RedDistrict's Posts
Nairaland Forum › RedDistrict's Profile › RedDistrict's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 102 103 104 105 106 107 108 109 110 (of 110 pages)
Happy birthday Viking007 wishing u long life and prosperity may you continue to raid alabi and gather more greens and winnings. Odin himself will be shocked at the millions u win as the season goes by Skoll! ![]() |
so vilareal loose their match for 90mins sha village real sha hehe |
RedDistrict:Rooney baba!! ![]() |
5BPKQDF 20.8 odds till thursday |
everton to score 1.84 odd possible?? |
even some ashi get tight pussay so waka well mr op, u go see, dem dy town |
see as i shout as batshayi score own goal, na my over1.5 i shout for abeg, i nor fit shout ![]() |
Man utd to score over1.5 next week, no time ![]() |
5BCRYKG 44 odds |
5BCRHBP |
HPS3:Baba, u sabi wassup jare, i wanted to play them to score over1.5 but i nor sure so i leave dem totally i dont trust them enuff yet for now abeg, make dem play 2 league games first before we sabi how ancelotti wan help men chop money Greens! |
3.43 odds 5 games Greens! |
who else feels like avoiding Bayern munich and cork city today?? ![]() especially that bayern munich game?? hehehe, greens ppl! |
FC sheriff, una do well o, scored late goal to deliver the over1.5 Aduritz, u do well for rescuing my bilbao win/draw also weeknd slip survived today of europa league wey be like winsh mean say the remainin game go come ![]() Amin Greens! |
atletico bilbao una welldone o, if say i play over1.5 now. una for decide play goaless, oya do win or draw na war europa league sha, anyways no wahala meanwhile, Ac milan odd na 1.6 this weeknd o, looks they are on fire, hehe ![]() |
59XSBJ5 81 odds till saturday |
europa league matter today might just pass today but make i see if i fit see 4 "good" odds inside weeknd sure pass |
59RL72Q 6 odds |
This babe too plenty sef, see fat everywhere, shuoo!! anyways, her market dy move steady so nothing does her, i nor get this kain power sha for sack of wine abi na ogogoro sef ![]() we salute, we yahoo! |
dicksonxtreme:Boss o, na mw drop this code o i shouted wen i cheked and saw that u played it with a whole 50k and csk moskow nearly do anyhow ontop am abeg show me small love biko ooo ![]() |
RedDistrict:B945EEQEAPZZZP-239109 Izza Green ![]() congrats to any who followed even tho the smallest odd inside of over0.5 nearly cause problem, young boys and csk moskow, una wehdone o ![]() More greens! |
iamdull:U played mancity knowing that the league has started u suppose know say them go rest senior players na, was a totally avoidable game bra |
59M7658 6 odds |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 102 103 104 105 106 107 108 109 110 (of 110 pages)

u suppose know say them go rest senior players na, was a totally avoidable game bra