₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,790 members, 8,442,272 topics. Date: Thursday, 09 July 2026 at 09:15 PM

Toggle theme

Reggz's Posts

Nairaland ForumReggz's ProfileReggz's Posts

1 2 (of 2 pages)

TV/MoviesRe: Excitement As Big Brother Naija Announces Season 7 Audition by Reggz: 2:49pm On Aug 20, 2025
Samueltemi337:
Nothing dey
no wahala boss
TV/MoviesRe: Excitement As Big Brother Naija Announces Season 7 Audition by Reggz: 2:33pm On Aug 20, 2025
Samueltemi337 abeg look my profile.
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Reggz: 11:23pm On Jul 13, 2025
Gucciboy:
We are the champions of the world for the next four years. That's respect and honour.

And We will wear the Gold badge with pride and sing "Champions of the world" you can never sing that grin grin grin grin grin grin: grin grin

Now show me those premium tears grin grin grin grin grin grin
you go talk am again next season na ....


You go repeat am When ordinary crystal palace fire you 5-0 for first half

No worry, una go still regin curse on Palmer head

Shebi una don dey feel big abi..no worry next season we go meet 🤣🤣🤣
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Reggz: 11:20pm On Jul 13, 2025
Chai PSG go loose guard for this people

Make PSG catch Dem again Dem go regret the day Dem name them CHELSEA 🤣🤣🤣🤣
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Reggz: 11:17pm On Jul 13, 2025
I just dey pity Chelsea next season🤣🤣🤣🤣🤣
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggz: 2:36pm On May 19, 2025
Ban, banner, bannest grin
PoliticsRe: Nigeria Must Rise To Save Africans From Becoming Slaves by Reggz: 11:31pm On May 17, 2025
Everyday247:
grin u been come late?
i swear grin, I nor even get time for NL today at all grin


Just got time to comment on NL since morning , but e pain me sha grin
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggz: 11:27pm On May 17, 2025
PETUK:
B9UK098718931HA-885228
why you dey show us winning tickets now huh

Game you nor dey drop...but you dey show us winning ticket

Can you pls just tell me one reason you keep showing us greened tickets? undecided
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggz: 10:36am On May 16, 2025
Samueltemi337:
No election o Realitykings1 was unopposed
Lol,na wa for all you o grin grin grin
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggz: 10:34am On May 16, 2025
Samueltemi337:
Na Realitykings1 be the preside I am just a floor member
huh

Shebi na you dem vote for nah huh
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggz: 10:26am On May 16, 2025
Samueltemi337:
Oga off your mic
That giveaway sef be like fake
And Sandra is an official member of B A N
ok presido,make i still dey observe the case
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggz: 10:10am On May 16, 2025
Na wa for this san bra girl ooo undecided

I dey dislike the girl sef

Why be say na only her men dey always favour? Ehn


She go just come out of nowhere con reap us and collect our money because she is a girl

Now she don go collect money wey BAN assiociation suppose collect with her unripe nyash




Mtsheeew undecided
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Reggz:
Robnectar:
U get wallet address make I bless ur useless life with 5usdt grin
LOL grin grin grin

person wey him available no pass 2k....

i no blame you, na the person wey you beg wey give u the 2k i blame grin

go bless ur mama useless life first with ur imaginary 5usdt and get the F of my mentions... grin
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Reggz: 1:14pm On May 13, 2025
Omo ya pics still dey my hand oo for every one on dis thread to see
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Reggz: 1:11pm On May 13, 2025
DrShomo:
Lwkmd4here senate president of Beggers association dey play victim card grin
Nah Samuel invite as ll these almajiri come here grin
playing victim huh

Chai...

Coming out from someone wey dey always beg for 5h to chop with his robnectar moniker

Omo dis life no balance...chai!!
RomanceRe: See The Breast-Revealing Wedding Dress Of A Bride That Sparks Outrage (Photos) by Reggz: 10:49pm On May 09, 2025
Samantha125:
I'm not trying, I've made one and if you don't get it, then forget it.
mama na rubbish point you dey make


Why don't you DM me with pics of your's, since... Its not my first time seeing titts undecided
Nairaland GeneralRe: Why Do Enemies Suddenly Arrives When You Start Progressing? by Reggz:
You've already answered your own question yourself

They detest and hate you because they dont want you to progress.... Because THAT IS LIFE

THIS LIFE NO BALANCE AT ALL

Not all human's are born to be good.
SOME CAME TO THIS WORLD TO BE EVIL.

They just don't want you to succeed... they develop hate and they just want you to go down even if it result's to killing you

even you, life will use you has a product of evil for some people at some point in your life, it may while doing good, it may be unknowingly or it may be PURE EVIL

people also doing evil has also done good things at some point in their lives

It natural's...that's how life is...
NA YOU GO USE YOUR BRAIN
PhonesRe: What App Did You Regret Downloading? (picture) by Reggz: 9:43pm On May 09, 2025
Omo! Na sportybet oo cry
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggz: 9:36pm On May 09, 2025
Samueltemi337:
It's 9:30 here in Benin Don't know where you are from
bomb dey ya head grin
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggz: 9:33pm On May 09, 2025
Puntingnoob:
I don chop ban
lol nor be only you
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggz: 9:48pm On Apr 12, 2025
ispreloaded:
u act like a kid sha... Stop tagging me biko ... Worse is dat u can't even stand me in terms of abusive words... But I'll advise u to go look for someone else to start ur nonsense with cool
na that nonsense go kee ya fada for me


See this werey sha....

You wey nor fit combine word's to make a sentence or you wey dey talk say "i'm and i am" are different wan abuse me ...see this guy sha grin

The day i go see you face 2 face dey come...if i nor break 205 bones out of the 206 bones wey u get....call me your father who is a bst


E be like say u nor know how i take dislike ur mama sha... undecided
CelebritiesRe: Without Bias, Who Is The Most Popular Celebrity Of All Times ? by Reggz: 9:38pm On Apr 12, 2025
bluefilm:
Since Eminem openly supported that bitch SCAMala Harris for President, I consider him as nothing but a pussy

A very disgusting smelly pussy, as a matter of fact
grin grin grin
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggz: 9:26pm On Apr 12, 2025
Everyday247:
feedback
You sef get problem...


why u dey answer that idiot huh
You don pass that guy level na
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggz: 9:23pm On Apr 12, 2025
ispreloaded:
E b like say i go enta pastor work.. grin
you dey craze....idiot undecided
PoliticsRe: Era Of Free Money Gone, Akinwumi Adesina Tells African Nations by Reggz: 8:36pm On Apr 11, 2025
Mariangeles:
Exactly what I stated the other time.
Time for African nations to grow up. We cannot be dependent and spoonfed forever.
well said, beauty
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggz: 2:47pm On Apr 11, 2025
Samueltemi337:
Sent
thanks man
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggz: 2:42pm On Apr 11, 2025
Samueltemi337:
You dey always late come
Drop
Omo i just dey login since morning grin




Thanks cheesy
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Reggz: 2:36pm On Apr 11, 2025
Samueltemi337 my guy,e.ejo don boza ur aza with 50k man grin Congrats
boza my aza too with 1k smiley
PoliticsRe: Nigerians Slide Into Poverty And Leaders Are All Thinking Of 2027 by Reggz: 2:32pm On Apr 11, 2025
WOW!
TravelRe: 7 Reasons Application For Canadian Visa Get Rejected by Reggz: 7:41am On Apr 10, 2025
ariesbull:
I can't remember telling you something or talking to you directly


No be everyone Canada dey trip
that's why i said say you were explaining what you were not asked....

you were actually bragging about how rich you and your relatives are

But i dont know if you intentionally did that....

But just told you what i observed about you,
No disrespect

1 2 (of 2 pages)