10000 u enter? Na question i ask ooo |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 9:29am On Oct 25, 2014 |
dania30:
U stole my FTC on 500th page now u are gerrin' ready for this one again . I'm ok... btw,happy belated convocation! ![grin](https://www.nairaland.com/faces/grin.png) Sis, i'm strongly behind u 4 d FTC on page 1000. I don leave am 4 u. Thanks |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 9:21am On Oct 25, 2014 |
Macmilla: What's all this fuss about page 1000? Like commenting on that page gets you a 100k reward. Mtcheeeew
And how dumb can ppl be to believe the last three digit of their call-up number marks their posting? I'm guessing as dumb as dumb can be. Bros, na joke everybody dey na. We're trying 2 keep d house lively. If u no like am just ignore am abeg bros wit all due respect. |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 9:14am On Oct 25, 2014 |
dania30:
U again ![angry](https://www.nairaland.com/faces/angry.png) Sis wetin i do u na? Hope u're gud |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 9:06am On Oct 25, 2014 |
Horlawoomey:
Am gud Jare, just killing boredom with nairaland Same here ooo. I sey make i con take wetin rightfully belong 2 me. D 1000th page FTC but no tell anybody sha |
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 8:59am On Oct 25, 2014 |
Horlawoomey:
My guy where you dey since, my Ifa tell me say na
NIGER STATE. U try wit ur ifa. Hw u dey na |