Reincarnated's Posts
Nairaland Forum › Reincarnated's Profile › Reincarnated's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 91 92 93 94 95 96 97 98 99 (of 168 pages)
njokusboy: I don't know I just post dis one here... Nd the other..Ok. I dey follow. ![]() |
Ramsey babaaaaa |
Goaaaaaaaallll |
This Giroud wtf |
Chei close Giroud |
![]() So that's where ninnyanny has been hiding |
Kslib: Screen munch can also be manipulated!!Na half time we dey now. Me I no even dey enjoy the match. I dey watch am with my Internet cuz this cable wey I get, fox no dey show am and something is wrong with my wifi so the thing just dey break anyhow. ![]() Screen munch?! Lmao. Anyway, yh I go wait till the guy show up |
chycoroxie: Answer me n stop laughingWhat do u mean who am I? How am I supposed to answer that? I am Reincarnated shuu |
chycoroxie: Reincarnated who re u?Lol. ![]() |
Kslib: I knew he modified it but i dont trust that guy atall. He said he screen grabbed it..lol All wetin me I know be say whatever GOM posts, which i suspect he might, when he starts seeing his menstrual cycle----- is pure fallacy and cooked up lies..LMFAOOO @ the bolded. Mehn the guy fit just post the screen munch on this thread.. I no trust that guy at all. anyway, we go wait for Daniel. I will still stick to the fact that it is the person i've always thought it was.If una no dey watch arsenal vs liverpool, tune in ![]() |
GOOOOOOOOOOOOOOOAAAAAAALLL |
Kslib:Which list? The guy don modify am na. You didn't check back to see? He modified it later to "secret" ![]() Noo. Obviously, you can't. But u can tell me who u thought it was. |
Kslib: Eyah!! I feel yourHaba. This guy you wicked oh. Where was that stupiid gom when I needed him. The guy for don quote am shap shap like he did for u...twice ![]() Who did u think it was, let me cross the person out of my list |
Kslib: The bolded sounds Interesting, lemme see if they will accept!!Gawd!!! I swear I wan know. The thing dey pain me say I miss am. |
Don't u guys feel like telling the truth? airing ur dirty laundry out? being free to tell all...for once? confess all the things u didn't like about a certain person on this thread, etc etc. I def will be present when someone decides to tell all. I wish someone can just tell all ![]() |
ItsModella: thanks manKk |
Kslib: Na me tell you to miss am?Nna mehn, na some kin all nighter I dey pull for some silly thing I had this morning so by that time u were asking him, I was snoring. Gawd. The day I go catch the two of you. I think u should change that thing to two questions per fail ![]() |
Chyco..... (some igbo name) and Roxanne |
Kslib: Eyaahh!! haba na. |
ToyinDipo: Lol, it's a secret art.No dey lie to yourself. I sure say u read everything 3 times |
Bro, I feel am. Anyway, I don't undesratnd this literature section. Is it gonna be a story or you're gonna be writing different poems? |
njokusboy: Reincarnated modify that post u quote abeg.. I no want make dem come yab me... All this professors..which one? |
ToyinDipo: I no see am. Btw, I had to close my eyes while reading those rough stuffs. They were blinding bro.How u read am when ur eyes dey closed ![]() Royal Pearl ma baby |
njokusboy: No do dat kain tin abeg, d pix on my twitter is 2 yrs old.. So no be me b dat...LMAOOO @ the bolded. I wasn't gonna do it. Alright, I go check am |
ToyinDipo: Virgin what? That guy too don spoil since pry4Nna mehn, me sef I shock. I no even fit to read all the things wey dey der. I no fit corrupt my eyes.. Did u see the name of the person he said was his e-crush on kslib's thread? The mumu modified it |
njokusboy: I have my pix up to.. See as I pose for my office..You be fool. post something for the ladies jo or I will post your twitter handle for them to see you picture . Afterall, its somebody's birthday |
ToyinDipo: See how he con look like one innocent guy. virgin boy na. Anyway, these girls no get sense. [s]C'est Moi and Ella b. be regretting thier decision now [/s] |
armadeo: Just wanted to be on a 2 thousand + page thread and of all tins Bba.Nawa oh, na so this bba people fit ignore person wey dey new to this thread. Welcome |
[quote author=ella.b] detective.[/quote]My Marcellina ![]() |
Daniel aka Dannyxy aka I have a secret crush on THE AMAKA, shey u dey form like person wey fit modify ba i saw u modified the answer to kslib's question and walahi d thing dey pain me cuz, I wan know. Anyway, ladies Daniel, aka "Danielle" aka "Daniella" has his picture up on his profile. Feast your eyes ![]() |
Dannyxy: great sagacity saw the sages through adversityehm bros young sage, your ish didn't have two s's so Daniel can't be right. And Daniel, you thief ![]() |
Dannyxy: i mention birthday? I say "bedday"...today na my bedday that na wetin i talk. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 91 92 93 94 95 96 97 98 99 (of 168 pages)



shuu


