SafeHands11's Posts
Nairaland Forum › SafeHands11's Profile › SafeHands11's Posts
1 (of 1 pages)
LASTMA'S Them too do. At a Point na LNSC come dey push their Work due to high level Poverty retaliation by Danfo drivers. Thank God say I never dey drive, Cos me, na Night show I for dey Kill them Bastards wey want frustrate my hustles for Lagos. Meanwhile, I go hold my Small Pump action for my Mob on case the need for Emergency Exit. All Hustle na Hustle as far as e pay the Hustler in the end. Na Opinion Sha o! Make una no wear am for head. |
This na Business world, with someone thinking outside the box. Na envy and Jealousy want killing the reporter. |
1 (of 1 pages)