Ryo's Posts
Nairaland Forum › Ryo's Profile › Ryo's Posts
1 2 (of 2 pages)
do u really need 2 pray 4 2 end well. how many of the senate president ended well and u want me to pray 4 him? even god no dey answer dat kain prayer |
i don tire 4 tis kain shakara it's over baby |
i wonda wetin dis man carry 4 mind 4 naija. jona b kiaful b4 u 'll b swallod by d fish neva 2 b womitted again. |
2021 is not enough make im dey dia because na im fada work. make im take tyme b4 i go impeach am. oloshi |
if only i go see dat police man gun i 4 send six feet under idiot |
frankly speaking ngozi 've got the qualification & d pedigree. but the question is do we need a woman 2 pioneer the affairs of boko hara and other social vices palaver? my dear think twice [img][/img] |
pls sir i'm confused,you ask me 2 pay in 2 bank acc u gave me dat 2day's d last day, yet i can't see anything as partaining 2 dat. is d form and date out and is not posted on website. pls anyone with useful info should let me. henry 4rm ph |
we must pray 2 avert further disaster this is something serious |
plz idon't hv my olevels complete what d i do |
1 2 (of 2 pages)
[img][/img]