Phones › Re: I Made A Mistake, Now I Need A New Suggestion by Roddwave: 5:58pm On Apr 26, 2021 |
seunsiju: oga na cloned fone... u dey blind..mumu man No be cloned phone na the phone my classmate dey use |
Celebrities › Re: 'You'll Be The Next' -- Rita Edochie Hits Critics Over Ada Jesus' Death by Roddwave: 5:38pm On Apr 26, 2021 |
|
Phones › Re: Redmi Note 10 Pro vs Samsung Galaxy A52: Speed Test, Camera & Full Comparison by Roddwave: 2:06pm On Apr 25, 2021 |
Ok |
Phones › Re: Samsung Galaxy S9 Plus 64 GB, S10 Available by Roddwave: 9:06pm On Apr 20, 2021 |
Na duo's? |
Romance › Re: Have You Ever Been Single For So Long That You Decided To Do This? (PICTURES) by Roddwave: 8:52pm On Apr 20, 2021 |
MickzyDonald: Who cares, if you impregnate her now all of them won't be there again Wise word  |
Phones › Re: Galaxy A52 Review: The Real Upgrade by Roddwave: 9:09pm On Apr 16, 2021 |
Overpriced sha The money wey i fit use buy uk used s10 plus or note 10 |
Phones › Re: Masters Of Rebranding Are Back With Poco M3 Pro As Redmi Note 10 5G by Roddwave: 9:06pm On Apr 16, 2021 |
Lol na today u sabi Every phone manufacturing company has a dark side
Even apple and Samsung |
Phones › Re: No Strings, No Stress. 24 Hours Non Stop Music by Roddwave: 9:02pm On Apr 16, 2021 |
bmdmix3: 24 hrs, ear go start to pain me b dat Ear go blow be dat |
Phones › Re: Spark 7P Smartphone Launched With Super-swift Refresh Rate by Roddwave: 8:50pm On Apr 16, 2021 |
Scam phone Phone wey no sure of android 12 update |
Crime › Re: Police Officers Extort ₦100,000 From A Man In Ekiti (Photo Of Bank Transaction) by Roddwave: 8:46pm On Apr 16, 2021 |
Dem go use am set example sha
But corruption still dey nothing Nigerians fit do about it |
Politics › Re: 10-month Pay Delay Threatens Border Security Operations by Roddwave: 8:25pm On Apr 16, 2021 |
Can you imagine
10 months of unpaid salary
While those useless Government cashout in billions ever fucking day
If i be the oga dey post dere ehh na "aka azu way" If you no u no i no no be me you go suffer while you dey for house dey steal funds
It's just like not paying your bodyguard salary for protecting you |
Foreign Affairs › Re: 9/11 Attack: Biden Announces The Withdrawal Of U.S Troops From Afghanistan by Roddwave: 9:49pm On Apr 14, 2021 |
Damn Which one be 911 Na 9/11 |