Roydelta's Posts
Nairaland Forum › Roydelta's Profile › Roydelta's Posts
1 (of 1 pages)
As long as its big brother.... Dokin is allowed .its a usual tin wen they lay on one bed together.he or she supposed to know that dokin will take place wen u have accepted your bed partner in big brother Africa,abi bbnaija dey different . Which kind of fronting be that?say na sexual harrasement for were? For naija? Hmm ....noting like DAT.doke or leave the house. No dey style for us abeg.make the show dey sweet like others that have been done!! |
1 (of 1 pages)
. Which kind of fronting be that?say na sexual harrasement for were? For naija? Hmm ....noting like DAT.doke or leave the house. No dey style for us abeg.make the show dey sweet like others that have been done!!