Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,167,192 members, 7,867,458 topics. Date: Friday, 21 June 2024 at 04:28 PM

Rashfat's Posts

Nairaland Forum / Rashfat's Profile / Rashfat's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (of 23 pages)

NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 8:30pm On Oct 08, 2014
jennyesh:
ah ilorin... Ok lets do it ds way.. Do d ilorin own den later u come do am for me d family way

Ok, Iyaf hear
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 7:13pm On Oct 08, 2014
dstnd:
I go entta ds sat oooo d coonvoo no b ma. Biz na to colleeeeeect sati comot!abi u wan mke I com chop foorr ur auuz

I dey reason Broadway. Na dia i dey plan 2 host my frnds
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 7:06pm On Oct 08, 2014
jennyesh:
I just dey o... Ds one wey u no wan invite me for ur convo abi u no need family membrs thr?

U no dey close 2 Ilorin na. I dey plan 2 put am here on Sunday, sey anybody wey go fit make am, then i o come drop my contacts. U r invited sis
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 6:46pm On Oct 08, 2014
jennyesh:
Correct

Sis, hw far na, hw ur side, hw body?
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 6:44pm On Oct 08, 2014
[quote author=dstnd post=26975010]I reep unliorin beta by farr[/quote

I knw, coz we no dey encourage violence. Hw ur side bro? Wen u dey enter illy 4 convo?
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 6:38pm On Oct 08, 2014
Idboyostic:
my fellow Unilorite....I don't need an OverSabi fellow to school me because am well grounded.....let the torch kip guiding us#Probitas Doctrina

Worthy in Character and Knowledge.
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 6:36pm On Oct 08, 2014
shootsight:
I'm past caring... My offer is always open.
i won't reply any other negative comment

Matured minds always ......

1 Like

NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 6:35pm On Oct 08, 2014
sabiguy:



Its not Ur fault. I blame it on whatever u r going thru

Guy take am easy na, no vex. Die ds matter na abeg. All of us dey here 2geda 2 dey get info abt NYSC nd we sef knw sey na fake nd original info we go dey get, na individually we o go do our own little research abt d info. So, i'm beggn u 2 pls stop.
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 6:18pm On Oct 08, 2014
Whr r d elders of ds house? Claroo, Akerry, Luvlycutebay, Horlawoomey etc. Make una con settle ds e-fight ooo
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 6:10pm On Oct 08, 2014
Idboyostic:
CHAI!!! See wetn OverSabi dan cause....see how people dey observe.....well, I see una ooo....I dan tire for all dis OverSabi sabi people wey dey here.....Abeg pple wey sabi english....make una tell OverSabi people say Redeployment is not the same as Influencing oo...before them go talk say "Poverty na Bastard"....Abeg we sabi say white no be black....we no nid collect all the degree abi enter obodo Oyinbo b4 we fit attest to all dis...Tor, b4 I forget....I no nid any oversabi person make e skl me ooo

Bros y na? U no nid talk lyk dat. Make we try settle dem, abeg. My sweet sister (Dania30) abeg no let d guy talk vex u abeg. We wey come 4rm d heartbeat of d nation dey always act matured, so my dear sis pls overlook anything aimed @ gettn u annoyed.
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 6:05pm On Oct 08, 2014
Horlawoomey:


Kikikikikikikikikikikikiki

#TEAMIREFUSETOPAY#

Yes my oga
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 5:57pm On Oct 08, 2014
Drakula:
Chai I still sidon for my mat De enjoy see as fellow pcm De throway worded punches,
There is no degree of insult you would hand to me that I won't transform to a joke,

TELEPHONE CONVERSATION
BETWEEN LADIES
Mary: Hello Love!
Sarah: Hello babes-how are u
today?
Mary: Am fine dear, I've missed u
a lot.
Sarah: And me too
Mary: I am calling just to inform
you that I will pay you a visit this afternoon.
Sarah: Ok my dear; it will be a
great pleasure to have you. I will be expecting you sweet.

*AFTER DROPPING THE CALL

Mary: Am going to visit that dirty
girl again.
Sarah: This witch is coming here
again, she
thinks I will buy her drinks with
my money
again, she must be joking.

TELEPHONE CONVERSATION
BETWEEN BOYS
John: Bastard how far?
Francis: Mad man I dey? How ur
drunkard
father?
John: My Papa dey! Ur ashewo
mama nko?
Francis: You are a fool. How far, U
dey house? I
dey come charge phone.
John: Ok! No wahala, bring
money come make we drink beerat.
Francis: Idiot like U. Later now!

*AFTER DROPPING THE CALL
John: That Francis can be funny
at times but always great companion anytime.
Francis: John is just a reliable
friend.

LESSON: Girls are always nice to
each other but they never like themselves. Boys are always mean and rude but they will
always have each other's back.
TRUE or FALSE??

True bro...
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 5:30pm On Oct 08, 2014
niceeric:

Wetin just dey pain me be say they seem not to know dat some even most PCMs are intelligent enough to know dat sending call up number and letters via mail is far cheaper than sending it by hand and requires more logistics doin it d manual way.....yet,d latter is free while d former is 4k.....so illogical
my school na just 900 naira to an fro from my hood too jare so it would be something else if press here say I pay lol

Dnt mind dem bro, dem dey base their judgement on their kids butter-like sense, wit wetin my eye don see 4 life i no go get sense. Me no dey pay oooo maybe 4 my next life
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 5:16pm On Oct 08, 2014
Lollllz..... D ish is, our convo is 22nd and 23rd nd call-up letters will be ready btw 28 nd 30th so, wots d point paying wen we ll be arnd dt period. Well, its gud 2 save graduates some unnecessary stress. My skul don let us knw our fate since July 31st.

niceeric:

na so all FG parastatals wan dey do and Nigerians go still fall for it... atleast our names and d names of those who refused to accept d extortion would go down in history that we never bowed down...
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 5:12pm On Oct 08, 2014
niceeric:

na so all FG parastatals wan dey do and Nigerians go still fall for it... atleast our names and d names of those who refused to accept d extortion would go down in history that we never bowed down...
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 5:03pm On Oct 08, 2014
niceeric:


I'm good boss mi....i do feel really used if I pay dat money I swear....e go be like say area boy rob me right in my hood....i fit no even fit talk for camp lol....hope ure good too?
I'm gud bro...... Na me discourage all my coursemate make dem no pay coz 2 me na daylight robbery. Immigration do dia own now na NYSC, GOD 4bid.
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 4:51pm On Oct 08, 2014
NYSC sef knw sey i no fit give dem my 4k. Hw u dey baba

niceeric:
* singing *.....NYSC Power oo......JB Olawumi power ooo.........I will never bow down....i shall never bow down.....

my ATM card won't bow neither lol

Sup people!!....and to my fellow anti 4k activists I say welldone.....to those that have bowed to pressure and tension, well,its all good,una try small.....hope camp preps don dey go??
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 12:48pm On Oct 05, 2014
Lolllllllllz.......... 4ny u. K, Iyaf hear

sodiqyinka:
Bro, im gud. You will know ur fate next week. Cheers
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 12:01pm On Oct 05, 2014
Sodiqyinka my guy, hw far na? Hw ur syd? As only u chop ur meat finish no p oooo, i no vex. I just want make u help me check my my NYSC stuff make i knw my fate. Jamb reg number: 92414574CJ. Email: kenyem@ymail.com. My mobile na 08115705730. Thanks in advance, u go get d balance after everything
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 11:56am On Oct 05, 2014
Happy Sunday my E-family. To my muslim brothers and sisters, Happy celebrations as we wey be Ijebu guys dey prepare 4 Ojude Oba.
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 12:54pm On Oct 04, 2014
We go knw on monday bro. Agbelere

SageNaruto:

art, edu, law, management sci, and social sci are on d 22nd....
Agric, engineering and tech, BMS, clinical sci, CIS, life sci, physical sci, and post grad degree n diploma on d 23rd...
Haven't heard anytyn abt d fees yet.
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 12:19pm On Oct 03, 2014
Dunno 4 now but i heard payment starts next week Monday

mercielizzie: Any unilorite in d aose? Wanna knw ao much and wen are we paying for convo.
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 2:20pm On Oct 02, 2014
Nov 4 whr r thou?
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 12:54am On Oct 02, 2014
Sodikeke, i swear u too much. Na u GOD dey use dey give me hope. Make Nov 4 come quick ooooooo

sodiqyinka: Online registration ends in 10days.
Mobilization status to PCMs and CPIs in
13/14days.
Collection/printing of call up letters start in
26days.
Orientation camps for batch C 2014 orientation
exercise open in 33days. Good morning y'all
Phones / Re: I Have Been Browsing Free With My Mtn Sim by rashfat(m): 10:47pm On Oct 01, 2014
No be only u
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 12:46am On Sep 30, 2014
Abi my oga

Taiye4Christ:
Lobatan!
So we for no see you here if no be hem thief hen, abi?
For the first time in history, dem try pass!
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 12:44am On Sep 30, 2014
Bros, i hail ooo. Bros abeg i offend u? Wetin be my offence? I no like dat iplay kuplay wey u dey play ooo. My Mumsy dey pray everyday 4 Lagos or Edo u wan con change am here 2 Jigawa, ur prayer no answer. Lolllllllllllllz, thank GOD sey na joke sha

Horlawoomey: NYSC POSTING SUPPOSE TO BE LIKE THIS

Sodiqyinka........ Kebbi state

Noordean.......... Ebonyi

Emeka.................. Zamfara

Cutekemitola........... Abia state

Nabsprada............. Ondo state

Trenditee.............. Kogi state

Taiye4Christ......... Niger state

Akerry............... IMO state

Feyifahm.......... Bauchi state

Claroo............ Plateau state

Orekelewa9.......... Kaduna state

Jennyesh.............. Akwa Ibom state

Dstnd................ Taraba state

curiouses........crossriver state

Horlawoomey........... Lagos state

Rashfat.......... Jigawa state

Westinfo4040...........kano state

Ebbrahym............. Benue state

Wordsplay.......... Delta state

Navistar............... Kwara state

Taiwoliu............... Bayelsa state

Heineken............... Adamawa state

Aksimple47............. Borno state

Anugod................ Gombe state

Titiluvly............... Anambra state

Dania30............ Oyo state

Jacob05.................. Edo state

Niceeric.............. Yobe state

Suyamaster........... Ekiti state

Ajgentle............... Enugu state

Omolizzy............ Rivers state

Who remain o ..........














#In Godon's voice#

NA JOKE o
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 12:40am On Sep 30, 2014
Abeg ask am oooooo

westinfo4040: bros I first do yhu bad b4 or I toast ur babe.....
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 12:35am On Sep 30, 2014
Which kind amen be dat 1 na? Bros abeg o

Macmilla:
May it come to pass. Please, everybody say Amen.
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 11:06pm On Sep 28, 2014
Eepa, no be so ooo, na Hem Thief Hen give me work dey do. Dem dash me 1GB nd e go expire on d 1st. Na wetin coz am

Taiye4Christ:
My runaway guy, you remember us today, abi?
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 7:15pm On Sep 28, 2014
Happy sunday auz. Rocking "Baby jollof" by Solidstar, d guy dey try wit hin beat sha. Hw una dey
NYSC / Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 5:44am On Sep 28, 2014
Happy birthday Nabsprada. WULLNP in gud health and wealth.

1 Like

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (of 23 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.