Ryda's Posts
Nairaland Forum › Ryda's Profile › Ryda's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 81 pages)
[quote author=#1-stunner]u zaaaaaaay [/quote]U knw d pesin na |
[quote author=C'est moi]Lol,you must be my twin brother then.[/quote]ThankGOD i have found my long lost twin sister ![]() Ibu chineke e ![]() |
Some guys here be like
|
nbright: Nice one guys... Good Job.. Pls who's the white guy that's a mod?A troll on NL |
psky: Some nairalan guys be dreaming.Some nairaland guys be like...i got big eyes like ojukwu so i can quote anybody. ![]() |
[quote author=C'est moi]If I woze u! hehehehe[/quote]U look like those dwarfs fighting ![]() |
adaobi123: Abeg someborri give me tissue. I'm crying here !!Ehya sowie baby Draw her closser nd wipe her tears ![]() |
Blessmira: Viewing this topic - 380 members and 156 guests. Cant imagine this! Nairaland got som bunch of clowns in here.U are d best among d clowns o ![]() |
xynerise: Before nko? Na there you go see original materialsCorrect guy ![]() Chop knuckles abeq * |
xynerise: Follow do wetin?swear say u no dey go bend down sele ![]() |
lynpetra: NL,e-virgins wud be likeyes bad eggs ![]() |
[quote author=Yoshi-Master]Chai! All on top pedestrian bridge.[/quote] ![]() |
[quote author=Yoshi-Master]True talk[/quote]Nairaland: Ban till 2056 ![]() |
xynerise: Some loud-mouthed nairalanders be likeu follow o no lie |
[quote author=Lord_Reed]Romance section dudes be like:[/quote]you fine pass dah albino sef whats his name? |
Willgates: NL OPsboth of em ![]() |
[quote author=Yoshi-Master]Soldiers be like...[/quote]Victim: oga no vex i no sabi climb bridge ![]() Soldier: ofay u no sabi bridge ko? ![]() Victim: oga i swear na my first time to cross d road b dis Soldier: oya drop ya hands for floor hang ya two legs po dat poll ![]() walahi i go shoot am po ya leg ko |
Willgates: Yuzedoyuzedo take viagra? ![]() |
[quote author=sissy_ijebu] [/quote]ur own don red if icatch you for outside |
aManFromMars: https://i.imgflip.com/4lzrh.jpgno be today o ![]() some guys here are like choi e don tey wey i open dah fifth account ![]() |
[quote author=Geo-man]RODFLMAO..............The very best thread of the year !![/quote]shut dah fvck ![]() |
psky:u madt ![]() |
[quote author=C'est moi]Loooool.......[/quote]mehn i go beat u like madt ![]() |
iterator25: jokes apart, Who the fvck is this dudena seun elder brotrher ![]() |
Kslib:na wa oooo ![]() |
Kslib:mogbe |
firstboy101: Wow mehn....i'm so laughing out loud here...u guys too muchabeq help me shift d ape jaw abeq |
![]() |
fr3do: Ori e odaWerey Oloriburuku ![]() |
Very soOn u all wil develope eclipse of d brain...a process whereby ur brain will start misleading you ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 81 pages)




