Ronkarazo's Posts
Nairaland Forum › Ronkarazo's Profile › Ronkarazo's Posts
to all you beneficiaries, is Nike not a darling?, infact if i had her nos or email addy i'd have sent her a lovely msg, hey! b4 una begin run ur mouf say i dey use style ask for chik nos. i'm marrie, so behave urelves, lol ![]() |
thanx a bunch gba is just a party song, OJB just did his thing, Omotolas voice as usual is flat, but at least she pulled off this club banger, lol ![]() |
yousendit it plzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzz |
ha , baba ibadan u wan begin yab me. any which way na music cause all dis one. all i dey beg for na songz and i sure say other ppl sef go benefit from am. how for do now? spread d love like Nike 4 Luv. ONE! |
baba ibadan kool down, ko le to yen. at least we no b mafia like you, we dey uplift artists by hyping dem, tell me say na all of dem u sabi b4, no b 4 naira land u take know dem lol ![]() |
NIKE SEF DON TRY SHE DON LOAD ME WELL. NA THESE SONGZ STILL REMAIN WEY I STILL NEED PPL, mode nine- cry omotola -gba eldee - i go yarn eldee- im leaving p square soule baba Asa street monks (question mark all stars) - street life dare art alade - eko ile jaiye aboderin and bobby michaels ikechukwu |
gr8, more sogz bigger smile, and a wink |
thanx gurl, anymore, ? i can pay via flash me cash, paypal, amex, or simply set up a payment plan on a standing order, cheers |
dondele i had to show up its my party, i'm d one running the show. d biggest oshowfree for cybernet |
wasts d name of the song lagbaja did wiv mode nine, i 'd be glad to get dat as well |
skentele never far away mase the whole collection love, lol @nike |
Hey DEBOSKY, my guy how far i no go mind get some jamz from u. kindly hola at me ronkarazo@yahoo.com |
he's got a nice video, naija stand up |
i have omotolas songs, d only one i dont have is Gba. Psquares bizzy body is kool, u can send dat, Lagbaja plz! i'd like to have dat too, just rip the cd on windows media player version 10 or higher. it can be downloaded from the net. google it. cheers |
Thanx Nike 4Luv, Gigitte no be sites to listen to d songs we dey find, if na so, all of sef us good , lol Yousendit baby!!! |
can anyone kindly let me know how i can get the latest naija songs on the net for free: i'm looking for songs like : mode nine- cry omotola -gba eldee - i go yarn eldee- im leaving p square soule baba Asa Lagbaja - skentele Lagbaja - never far away weird mc - Ijoya street monks (question mark all stars) - street life dare art alade - eko ile jaiye aboderin and bobby michaels ikechukwu |
im listening to olo mi by tosin martins on www.soundsofnigeria.com |
Is it true dat Funso Williams has been killed. i hear there is chaos in Lagos now, call ur folks back at home and warn them |
u r welcome ojare, any which way me i sha gbadun dem, Nairaland sef dey rock any day!!!!! abi wetin i talk, if d site no good make we talk am if e good make we talk am make dem know wetin go give us. Naija 4 Lyfe |
www.soundsofnigeria.com Sounds Of Nigeria is an online entertainment magazine operating under the domain name www.soundsofnigeria.com. We chronicle urban celebrities, music, fashion, lifestyle, new media and business. |
make una go listen to dare song escalade for www.soundsofnigeria.com album review sef dey there |
lolo, then go see am |
Have u seen this website, its too much jooooo, i go ever hype them as long as they maintain their standard, but omo dem suppose pay me for all this hype |
and a wink