Response01's Posts
Nairaland Forum › Response01's Profile › Response01's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)
deflover:Oga STFU, nobody is pained here, the guy is telling you the truth. Illegend, ibime, jedisco, openheaven have been here for a very long time now and always make good predictions which always happened. Have u seen them come here bragging that their predictions are right? Last last nah twitter and youtube you dey go pick ur prediction. I follow and trust CRYPTOWHALE on twitter and he has also been hammering on the fact that that we will go lower for quite some times now, me self suppose come here dey shout now. Werey one sell $10 book, why u no short market, sell everything wey u get, borrow loan from friends, family and bank if u are very sure of the 3k prediction than begging ppl to buy ur useless COPY AND PASTE book. All d trade wey u drop no enter and u still dey shout buy book, which rubbish book. Guys, if u are to read books on crypto, go online and Google, there are so many free books that are more crypto educative than this $10 scammer book. |
I never see this thread full like this before o. I think say nah all of us get government work before na, ![]() why thread come full like on a Thursday morning, no b even weekend o. The fear if CRYPTO is the beginning of wisdom In other words, I will be organizing a training on cucumber farming this afternoon. 12pm here on this thread, we all need to go back to farming now. ![]() CC: Denreledave, icecream4u,
|
seanwilliam:It's over for him bro. I already sent him money for hoe and cutlass, on his way to ogbomoso to start farming.
|
Mazinewmoney:After all $SLP u have been sleeping. I thought it's only lack of $SLP that causes bone issues. ![]() How u dey boss? |
Itzlinda:This may be a trap. Be careful. We are still in a downward trajectory until we confirm BULLISH again. NFA DYOR |
DenreleDave:
|
Fastt:VAWULENCE IN THE AFTERNOON IS THE BEST. ![]() Oga book seller come defend yourself o. ![]()
|
Bagholder:Hope you are not holding Luna Bag too cus this consolation get as e be o. ![]() |
millennialaku2:Thank you o. This is what I remembered and I was trying to point it out to him. The mr too know started forming maturity and saying rubbish. |
Everything just dey fall. Except this my sister wey dey celebrate her 18th birthday today. ![]() My people help me wish her happy birthday . ![]()
|
randy01:I stopped holdling since last yr dip taught me a lesson. Since I knew earlier this yr that we are in a bear market, I buy into news and sell into USDT immediately I realize some profit, I have also been playing club tokens expecially those that are on d verge of winning a trophy(Tra, porto, city etc.) buy and sell immediately there is a little pump. So far so gud I have been on the safer side. Will start DCAing small small thing inside market now too as this is d best time to buy. start holding wen bull is confirmed again. VAWULENCE CREW ARE THE SMARTEST ![]()
|
Ibime:Imagine make stable coin dey dip. ![]() Crypto which way now. |
randy01:Oga over serious. No dey form wetin u no b for here. I just remembered something that happened a while ago and I pointed at it. So stop playing unnecessary maturity here Mr Elon musk |
randy01:No be this sysdatek person say nah scammer. Who be the person self ![]()
|
Fastt:Happy Sunday CUMRADE ![]()
|
DenreleDave:
|
Raph3177:Saturday is meant for VAWULENCE. ![]() PEACE IS NEVER AN OPTION 9jaapple is back after months of his village network issues. ![]() CC: Denreledave, Emmanuelscott, Icecream4u and other TA loving personalities here. ![]() Food is ready cumrades. ![]()
|
The gbasgbos for this thread dey always gv me joy. No b only money we come make for here, we come commot teeth with blow too. ![]()
|
DenreleDave:Nah so dem dey talk. we might see this or that crew I told you crew The osiwin don post am this morning nah, e wan dey enter guys with cheap tutorial. Make him family members go learn am first.
|
DenreleDave:Leave the mumu man, he don forget say if I loose vawulence crew,dem go locate am and e go collect. ![]()
|
Moses247:This one no get sense, shey I quote u, as body dey pepper you nah. U wan take TA for crypto compare stock and forex. Nah the same volatility them get, go and check the red in stock compared to that of crypto. Mumu say him nah newbie, bros ur TA dey useless, no dey talk rubbish. Make elon musk talk something positive if market no go fly. 9jaapple, deflover and many other TA acclaimed guru never run commot for thread as all there prediction no come true. Simply buy extreme red and sell green, rinse and repeat. |
All this "I said it" crew dey cr*se, u all are now quoting ur old post. Be like say ment dey una head. Nah only if e go una way una dey quote old post. Crypto no send your rubbish chart, e go still do wetin e wan do, people were BULLISH after the FOMC meeting and now bearish after yesterday's red. It's until u learn crypto doesn't send ur papa and TA, then u will have peace. MANIPULATION RUNS CRYPTO The simple rule is buy a good coin when it's extremely RED and sell when it's GREEN (DCA helps better) Always DYOR
|
DenreleDave:I dey o boss, abeg I need that cold sobo, I don get internal heat from all the red market ![]() Nah u go later scatter this thread, u go come make dem say vawulence crew don start again and we never start until we pursue everybody commot 4 here. ![]() Where mazi abeg? 9jamango and all the TA GUGURU'S nko?
|
Good morning and happy new month TRADERS. ![]() WATIMAGBO Now your eye don clear, shey u go fit still buy that benz this year abi make we no talk reach there. ![]() As yahoo boys don motivate u enter crypto now and e no dey pay u, shey u go enter FARM ![]() Small thing u don dey shout, crypto is the future, your portfolio don tell u say nah the past. ![]() Abeg give up if u one gv up, u self don try. You just start, by the time crypto is done with you, u go pick MILITARY form by force ![]()
|
Legend of the transfer market. He actually promised to land me a Real Madrid transfer. Death don Bleep up.
|
Slimchux1:Reply your mail boss. |
OpenHeaven2019:Thanks bro. God bless you sis. ![]() |
DenreleDave:Guy u be bad guy ![]() U came with receipt, no escape route for Seankafor. ![]() Darlington no go fall our hands. Seankafor, shey nah ERC20, Trc20, BSC or which wallet we go drop for the giveaway? ![]()
|
DenreleDave: ![]() Seankafor no be like Audio mazi, e go fufil in promise. Nah for my head e go even start as per president of vawulence. ![]()
|
DenreleDave:Nah XRP o, those guys have vowed to follow the coin even if it's going to the deepest dip. Them be like pi miners wey dey believe say binance go list pi one day. ![]() Their Army strong pass US own, make we see how their SEC matter go end sha. |
