Reincarnated's Posts
Nairaland Forum › Reincarnated's Profile › Reincarnated's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 168 pages)
Psychedelia: Pfffffft! This guy don finally para.Taaaa. Convulse wetin!? Abi u go use am crop the dead and gone blue and white rubber slippers wey u no wan throway. Slippers wey you don already outgrow but still dey manage pack your fat feet. |
dre11: Reinc no worryYour head dey der. |
Psychedelia: LOL When I was Spade, you and ItsModella kept going at it, saying make I post; but I stubbornly still no do.Bwuahahahahhaahhha look at this fowl. I can bet your gorilla looking face that the reason why you're ready to upload is because photo effects don finally help your situation. Make I hear say I miss am!! |
Psychedelia: It won't be today, but just look out for it one of these days.Mr man, no be today I dey hear am, that na stale news ![]() I no dey vex, i just dey chill dey practice all the angles I go use finish you today but you sef don dey fear. Just make sure I dey online when u decide to upload. |
Psychedelia: Wetin bros?You no dey upload again? |
dre11: see confessionI miss every girl ![]() Ask ochon |
Bwuahahahahhaahhha so this na one of his many mgbeke girls. Psychedelia you dey dig grave abi wetin? Sharply Bros. |
dre11: na wetin dat boots do you naNo mind the villager. Hin think say he get sense. He talk say make i send am the boot make him use dash mason whereas na hin wan use am impress one mgbeke wey dey him village |
StateOfMind: I'm in tears already..... Spade!!!!!!Abeg make i hear word. Psychedelia sharp sharp I get place to be |
StateOfMind: Lool..okay na...God keep us all safe till then...I really can't wait for that day, cos the amount of diss wey you go receive that day ehn..LOL ofcourse. I miss her ![]() |
dre11: nail she i resemble plywood or timber wey carpenter dey nailBwuahahahahahahahaha |
Psychedelia: Okay, Reincarnated, let's strike a deal here...Lmfaooo which kin deal be this. Post first |
Psychedelia: All wrong, except the tall partHahahaha Segun Arinze! Oya lez go. I dey wait ![]() |
StateOfMind: As in eh..he just dey chook you left right and centre..LMFAO that foolish peasant. Thank God hin dey miss sef |
StateOfMind: * Dead*Okay, now just change that mental picture to Segun Arinze. That na the kin shock wey dey await you |
Psychedelia: Can't promise that; but one thing I can promise you be say I no go wear my grandma flower-flower sweater that dayLMFAOOOOOOO just upload first. I no blame you. Villager like you no fit understand class. |
StateOfMind: I don't believe you..You better believe he's a villager. Hin go upload picture with limca tshirt, Glo suspenders and canvas wey dey bring out light. To now top it, him go pose beside keke maruwa with the hashtag #shekmehout. |
Kslib: Lmfao!!! Goat!!!Taaa but Lmfaooo that dre thing mehn. Bwuahahahahahahahaha. |
dre11: gengen!What's this one saying ![]() |
Psychedelia: Yeah, yeah, yeahOh Gwd. Make this guy jus make mistake upload hin own pic, make i see....walahi.. |
Psychedelia: Just begin dey count downOn top your own picture? Mschew. Village champion. Make sure u no upload anything with tshirt sha ![]() |
StateOfMind: I don't drink at all...Na villager hin resemble. ![]() |
Psychedelia: Biaaa!!! You dey threaten meeee? You too dey yarn story. Make we see something now |
Who are these ones when StateOfMind is not on the list ![]() |
lertee: ![]() |
lertee: What is this one saying?What are you saying? ![]() |
StateOfMind: *dead* shior |
StateOfMind: Lol, una fit each other..I don't know who uses that smiley more... Undecided addicts..(Lerteenated)If only she had eyes like you. She for don port from njotee |
Psychedelia: I sabi say jelossi don finish youBwuahahahahahahahaha Lmfaoooooooo. But Na only my boots u fit insult foolish peasant put your own pic make we see. Oh, na true sef. U no fit use that excuse anymore of using another person's moniker |
Kslib: HIGHLIGHT OF THE WEEK----- lmfao!!LMFAOOOOOOO bwuahahahahahahahaha hahahahahahaha *tears ![]() |
dre11: if to say you don agree to Reinc proposalYour head dey der. But I don't remember any proposal |
StateOfMind: *gullible SOM replies*Very gullible |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 168 pages)







