Reincarnated's Posts
Nairaland Forum › Reincarnated's Profile › Reincarnated's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 168 pages)
Kslib: ^^Lol okay. I sight Dommfa aka StateOfMind. U fit try break her shell ![]() |
^^ Exactly!! LMAO! You think. ![]() Bros, abeg modify the post. The thing dey too obvious lol. Mehn I dey go sleep. We go yarn later |
Kslib: Oh! Someone contact you privately? Confused sha!!LOL, I no wan make wetin i dey yarn dey too obvious but yes, I spoke to one girl (a n.lander) and she said I should be open minded about the thing but I should do it privately...which is what i did. You grab? LMFAOOOO. Oh ghard! Walahi if na the girl, she don enter one chance be that because I will show her ehn. Infact, I wan even set trap! |
Kslib: Who knows? It might not be an alt moniker sha but i strongly suspect it is.. Inshort, i swear it is.. chei. Anyway, we go see sha. Time will tell |
Kslib: Ok!! Concerning the modified;,, Me sef-- just dey do am for doing sake!E be like say that na wetin be the way for me now. I also used to do it for doing sake but someone said I should try something different, so I decided to just be open minded about it...privately. But all of a sudden, I no even know wetin happen, the chapter juss end like that. Kai, the thing pain me eh, I fit no one try am again |
Kslib: Why fear? I never establish say na her 100% sha cos i never review her posts but for now, she should be top on ya list..Shuu, why I no go fear. Person dey use special account to torment me on n.l just because say wetin? If she's indeed the one, I wouldn't find it funny. I'd rather have ItsFlame to be ItsFlame and not some alternate moniker. That's creepy AF. |
Kslib: Ok!! Rein--- modify am!! I don see am!!Done ![]() |
Kslib: 3 lines..If she's indeed the one, then I dey fear oh. ![]() |
Kslib: Lmao!! What if she is amongst the guest and saw it? Choi!!As soon as you said the name, I went back to re-read those posts and I dey see am ooo. E be like say na true you talk. who cares if she's a guest.No quote this post, I go modify am |
I don see am ![]() LMFAOOOO. How u take know? |
Kslib: Oya now!! Paste the quote make i break am down!! Make i break the post shell!This one Itsflame: you can rant for all I care... Like I said before I'm a good girl I don't like to fight.Then, also today when she talk this bullshiit Itsflame: Helloooo, I'm not desperate to get someone to love me. At the snap of my finger I can get doses of it.Imagine.. It got me curious Oh, finish the thing that you were saying before btw |
Where's Spade/ Psychedelia/ PoisonousRat |
Kslib: The one about the touching write-up by her... njokusboy: Let's us modify any related post... Make e no be lyk invasion of privacyOkay done. |
Kslib: Lol.. I only get idea sha.. Just wait, later, if i read her posts again, i go give you possible suspects..Na the fierceness wey make i continue to dey quote am. I don already make up my mind to fashi her but I been dey read one particular post she use quote me and there's just something stupiidly interesting there. Make she no fine first ... why you stop before? Complete it na. |
njokusboy: Which one be dat?The one wey u talk say.. I no see anything after that post.. Na browse through I do so I no really know if that na the quote Kslib wan make I modify ![]() |
Kslib: Ok!! Done.. which quote? Njo, you never modify the one wey I quote |
Kslib, abegggg who be ItsFlame.... |
Kslib: Any girl wey com online by this time, go hear am for my hand.. I must break her shell, no matter what.. wey dat nightwalker dey sef ![]() |
Kslib: Lool.. Most of the things i say in those facts are not true.. I just use cliche's and popular held beliefs -- me having big lips,njokusboy having a very hairy ear,jekyll mighty head, you being friendzoned alot e..t..c they are all true. Jekyll head wey be like North and South America combined. As for Njoku, the hair wey dey im ear full pass the one wey dey im head...You remember when the guy dey talk some kin yarns about being obsessed with his hair a while back? Mehn I dey think say na d hair wey dey on top im head him dey talk oh. but bros, na the one wey full him ear ![]() |
Kslib: www.nairaland.com/1076204/diarylanders-only-please/306#19869907LMFAOOOOOO Chei broke asss short fat dude! Ahahhahahahahahahahah chei |
Kslib: Fact 9...LMAOOO
|
Kslib: This thread just refuses to die..Okay, what's going on here ![]() I've only been reinjected once duh |
Kslib: I also agree!! ![]() |
njokusboy: I no send am oh,, I'd kick all black a'r'se all the way to accra... Him never see anytin *grabs chair* *front row viewing* una go argue till thy kingdom come cuz even if you show him facts, as long as it is against Ghana...him no go hear shigbain. E be like say sometimes sef, the guy dey local search Ghana just to lambast anybody that says the slightest thing against them. . I'm going to enjoy this...u fit yab.. ![]() |
LWKM!!! LMFAOOOOOOOOO Oh my days !Njoku, u dey mind that Kwame guy/Obra4? He's an aggressively pathetic chauvinist. I've told him before. You never even see anything yet...you better just end it because he will never stop till we All hail the ![]() |
njokusboy: www.nairaland.com/1538609/nigerian-women-obsessed-ghanaian-menLMFAO. I saw it from my followers posts . I haven't really read any tho, I just saw where y'all were dissing yourselves ![]() |
Itsflame: Helloooo, I'm not desperate to get someone to love me. At the snap of my finger I can get doses of it.At the snap of your fingers? LMAO at that wishful thinking. I like it. Well, like I said...I don't need your help to put me in whatever direction you think I need to be in. Thank you for the offer, i'd keep it in mind for future references or incase I know someone else that needs it. But on a lighter note, I am curious to know what you look like since "at the snap of your fingers", love comes running. Surely you can't be incredibly ugly...who the hell looks at such talkless of trying to love one . So please, show me your picture Happy New month to you and everybody as well. |
jovialjov: Na wa, I missed you too ![]() |
Kslib: Fact 3...Jovinated is what you get when you add Jovial and Reincarnated. ![]() |
njokusboy: Why am I confusedI'm with you ![]() |
Itsflame: you can rant for all I care... Like I said before I'm a good girl I don't like to fight.Bullshiit. Because I didn't reply as you expected, doesn't mean you've overstayed your welcome and not quote any other person. You're making it seem like you specially created your account for me and that's pretty disturbing. In as much as my sex appeal attracts a lot of girls I'm in no way looking for a stalker and you seem to be exhibiting the traits of one. U sure I'm the one that needs the help or you ![]() I don't love you ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 168 pages)
.. i also think she purposely jumbled words together in that line where she said you and her on NL--- she did that just to not make anyone suspect... I'm unto her bro--- i go catch her, thats if i havent already..
chei. Anyway, we go see sha. Time will tell
...
why you stop before? Complete it na.
. So please, show me your picture 
I'm in no way looking for a stalker and you seem to be exhibiting the traits of one. U sure I'm the one that needs the help or you 