Ryota's Posts
Nairaland Forum › Ryota's Profile › Ryota's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 15 pages)
Incredyable: Gud evening my fellow staylites nd aspirants...good evenin bro the lord is with u. |
emma2cute: lovely,, happy evening !!good guy u re goin to heaven tonight |
People should start participatin on dis thread o.rapture is comin.if u no say anythin here rapture go leave na o.i'm sayin for ur own good |
3coin,suley and sharonberry.i'm greetin.no vex for me pls |
emma2cute: after schooling you latter see all these as unneccesary distractions, but if you love politics as you said it's fun only if you can manage school and politics properly.evenin o.how life |
Kulkatty evenin how was ur day.special greetin to u,for bein a naruto fangirl. |
Good evenin everyone.tessy watin dey,nel i sight u,oga alikaxon lets talk for 2go.my oga mickey i hail. |
I'm out kulkatty,swaga/vicci i sight na both.everybody ave a swagalicious day. |
kulkatty: loool it's an unexpected pixhaha ok |
Mickey7: you really lOok like chinwe othanks |
Kulkatty dey said expose dem no say bend down.come o who give u punishment self. |
Alikaxon: I just saw one labanese guy viewing your pixmy picture is covered in d blood of Jesus.come i dey suspect u,re u sure u re not a lebanese |
Thank u but my cheek go soon go inside wit dis austerity measure in place.so look am well o.before i become broom. |
Neldrizzy: am waiting to see urz!!! Pls uploadi ve uploaded mine since.we no dey waste time for my village u never can tell who is watchin.i dey pray for oyibo guy to see me.i go leave na for nigeria here fast fast.pls beware no lebanese,china,india is allowed to view picture.jokin o |
Neldrizzy: hahahaha no naa!! Me wey ugly like Mr ibui like ur pic see d suit mr cooperate. |
Everybody pls upload ur picture o.oga alikaxon na u be d women way dey for ur page.better upload dat pic fast fast |
Alikaxon: Hehe but I gave you cash.... Raw CaSH.scratchin head.dat money i don use am go do hair.when ll u send another one.pls be fast with it dis time i no want naira na dollars i want. |
Alikaxon: Hmm, what of the money I gave you to use:-Pwhich money.o i don remember dat cheque way bounce.pls o beware of cheques even govt dey give bounce cheque |
Alikaxon: Goodmorning/afternoon to you dear..... Hope you are/have preparing/prepared lunch? We are already hungry.....which lunch,in my house my dad ave decided to put in place austerity measure.so na one meal per day.we re practicin pay as u go. |
Neldrizzy: young Lady good morning.. How are thouthou is fine.how is u.lol shakespeare no fit speak english.hahaha |
kulkatty: yup dattebayo too. But ma best -----> bakayarou and konoyarou :pyes girlfriend,how was ur nite |
Neldrizzy: hehehehe i love this idea.... Oya guys start uploading ur pix.... The finest might get a price courtesy of meei hope its not a kiss |
For the people askin about naruto and wat country.it is a japanese manga,dat was turned to an anima.so u hear words like:nani,dope,arigato and baka. |
O i forgot good mornin everyone sorry o |
Good mornin my oga alikaxon.tessy i see u o.wat is happenin today.well Ebola is real, pls take preventive measures.avoid large crowds and Atm machine.if possible wear hand gloves before using the Atm machine.pls we re our own best doctor.cleanness matters o.stay healthy, keep clean. |
I'm sad tessy left.i need to go sleep.goodnight.nel,kulkattx,fortune,ahika,3coins.everyone.till tomorrow. |
Tessy10: My work's dn here..peace has returned 2 dis thread..am truwat do u mean ur true |
Tessy10: at dis tym of d nyt? Mk gari nr swell up 4 ur belle o...*sobbing* cn't believe am actually gettin emotional...didnt kn twil b dis diff...am xori evry1..i rili amno cry re u pregnant.lol |
Neldrizzy: Look at this small girl doing shakara, vicci take over this teenager abeg, i know say you de lik them yung!!child abuser nel/vicci.i got tell o |
Neldrizzy: #speaking like osoufia,, see let me tell you am the only guy that can giv you wat you wnt in this whole community, not that there are no oda girls oo.. But i jus like you!thank u no like me i no want |
Tessy10: mk we branch dt corner...u go 2 cry 4 ma handleave me o i go call ben for u.i get e-warrior for my side.i dey warn u. |
oluchukwusamuel: thanks for the info.but I'd like to make an abstract correction...A virus can be denatured but not killed. thanks again.thanks for correction. |
nice