Ryota's Posts
Nairaland Forum › Ryota's Profile › Ryota's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 15 pages)
Neldrizzy: #drags her to a dark corner and rmove her skirt completely *in Mr mayD's voice #Yebaaaaaa*u don spoil.lol |
Tessy10: nor b wetin u dae find?..nr eva kari me cum here agn o...*grabs her arm* oya runrunning God save me from Ebola |
Tessy10: kai 4 whr?which room..na me n Ryota b d rev.sis 4 dis rum..no spoil us o...Ryota oya lets leave b4 dey corrupt us here...i warned u ..i neva wantd 2 cum here..twas all ur ideamy idea how e be my idea wen i be sister.abeg no be me carry u come o.see all dis people won put me for trouble.i be small pikin o |
viccipedia: omo that guy juSt dey explode bokoharamic bomb for here mhenhahaha.he refused to pick my call.sad very sad.maybe i ll call back later. |
Neldrizzy: kai.... Are a kid? Haven't you done it b4? Oya sssshhhhhh #tries to raise her skirt uptryin to keep skirt down i don't no wat his tryin to do o help kulkatty,tessy help me everyone o |
Neldrizzy: no mind Dem, mak we too go do our own!kai for were blood of Jesus it is not my time to go |
viccipedia: tah! Close ur eyes young lady.... Who call u for this mata? In fact kneel down there.... Nelly wet the koboko I no go leave u if smoke no commotrunning away make i go make call na ben na him u suppose flog.him just abandon us here. |
ahika: you dey whyne me(us)? You wey I catch wif Romeo d oda day. Wey u dey tell am xay u go b him Juliet.u did not see me.me dat was in church.but wait were ben dey make i go call am.him and those girls lol |
viccipedia: oh my darling.....ave sex get Ebola.make i get ready to call emergency line |
Neldrizzy: heys scome here.. You don gimi welcome back kiss and hug?Ebola dey o make na continue dey kiss and hug make nobody touch me o |
ahika: Love ke? Abeg o. I wan use 14yrs go sch, marry and born o. Abi na Ryota u mean?u no well me na revered sister i won go do o.abeg no spoil my own |
Tessy10: no o..which party? Til chizzy/Romeo return no party 4 Nelly...if anybody carry drinks come i go land slap 4 im face..u dey vex no to science.na joke o |
ahika: A line or a group of lines repeated in a poem or an essay is known as....refrain |
ahika: Ryota is a Wizard is Diplomatic study is a..the first is metaphor second i no no |
Neldrizzy: In the bible, when THE PRODIGAL SON realised he fuccck up, he made a" U" turn and went back to his father to apologise!!!! YES, i av also realised ma mistake by leaving here, and am back to correct the wrong, a lot of things happened behind the scene but let's leave that aside for now, those of you who were disappointed by my action/decision find a space in ur heart to forgive me! Am still a lil boy so don't mind me.... You all mean a lot 2me that's why am saying this,. Let's nt bring back the ugly past, the present and the future holds a lot.. i appreciate the love you hav all shown me while i was away, i feel loved, i feel great, i feel important and i also feel pompous(permit me to brag a little)....welcome back as d father said to d prodigal son no need to beg for forgiveness we go throw party as na don come back.we re not judgin who re we if i misbehave i ll want u to understand too.welcome once again. |
ahika:paradox |
Tessy10: D study of algae z called?..ans dis n gt #100algology |
Who do they call a blithy? |
ahika: forteen lines poem divided into octave nd Sestet, is it?correct |
Tessy10: Pick out d odd 1 statin ur rzn..1)yen 2)pound 3)dollar 4)nairanaira they re all foreign and ave higher value than the naira |
ahika: Which of this Head of States created Delta and Edo from Bendel?D |
What is a sonnet in literature? |
Alikaxon: Laws made by the local govt are called?................ Writ of Mandamus is used for/to?...............d first is a bye law and the second is use for i don't no |
Tessy10: Lets try n throw questions in all directn..d risin/fallin of water in d ocean z due 2?-geography stdntsosmosis.lol funny name couldn't resist |
Nimen: What happened to this thread?? Where the fun guys go?u shouldn't come online and diss people u no.we re only tryin to ave fun not get insulted.if u ave nothin to say u can always press d back sign on ur phone |
The telephone was invented by graham bell in 1876 |
ahika: Mark Zuckerberg 2005. Hehehe.try again |
Incredyable: i hail d bosses nd sisis in da house o...welcome ur participation is highly needed. |
Tessy10: J philips 1834hello tessy.how was ur day.u re wrong try again |
kulkatty: haruno kizashi and haruno mebuki.correct any naruto fan should now dis |
Who invented the telephone and wat year |
kulkatty: I actually think it's nwafor onuzi. Nnamdi became president. He could not have two post. So nnwafor became the senate presidentit was actually Azikiwe it is a practice were the president automatically becomes the senate president.in the US the vice president is the head of the senate.joe biden hold two office |