Rmpopman's Posts
Nairaland Forum › Rmpopman's Profile › Rmpopman's Posts
where dis one from come? na everybody be actress these days even if na for your village square you don they act...... dis one weak me i swear |
i envy you guys no pretty lady in this niger go dis...... God bless your union, na wetin you get you use,e beta pass people wey dey borrow cars take do wedding after dat day no be their own again |
a drunker will always like a drunker even wen he is not drunk..... there are two different things here the lady marry d guy for love not for money or handsomeness after all we know what handsome guys does to pretty ladies who date them cause of thier money... example davido and the rest two kids two baby mama i wonder if na six him born... soberdrunk: |
in the pics i did not see any uniform person their this is fake news.......tho they exist especially in ikorodu,ketu,oshodi,iyana_paja and agege area especially at nite some will walk up to you and dip hand in ur pocket and say the word make police man just hold you like dis in that process two fingers don enter your pocket.. and they usually walk in two one will distract person driving while the other one will go for your valuable items in the car. pls if you are driving alone and in trafik always windup and lock your door |
asasi leleyi ke.....the man don sentence d wrong person dats why dem use d wife against am.....so sad anyway ![]() |
@ chukwudi even the bible says give what belongs to caesar unto caesar, the letter was clearly stated FEMALE the MURIC should be mindful of what they say after all their so call ELEHA wey dey cover body all around wetin them take diff from masquerade PaChukwudi44: |
Radarada sparog: |
this is awesomely beautifullllllll.................. |
Enjoy its your time.....after all the guy don suffer back then ![]() |
nice pics Nogodye: |

